NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1982) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4066171 Views)
1 2 3 ... 1979 1980 1981 1982 1983 1984 1985 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:34pm On Mar 23, 2016 |
spixytinxy:I ask u sey make u help me broadcast am? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 10:35pm On Mar 23, 2016 |
Rukkyola:lol, na OYO state dem 4 born u. Make i sleep my body dey pain, but i need massage if u go help oo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:35pm On Mar 23, 2016 |
Rukkyola:I gree fall!!! *Stand fit* |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:37pm On Mar 23, 2016 |
jubrealguy:Lol..... Crossing a line ko crossing a bridge ni......... UR WIFE IS MY BESTIE nd notin will change dat even APC's change cannot!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:38pm On Mar 23, 2016 |
amodu:Amebo, solomankide, fowl yansh, gbe fila, telephone wire, ololfofo!!! Hu chuk ur mouth? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:39pm On Mar 23, 2016 |
Fraih:I'm around Fraih jus dat I'm single nw, believe yuu doing fine |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:41pm On Mar 23, 2016 |
jtchukwu:keep calm and enjoy. time flies like a dove. * 1986 owo yin da (rukkyola, fraiser,villagegoat, and amodu, oyehomie). una don old o. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:43pm On Mar 23, 2016 |
iambibi:I'm certain dat one day u'll giv me d damn ansa #iambibimybestie!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:45pm On Mar 23, 2016 |
LogoDWhiz:lol |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:46pm On Mar 23, 2016 |
Abbeyunique2:Lol! Na u go b 1986. Am a young girl o Biko |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:46pm On Mar 23, 2016 |
SMartins1:naaahhh,.... His swags no go evn allow dem giv am dah role .... Buh u see u, role like baba suwe don already dey wait for u |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:47pm On Mar 23, 2016 |
BlizzydoDo:Ahan! U and fraiser don divorce? Kilode? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yanabasee(m): 10:47pm On Mar 23, 2016 |
LogoDWhiz:Next wednesday, I'll ensure to drop a comprehensive question... The day, was assumed to be 7th... But it's unsure.... So I rather go with the month and year... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:47pm On Mar 23, 2016 |
Testimony89:oya.....wetin u want, if na bestie, na u and Qutyjoice b dat |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:48pm On Mar 23, 2016 |
Good night Everybody... Sleep well people. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:48pm On Mar 23, 2016 |
SMartins1:Hmmmm....*pushes him again* |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:48pm On Mar 23, 2016 |
yanabasee:Okay na |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:49pm On Mar 23, 2016 |
Testimony89:.. Hope u kno say all my besties dey pay bestie allowance.... Urs wont be different o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:50pm On Mar 23, 2016 |
iambibi:I don't feature in Comedy ...nah straight classic movies ooo. eg Married but single, Love don't cost a thing etc |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:51pm On Mar 23, 2016 |
Aghans:Alakoba na im u b. So u want make all d amebos of this city go report me 2 my husband. Massage for, pinch ni. I am a married woman with virtues. No come destroy my marriage 4 me o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:51pm On Mar 23, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:51pm On Mar 23, 2016 |
Rukkyola:he z a playful bird n I want a serious bird |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:51pm On Mar 23, 2016 |
Aghans:Ur wetin? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:51pm On Mar 23, 2016 |
BlizzydoDo:single ke, wat happened |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:52pm On Mar 23, 2016 |
Rukkyola:U no need push am.. E get wetin u go do.. Just make the gesture. . E don fall |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:52pm On Mar 23, 2016 |
Rukkyola:na you go tire oo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:52pm On Mar 23, 2016 |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:52pm On Mar 23, 2016 |
Amebo, solomankide, fowl yansh, gbe fila, telephone wire, ololfofo!!! Hu chuk ur mouth? Your name na fraih? ![]() Rukkyola: |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:53pm On Mar 23, 2016 |
SMartins1:Lol! U think sey na only babalawo dey request 4 chicken? U, u no dey chop chicken? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:54pm On Mar 23, 2016 |
LogoDWhiz:wah av I don ? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:54pm On Mar 23, 2016 |
SMartins1:U wetin u dey do now. I am proud to b olofofo because I b girl. U wey b man unko? I neva c ur type o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:55pm On Mar 23, 2016 |
spixytinxy:I sure sey na ur wahala carry am go dea |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4


.... Buh u see u, role like baba suwe don already dey wait for u