Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,446 members, 7,861,287 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 08:56 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1944) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3431771 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1941) (1942) (1943) (1944) (1945) (1946) (1947) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:18pm On Mar 21, 2016
just open a new pag
dedicated to all d founding fathers of dis city
molakem:
Welcome back
tanks babe btw am not sure if we hav met bfor, my name is fraiser, d most gentle guy in GC, am a very shy guy I dont talk too much, its nice meeting u...

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 7:19pm On Mar 21, 2016
Fraiser:
enh enh e make sense lyk dat bur u go book 4 babes for me wey go dey around me, I no dey fit talk wel If babes no dey around, d mic sef no go gree carry my voice com out
my guy i don position two babes specially 4 u, Abeg u go help me tell DJ make him put belle 4 dat MIC
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:20pm On Mar 21, 2016
katerine7:
I just don't want to get angry that is why I have been avoiding this page but the thunder wey go fire all these people wey just dey use my future play eh...make dem no just make me do midnight prayers for them, I fit vex read psalm chp7 for their head o...anybody wey know dem make ena beta warn dem, I no joke o na mean business I dey do na, maka adigh'ama ma
oloriburuku ni awon nysc
Azin ehn....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 7:21pm On Mar 21, 2016
DTOBS:



Since it is not by Hausa, I guess your mind have been poisoned against me badly by the accuser,iambibi...
Anyways; let me say that am sowie for all that has happened;
I am sorry it had to end like this.
I am sorry that I can’t be what you want me to be,
how you want me to be.
I am sorry that loving me caused you so much hurt.
I am sorry that I have done nothing but exacerbate your insecurities.
I am sorry that I walked into your life, gave you hope and not fulfilling your dreams.
I am sorry.
I am sorry.
But know that;
I am not sorry I met you.
I am not sorry I fell in love with you.
I am not sorry for letting you into my life where no one was allowed for years.
I am not sorry for loving you with all my being while I could.
I am not sorry for having felt wonderfully loved and cherished at the expense of your insecurities.
Your life, my life will go on.
With a big hole that would take a long time to fill.
With hurt that will take a long time to heal.
With hope that one day the pain would ease and eventually go away.
My love for you will never go away….. and that is a promise.
OMG this guy is a smooth talker
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:22pm On Mar 21, 2016
spixytinxy:
I say mk una chill fraiser go soon come, Sebi na evening d party wan strt
spixy wotsup hw u dey, I miss u personally
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by girlyesosae(f): 7:25pm On Mar 21, 2016
Fraiser:
shey na u b dis? Or I dey dream

Lmao. Fraiser. How far?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:25pm On Mar 21, 2016
greatestman:


I don't believe and trust nysc again..
Till I see myself on camp..
Since we don't know the exact problem(s), we can't know when the problem is over.. They said internal issues, what are these internal issues please?
May God grant us long life to start and finished our service year successful..
No system is working in Nigeria..
Na so. If I like self, I go go do offering, make I dash people wey go pray 4 me all my NYSC kits abi make I sell them. Vex dey catch me anytime I c doz stuffs as dey occupy space 4 ma wardrobe 4 nothing. Abi make I start to dey wear them?
In short, dress code to Aghans buffday, na white. Make anybody wey wan attend beta wear hin supposed NYSC T-shirt and shorts and tennis and waist pouch.
If u no gri wear ur white com buffday, OYO is ur case. Na me bouncer 4 d parry. U no go enter.
I don warn una o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 7:25pm On Mar 21, 2016
Fraiser u se aye gan o. party dey tonite and u no call for green bottles
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 7:26pm On Mar 21, 2016
Nice meeting u too. The name is molakem
Fraiser:
just open a new pag
dedicated to all d founding fathers of dis citytanks babe btw am not sure if we hav met bfor, my name is fraiser, d most gentle guy in GC, am a very shy guy I dont talk too much, its nice meeting u...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:26pm On Mar 21, 2016
terrymason:
I shake my head 4 u! Na pressy palace u go soon land! This is ur chance to urself as my realest guy...
lol... Still on still I no understand u o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 7:29pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Na so. If I like self, I go go do offering, make I dash people wey go pray 4 me all my NYSC kits abi make I sell them. Vex dey catch me anytime I c doz stuffs as dey occupy space 4 ma wardrobe 4 nothing. Abi make I start to dey wear them?
In short, dress code to Aghans buffday, na white. Make anybody wey wan attend beta wear hin supposed NYSC T-shirt and shorts and tennis and waist pouch.
If u no gri wear ur white com buffday, OYO is ur case. Na me bouncer 4 d parry. U no go enter.
I don warn una o
Ee better jare, those stuffs Don dey old for aus
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:30pm On Mar 21, 2016
Chommieblaq:

Fraiser sabi lie too.
chisus... Lie ke? Wen did I bcom a lier?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:33pm On Mar 21, 2016
Qutyjoice:


Hehehe, no vex....Gud PM brother....I wish you the same jawie....How are yu nah?
sup cute sis hw u doin, am fyn, hope ur day was rosy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:35pm On Mar 21, 2016
Aghans:
SMartins1 Abeg tell DJ make he start to warm d city smal, mak our people kw say time don reach
The DJ go arrange fuel... make Qjoice share first refreshment ... make bobos smile small.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:35pm On Mar 21, 2016
Fraiser:
na u dey call me since? I see ur 50 missed calls, I was in a meeting wit d DG den, we were discussing hw we go take shift campin from april 27 to august 30, april 23 is my wedding nd I go use may, june nd july for my horneymoon. So anytin d matter? Am in a hurry I still hav anoda meeting
Kai! Wat do u mean by August 30? August 30 na im I go born dis pikins wey dey my belle. Me and sent4rina go use 9 months celebrate dea naming ceremony because na 9 months dey go spend 4 my belle. So pls help me tell ur DG make una shift am go june 1, 2017.
Thanks
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:37pm On Mar 21, 2016
DTOBS:

My brother,our people do say "e ni to ba dake, ti e aba dake"...
Since e be say na Hausa iambibi wan take dey do corner corner for me,na so me sef enter my abokis (water melon and suya seller) friend's side go learn small one ooo
..D to d T to d O to d B to d S....hw fa naa.... Lwkmd... iambibi the accuser? Wen? Hw? Wetin she accuse u of,.... E b like say u neva still understand say na chommie waka with her leg go meet iamdynamite, i only delivered message from iamdynamite to her so hw did i accuse u.... Buh dats not d main issue shaa... D main tin is... U r really finding difficult.. Y not come and let us discuss abt it..lol. I could beg her and change her mind towards u, evn though she has her own opinion to make o.. I fit still try for u, u kno and u will stop suffering urself, . I for don talk to her sins naa.. Buh because uv been accusing me upandan wrongly of wat i didnt do... So its up to u... If u want me to change her mind for u, fine and gud.. Buh if u dnt want...there no problem o i dnt mind to be watching frm ma reserve bench.... By d way gud evening sir!!!..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 7:37pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Na so. If I like self, I go go do offering, make I dash people wey go pray 4 me all my NYSC kits abi make I sell them. Vex dey catch me anytime I c doz stuffs as dey occupy space 4 ma wardrobe 4 nothing. Abi make I start to dey wear them?
In short, dress code to Aghans buffday, na white. Make anybody wey wan attend beta wear hin supposed NYSC T-shirt and shorts and tennis and waist pouch.
If u no gri wear ur white com buffday, OYO is ur case. Na me bouncer 4 d parry. U no go enter.
I don warn una o
yes ooo na white. Make i go change my clothes. Mak ona come oo its almost 8:00
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:38pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:

Na so. If I like self, I go go do offering, make I dash people wey go pray 4 me all my NYSC kits abi make I sell them. Vex dey catch me anytime I c doz stuffs as dey occupy space 4 ma wardrobe 4 nothing. Abi make I start to dey wear them?
In short, dress code to Aghans buffday, na white. Make anybody wey wan attend beta wear hin supposed NYSC T-shirt and shorts and tennis and waist pouch.
If u no gri wear ur white com buffday, OYO is ur case. Na me bouncer 4 d parry. U no go enter.
I don warn una o
u try, u don make me laff small upon all d vex wey hook me here
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 7:39pm On Mar 21, 2016
logodwhiz were is my surprise ooo?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:39pm On Mar 21, 2016
Aghans party done set, wey my iyawo make we enter dance fall... molakem, hope u r havin a nice time. I know say we neva properly intro my self. But can I do that after the party?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:39pm On Mar 21, 2016
Aghans:

my guy i don position two babes specially 4 u, Abeg u go help me tell DJ make him put belle 4 dat MIC
celebrant ur head dey dia... No worry I go put ginger for ur bash, guys go rock today...no worry about dj na my person d guy dope wella, make I go take small regal hold my conscience so dat I go fit ball wella
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:41pm On Mar 21, 2016
Stexy:
Azin ehn....
dem don make my head scatter
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 7:42pm On Mar 21, 2016
MC fraiser where u dey 8 don almost nack oooo. D city babes dem dey show in groups ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 7:43pm On Mar 21, 2016
wey dat birthday guy(Aghans) dey, if u no want make I join u for people wey I go read psalm chp7 for, u better start d party now now and no forget my cake o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:43pm On Mar 21, 2016
iambibi! Show face naw... no dull ur guy nah
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 7:44pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
Aghans party done set, wey my iyawo make we enter dance fall... molakem, hope u r havin a nice time. I know say we neva properly intro my self. But can I do that after the party?
Yes nd no p after d party
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 7:45pm On Mar 21, 2016
Hbd to d celebrant.... take this small birthday gift
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:45pm On Mar 21, 2016
girlyesosae:


Lmao. Fraiser. How far?
lol... Babe u just leave me for here lyk dat, nawa o... Nd u know sey if u no dey around I no dey get mysef, seein u alone dey always make me reason lyk an heroe, because u re my heroine, so hw has ur day been? Hope its been funfiled
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:46pm On Mar 21, 2016
molakem:

Ee better jare, those stuffs Don dey old for aus
Na so. Oya go prepare 4 byday
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Chommieblaq(f): 7:47pm On Mar 21, 2016
Fraiser:
chisus... Lie ke? Wen did I bcom a lier?
Ah na u, I no know. U can't fit lie na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 7:49pm On Mar 21, 2016
Aghans:

yes ooo na white. Make i go change my clothes. Mak ona come oo its almost 8:00
I don dey road dey bounce my thing. C as people just dey hail me, dey shout Aunty Corper 4 my head. I no go gri enter car. Na jug I go jug till I reach d venue.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 7:49pm On Mar 21, 2016
molakem:

Yes nd no p after d party
Aghans offer my Queen chair naw, and a Cold bottle of drink... Molakem what drink do you prefer?

(1) (2) (3) ... (1941) (1942) (1943) (1944) (1945) (1946) (1947) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 92
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.