How To Spot A Wife Material - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How To Spot A Wife Material (8715 Views)
| Re: How To Spot A Wife Material by Maxi112(op): 7:28pm On Mar 15, 2016 |
halfricanadian:u sound pained dear! just admit it, e pain u ![]() |
| Re: How To Spot A Wife Material by Maxi112(op): 7:29pm On Mar 15, 2016 |
Smellymouth:I just dey watch you.... U just dey do ur things on code! |
| Re: How To Spot A Wife Material by halfricanadian(f): 7:30pm On Mar 15, 2016 |
Maxi112: Please im only considerate Like wise i cant hurt a man dat dedicate his life to me cos im human with a good heart all dis attack cos i say my mind oga o kuku come silent me for where i dey na. |
| Re: How To Spot A Wife Material by Nobody: 7:32pm On Mar 15, 2016 |
halfricanadian:Me wey still dey take spoon collect water from mama. I never open eyes self ![]() Mama why you dey craze nah ![]() I no get money for treatment yet o And aunty Sinaj no go wan borrow me money again, I never pay her #20 ![]() |
| Re: How To Spot A Wife Material by vizkiz: 7:33pm On Mar 15, 2016 |
halfricanadian:hmmmmn.... Goodluck with that |
| Re: How To Spot A Wife Material by Maxi112(op): 7:34pm On Mar 15, 2016 |
halfricanadian:u no I can't. I just like d way u say it but ur mood this evening too hot... some things tells me u need ice block |
| Re: How To Spot A Wife Material by halfricanadian(f): 7:35pm On Mar 15, 2016 |
Diddyydiva: Plenty people no like me again i no fit see 5 naira borrow Im too small my brain sef still dey womb ![]() Ow is my other family members? Tel em im coming to visit o i love pounded yam nd egusi with 10 meats |
| Re: How To Spot A Wife Material by halfricanadian(f): 7:36pm On Mar 15, 2016 |
Maxi112: |
| Re: How To Spot A Wife Material by FlawlessRebirth2(f): 7:37pm On Mar 15, 2016 |
MrCork:.WARA FUCCK IS WRONG WITH U ![]() MST YOU QUOTE/TAG/MENTION ME? U JUST BEING SILLYy AND IRRITATING FOOLISH FATHER4KER |
| Re: How To Spot A Wife Material by falconey(m): 7:37pm On Mar 15, 2016 |
MrCork:Lwkm corkhead! |
| Re: How To Spot A Wife Material by Smellymouth: 7:37pm On Mar 15, 2016 |
| Re: How To Spot A Wife Material by Nobody: 7:38pm On Mar 15, 2016 |
halfricanadian: baby wey dey womb Mama etun paro ![]() |
| Re: How To Spot A Wife Material by MrCork: 7:39pm On Mar 15, 2016 |
FlawlessRebirth2:....swaaarin again?....well, are u a wifey material??...ther you go!!!! (too many bush babes on NL) ![]() |
| Re: How To Spot A Wife Material by Maxi112(op): 7:39pm On Mar 15, 2016 |
halfricanadian:is coming ur way I saw ur group last night! dey were all carrying GP tank at there back.. where did u send them ![]() |
| Re: How To Spot A Wife Material by Maxi112(op): 7:43pm On Mar 15, 2016 |
Smellymouth:u want make we expose our self here? keep calm and do ur thing! |
| Re: How To Spot A Wife Material by halfricanadian(f): 7:46pm On Mar 15, 2016 |
Maxi112:Blood of jesus ![]() |
| Re: How To Spot A Wife Material by FlawlessRebirth2(f): 7:46pm On Mar 15, 2016 |
MrCork:.IDIOTt....ZOMBIES LIKE U LL ACTUALLY BEEF A LADY ND STILL CHECK ON HER PROFILE ERRTIME PRESSING THE "LIKE" BUTin GAWD...SEUN U VERRA MK A WAY SO WE LL BE ABLE TO VIEW DOZ NIGG WHO LIKES OUR PIC.... "EGWE"(pls figure what dat means in Edo) |
| Re: How To Spot A Wife Material by halfricanadian(f): 7:48pm On Mar 15, 2016 |
Diddyydiva: mi o paro seIm a grown woman in a young body o ![]() can u kill one cow for only me Please d brain of d cow is wat i will use do isiewu |
| Re: How To Spot A Wife Material by Maxi112(op): 7:48pm On Mar 15, 2016 |
| Re: How To Spot A Wife Material by Nobody: 7:49pm On Mar 15, 2016 |
BS! |
| Re: How To Spot A Wife Material by MrCork: 7:50pm On Mar 15, 2016 |
FlawlessRebirth2:^^^stop swaaaarin & Spekin Pigieon english for GODS Sake......white women will never act like that...you will NEVER be a wifey material!!(no oofeinse) ![]() |
| Re: How To Spot A Wife Material by halfricanadian(f): 7:51pm On Mar 15, 2016 |
Maxi112:I av resigned o i told dem ur blood or no oda Den dey disagreed i quit |
| Re: How To Spot A Wife Material by MrCork: 7:52pm On Mar 15, 2016 |
FlawlessRebirth2:^^^can u imagine takin village girl like this home to yorr parents for mARRIAGE.....They will disown you & call mobile Police...FlawlessRebirth2 aint even fine... I lie? ![]() |
| Re: How To Spot A Wife Material by Maxi112(op): 7:52pm On Mar 15, 2016 |
halfricanadian:awww! that good of u.. I was surprise u r not among last nite |
| Re: How To Spot A Wife Material by FlawlessRebirth2(f): 7:53pm On Mar 15, 2016 |
MrCork:.E-DIOT..... MATERIAL KO.......BUBA AND WRAPPER UNKO? |
| Re: How To Spot A Wife Material by Nobody: 7:54pm On Mar 15, 2016 |
halfricanadian:hehehehe ![]() Mama too dey chop. Now I believe dollyjoy when she talk say you fit finish a bag of rice ![]() Chai!!! Mama I never collect salary o |
| Re: How To Spot A Wife Material by halfricanadian(f): 7:54pm On Mar 15, 2016 |
Maxi112: ![]() |
| Re: How To Spot A Wife Material by MrCork: 7:56pm On Mar 15, 2016 |
FlawlessRebirth2: [size=16pt] ...STOP DERAILIN THE NICE THREAD.....BUSH BABY!!!![/size] ![]() |
| Re: How To Spot A Wife Material by Maxi112(op): 7:56pm On Mar 15, 2016 |
halfricanadian:I thank God for ur life |
| Re: How To Spot A Wife Material by halfricanadian(f): 7:56pm On Mar 15, 2016 |
Diddyydiva: who is d boss dat hasnt paid u salary?Lemme go meet him and break his head chai see as joy open my yansh for sky Derica of rice is nothing |
| Re: How To Spot A Wife Material by Smellymouth: 7:57pm On Mar 15, 2016 |
|
| Re: How To Spot A Wife Material by FlawlessRebirth2(f): 7:57pm On Mar 15, 2016 |
MrCork:.LASA-FEVER |
Angela Nwosu Smoking: "I Am Not A Wife Material, I Am Not A Feminist" • My Fiancée Isn't A Wife Material, Please Help. • 10 Texting Habits That Should Tell Guys She Is Totally A Wife Material • 2 • 3 • 4
Curvy Slay Queen In Romantic Mood With Old Granny Sugar Daddy, Spark Outrage • 8 S *x Positions Guys Never EVER Want To Try With You ( Seriously!) • See This Romantic Photo Of A Girl Holding Her Pant
marriage is a choice not a do or die career

all dis attack cos i say my mind oga o kuku come silent me for where i dey na.
i am fine big mummy but a little crazy sha
i av learnt to just defend d female race alot of women are smilling and suffering cos of marriage


who is d boss dat hasnt paid u salary?