Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,748 members, 7,837,719 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 09:54 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1980) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3404687 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1977) (1978) (1979) (1980) (1981) (1982) (1983) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 9:02pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

So na u b d NEPA wey pple dey rain curses and insult on everyday.
If una bring light person go insult una. Some go say 'ah! Stupid Nepa don bring light o, since morning wey dem carry am'

If una carry light unko? The worse!!! U go hear ' ah! Awon werey tunti mu ino lo o' ( mad pple don carry light again o'. Or 'koni da fun NEPA o wan o je kin lo asho mi ton' i.e 'e no go better 4 NEPA o, dem no allow me iron my cloth finish'
Anyways thanks 4 d light wey u carry come back.
But better go resign b4 we citizens of dis nation take curse destroy ur life.

Haba, kilode

Eyan o ki n gbogbo enu soro....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:03pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

No b ur fault.I no know sey na crime 2 tell u something again. Amebo International limited (AIL), na im b ur business name. Gbeborun
so cos i tlk tru now, i don turn amebo. O ga ooooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:05pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

U wan compare ur imam kbs with my swagalicious sent4rina? Better no try am. U think sey I no open my eye b4 I decide marry my husband?
c dis one oo, wu tell u say my darling kbs648 no get swags, eh eh eh, sent4rina dey learn for where my hubby dey
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:05pm On Mar 23, 2016
Aghans:

my brother dem just spoil our plan, if i go see outside work, i dey go d place i do my I.T i b electrician sha na elect/elect i read
What to do! man no feet just balance for house nah... how you see...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:08pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

No b u ist start 2dey wish me bad luck? Sey na me go dey wash soldiers khaki.
Oya no vex...*Hugs*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:10pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
lol....everyone wit dr boredom killer....pele
.. Lwkmd... Seriously if to say our TV get legs, E for escape comot from house because of mee.... .... Lol.. Buh wetin concern me, ... Na me say make E be non-living thing? Abi na me say make NYSC push dia date..lolz... Jst leav d TV first, E neva see anytin. Lol.....sooo.. Hw was ur own day
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:10pm On Mar 23, 2016
chatabdul:
*He adds you on Facebook*U check his photos*He Drives G-wagon 2015 model*you confirm.*He inboxes U*U reply,*all excited .*U want to hook up*U set a date .*U dress up*No underwear.*smell gud*U wear make-up, fresh breath &new weave*He takes U to lunch @ Golden GateRestaurant.*He takes U 4 Drinks At Nandos*U two have a good time .*He rubs ur hand ,*Makes U laugh ,*Gives U looks & smiles.*U fall in love .*It's like U've known him before now.*He takes U to his apartment .*He makes u feel comfortable & lays U on his bed*Kiss u passionately.*U love his aggression,strength,power& you give in*It feels gud .*U know it's wrong ,but it feels gud.*U ask 4 protection,he says it's too late.*U obey & don't disturb .*He says he luvs u*& u don't hesitate to say u love him too*After, he goes 2 d kitchen to get U glass of Water .*He helps U drink it,ohh man.*U feel special .*He must be the one u think 2 urself*U get dressed .*He takes U to the taxi park.*He kisses U on the cheek & says*I had a great time.*Gives U 100,000 naira • U smile & say'See U tomorrow babe'.* He stays silent .*Ur taxi drives away.*In the taxi U can't stop smiling .*U get home & inbox him that u got homesafe .*He is online,but doesn't reply .*It's unlike him,so u inbox him again.*He doesn't respond.*Minutes later u can't find him on urfriendlist.*HE BLOCKED YOU! .....*Days,weeks,months pass by.*U start feeling sick,weak,looseweight, act strange with sores in ur mouth.*U go to the clinic.*Get tested.*Minutes later,*Nurse walks in. I'm sorry. You'reHIV Positive & Pregnant !*trouble...*HOW ?"*U don't understand .*Reality hits U.*U walk home.*Scared.*Confused.*Depressed*U go to the taxi Park.*U are hopeless,emotionless.*U see death coming nearer.*U look into the sky & mumble a prayer.******That's the end of UDon't be that girl! Live right! StopChasing afterMaterial Things.Be A Girl You would Want Your DaughterTo Be!!!TO ALL D LADIES. BE patient...the Right hé will Com. .Zip up : # Yes u can
baba.....no b HIV dey end all this kind story na, some dey end for marriage....oya run write another one, d one wey end with marriage make u no dey pursue all ds fine fine babes frm successful men
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:10pm On Mar 23, 2016
iambibi:
.. Testi testi .... testing the microphone.. 1-2,...lol.. Hw fa na..,.. Hmm, my day? My day was... Boorrriinngg...gushhh...and If to say awa TV geh leg, E for don run comot from house because me...
U'd hav jst beep mi, I will run lik it's $25m call jst to keep u busy n maks u laf lik neva b4!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:14pm On Mar 23, 2016
iambibi:
.. Lwkmd... Seriously if to say our TV get legs, E for escape comot from house because of mee.... .... Lol.. Buh wetin concern me, ... Na me say make E be non-living thing? Abi na me say make NYSC push dia date..lolz... Jst leav d TV first, E neva see anytin. Lol.....sooo.. Hw was ur own day
lol.....d day wey dat TV go vex pack up......i hope say no b wall u go dey watch.....day was fine buh e b lik say all ds mosquitoes wey don dey chop me since January wan dey get effect for my body ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CaptainKool15(m): 9:15pm On Mar 23, 2016
DEAR NYSC,
It is really a privilege to serve my country one year after graduating from the university through your respectable and reputable organisation.

I have to applaud the fact that NYSC has been running a long
time now in this country! And the fact that we get posted to strange states (or state of your choice if you are lucky or your parents know somebody who knows somebody) for a whole year; with the option of
redeployment. Some people end up relocating to their state of deployment while some even meet their spouse!

Straight to the point, I graduated from the university over 8 months ago! I, along with a lot of graduates around the country, have been unemployed for this LONG while and those who are employed earn peanuts (except your parents know somebody that knows somebody or your parents ARE the somebody). Jobs wouldn’t take you if you haven’t completed your NYSC while other jobs wouldn’t even take you while you are doing

NYSC! So we all decided to wait
patiently till February when we will serve, Hoping that by February next year we would be done and we wouldn’t have passed employment age.
That February became March 2nd
That March 2nd became (after one or two changes) March 30th. And that march 30th became April 1st!!!

I wanted to be naïve when just yesterday; a friend said you might be playing an April fool prank on us. BUT ALAS!!! IT WAS A PRANK!!!
APRIL 1st BECAME APRIL 27!!! (Which was the initial time stream II was meant to have ended).

This has hurt the feelings of a lot of
students around the country, worse there has been no apology or statement from NYSC explaining why there has been so much adjustment to the timetable.

Please some of us are getting old and we are tired of staying at home doing nothing or going to workplaces where our DEGREE is
valid because we have not served our country via NYSC.

Since the National assembly has deemed it fit to pass the budget which, from our investigation, is the main reason for the disastrous postponement of the 2016 batch orientation course cum deployement.

We hereby appeal to the NYSC to as a matter of urgency readjust the mobilization timetable.

This will go a long way in restoring calm and the spirit of patriotism cum nationalism which fast becoming history among the rank and file of Nigeria youths.
We expect a quick and positive reply.


Long live Nysc,
Long live Nigeria.

From all of us,
Concerned Nigerians.
Thank you.

5 Likes

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:15pm On Mar 23, 2016
SMartins1:
Aghans!!! howfr,you see wetin NYSC dey do ur guy? na so so slp and wake, chop I dey since oooo...
wetn you dey use pass time na?
Continue 2 dey sleep, wake and chop u hear. No go find something good 2 do 2 yr life. By d time u fat 4 house pass papa ajasco, u go find work u no go c.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:17pm On Mar 23, 2016
Testimony89:

U'd hav jst beep mi, I will run lik it's $25m call jst to keep u busy n maks u laf lik neva b4!!!
.lolz.. Really nice... Tnks.... Buh Jubrealguy already did dat for me.. Lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 9:18pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

So na u b d NEPA wey pple dey rain curses and insult on everyday.
If una bring light person go insult una. Some go say 'ah! Stupid Nepa don bring light o, since morning wey dem carry am'

If una carry light unko? The worse!!! U go hear ' ah! Awon werey tunti mu ino lo o' ( mad pple don carry light again o'. Or 'koni da fun NEPA o wan o je kin lo asho mi ton' i.e 'e no go better 4 NEPA o, dem no allow me iron my cloth finish'
Anyways thanks 4 d light wey u carry come back.
But better go resign b4 we citizens of dis nation take curse destroy ur life.
Wetin man go do, some area wen dey curse NEPA wel wel we kukuma no dey give dem lite, dem no dey Remember our nam at al, na wen dem see lite na im dem dey curse NEPA.
My dear i don already write my resignation letter since, na d week i won go camp na im i go sumit am.
Na i stil dey cut lite make i se money go camp
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:19pm On Mar 23, 2016
iambibi:
.. Na hu u wan yab dis evening, u bera lemme alone ootongue
Yab kwa? I'm so damn serious abt d qst nd pls jst giv me a sincere ansa!!!!!! I hav somfin to tell u.... Jst u nd u alone!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:19pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

Continue 2 dey sleep, wake and chop u hear. No go find something good 2 do 2 yr life. By d time u fat 4 house pass papa ajasco, u go find work u no go c.
I'm in trouble ooo.shey i already apologise nah? Fat no even dey my family, so e no possible.
And i do some form of exercises *Winks*, to look more sexy.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:21pm On Mar 23, 2016
Beckytee:
abeg e don tey wey I see Kbs468 here oooooo

cc: spixytinxy where your husband dey ooool
Na true u talk o. Kbs468, kbs468, kbs468.
Eme ta lomode tan ina ale ( na 3 times small pikin dey light candle 4 night).
Inkan kan ti aba with fun ogbo ni ogbo ngbo ( me I no know wetin b ogbo o, so I no fit interpret dis one. I just dey hear am 4 films)
Oya jade!!! ( oya come out!!!)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:21pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

Continue 2 dey sleep, wake and chop u hear. No go find something good 2 do 2 yr life. By d time u fat 4 house pass papa ajasco, u go find work u no go c.
lmao.. The only work wey go con remain for am na to help dem replace their own papa ajasco for d papa ajasco and company..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 9:21pm On Mar 23, 2016
SMartins1:

What to do! man no feet just balance for house nah... how you see...
my bros e no mak brain na. No b every time person go dey ask P man 4 money na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:28pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

Lol! Wheel chair go b ur case if my sent4rina hear u o'
wheel chair kor....igi ni.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 9:30pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
as u see dem get site now, u go think say dem be beta pple

Aren't they
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 9:30pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

Continue 2 dey sleep, wake and chop u hear. No go find something good 2 do 2 yr life. By d time u fat 4 house pass papa ajasco, u go find work u no go c.
babe tell me d truth, u b Wafi? U too tell talk 4 mouth. Hw wish say u neva marry n u get belle, I for ........... Na so
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:31pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

Na true u talk o. Kbs468, kbs468, kbs468.
Eme ta lomode tan ina ale ( na 3 times small pikin dey light candle 4 night).
Inkan kan ti aba with fun ogbo ni ogbo ngbo ( me I no know wetin b ogbo o, so I no fit interpret dis one. I just dey hear am 4 films)
Oya jade!!! ( oya come out!!!)
lol, him no go fit jade for now cos him dey Nairaland prison
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:31pm On Mar 23, 2016
iambibi:
.lolz.. Really nice... Tnks.... Buh Jubrealguy already did dat for me.. Lol
Alrait! Bt weneva he's nt around nd u get bored jst beep mi, I'll run thousand of miles even if I'm in pluto jst to drive away d boredom!!!!!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:34pm On Mar 23, 2016
amodu:


Aren't they
they are not ooo, they have proved it times without number that they are not.....abi no b olopa we dey talk for here ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:35pm On Mar 23, 2016
Testimony89:

Yab kwa? I'm so damn serious abt d qst nd pls jst giv me a sincere ansa!!!!!! I hav a somfin to tell u.... Jst u nd u alone!!!
.. .. If jubrealguy break ur leg for u.... Lol.. Oya goan sask him d question..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:36pm On Mar 23, 2016
iambibi:
lmao.. The only work wey go con remain for am na to help dem replace their own papa ajasco for d papa ajasco and company..
Mama ajasco go feet you too...wella...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 9:38pm On Mar 23, 2016
Aghans:

my bros e no mak brain na. No b every time person go dey ask P man 4 money na
na the mara be that.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:41pm On Mar 23, 2016
Testimony89:

Yab kwa? I'm so damn serious abt d qst nd pls jst giv me a sincere ansa!!!!!! I hav a somfin to tell u.... Jst u nd u alone!!!
oya.....start to dey talk the "a something"
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:44pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
lol.....d day wey dat TV go vex pack up......i hope say no b wall u go dey watch.....day was fine buh e b lik say all ds mosquitoes wey don dey chop me since January wan dey get effect for my body ooo
plz dnt fall sick o....
SMartins1:

Mama ajasco go feet you too...wella...
.. Wen i no be ur wife.... Na ur wife molakem go take dah part naaa abi u don forget... Lol..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:44pm On Mar 23, 2016
iambibi:
.. Lol.. If i hear say u go away.. Bera no try am o..
cheesy cheesy

***
Testimony89, I see You cool
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:45pm On Mar 23, 2016
smileeey:
wat shock Hope no problem


Nysc shock
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 9:48pm On Mar 23, 2016
iambibi:
.. .. If jubrealguy break ur leg for u.... Lol.. Oya goan sask him d question..
Sowi typographical error *i hav somfin to tell u*............ I'm nt doin somfin illegal n I bliv jubrealguy knows dat I'm fond of u........... He is a matured guy, he surely undastand cos it dos'nt change anytin........ So jst ansa my damn question dearie

(1) (2) (3) ... (1977) (1978) (1979) (1980) (1981) (1982) (1983) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.