Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,653 members, 7,862,003 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 05:35 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1983) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3432732 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1980) (1981) (1982) (1983) (1984) (1985) (1986) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:55pm On Mar 23, 2016
Abbeyunique2:

keep calm and enjoy. time flies like a dove.
*
1986 owo yin da (rukkyola, fraiser,villagegoat, and amodu, oyehomie). una don old o.

cheesy cheesy cheesy

See as u dey use style enter these guys...

What about those of us wey don pass 30, wey still wan serve?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:55pm On Mar 23, 2016
spixytinxy:
single ke, wat happened
ask yur paraga customer oooooo, longest time girlfriend
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:55pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
wah av I don?

U knw na..

Heaven dey watch u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:56pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

Lol! Na u go b 1986. Am a young girl o Biko
In fela voice *if u call african woman "woman" she no go gree, she go say i be lady o*
aunty olaitan wey i dey see for her lungu.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:56pm On Mar 23, 2016
LogoDWhiz:

U knw na..
Heaven dey watch u
smiln, we go settle
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:57pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
he z a playful bird n I want a serious bird
.. Lolz..... U min serious bird like vulture? .. Lwkmd
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:57pm On Mar 23, 2016
LogoDWhiz:

cheesy cheesy cheesy
See as u dey use style enter these guys...
What about those of us wey don pass 30, wey still wan serve?
i no just mention you becos i knw say nah football age u dey use
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:58pm On Mar 23, 2016
LogoDWhiz:


Badoosha

I see u
d way i see u........ehn! trust me, u no wan know...how e dey go na, baba forget NYSC make we move on jare, some of us don dey wait since 2014, one more month no say make we die jare.......in my opinion, i think they just need to cancel the stuff, all of us don get cert na.....some don see job sef buh dem no fit do am, iffa tell u how much i don lose on top ds whole nysc ish, u go pity me.
Ur wife nko
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:58pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
smiln, we go settle

Okay na..

Sha bribe me well
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:59pm On Mar 23, 2016
iambibi:
.. Lolz..... U min serious bird like vulture? .. Lwkmd
Lols.... I pray vulture o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:59pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
he z a playful bird n I want a serious bird
cc testimony89
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:00pm On Mar 23, 2016
LogoDWhiz:

Okay na..
Sha bribe me well
ok, lemme bribe yuu nw
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:00pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
d way i see u........ehn! trust me, u no wan know...how e dey go na, baba forget NYSC make we move on jare, some of us don dey wait since 2014, one more month no say make we die jare.......in my opinion, i think they just need to cancel the stuff, all of us don get cert na.....some don see job sef buh dem no fit do am, iffa tell u how much i don lose on top ds whole nysc ish, u go pity me.
Ur wife nko

I get your point bro..

And I think the negatives is becoming more prrominent..

But the positives are still more than the negatives..


As you said, it's just a month left.. and d days just refuse to move fast
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 11:01pm On Mar 23, 2016
Phinity318:
Nysc dy vex me make this thread too no vex me ooo....VillageGoat wiariz our countdown, pepper soup and nkwobi?
no pepper soup till further noticecheesy i heard buhari has ban pepper soup.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:02pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
oya.....wetin u want, if na bestie, na u and Qutyjoice b dat
All I wnt is iambibi, notin mor n notin less!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:03pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
cc testimony89
yuu go like amebo o, NTA
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by VillageGOAT: 11:03pm On Mar 23, 2016
Abbeyunique2:

keep calm and enjoy. time flies like a dove.
*
1986 owo yin da (rukkyola, fraiser,villagegoat, and amodu, oyehomie). una don old o.
i never too old like that na, am just 16 years old with 14 years experience cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:03pm On Mar 23, 2016
LogoDWhiz:

Okay na..
Sha bribe me well
yuu like d bribe?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:04pm On Mar 23, 2016
Abbeyunique2:

i no just mention you becos i knw say nah football age u dey use

Lol...
U no well cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:05pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
yuu go like amebo o, NTA
lmao........i dey call dem boiz enter na, loneliness they say kill faster than AIDS
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:05pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
yuu like d bribe?

Make sense..

E burst my brain.. wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:06pm On Mar 23, 2016
VillageGOAT:

i never too old like that na, am just 16 years old with 14 years experience cheesy
over old b yur case
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:07pm On Mar 23, 2016
Testimony89:

All I wnt is iambibi, notin mor n notin less!!!!
baba, i don try....i mention u for blizzydodo post, na whr road no dey u wan cari u keke napep pass, OYO na ur case....i don try for u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:07pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
lmao........i dey call dem boiz enter na, loneliness they say kill faster than AIDS
Lols.. Tanx 4 yur concern better person
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:08pm On Mar 23, 2016
Testimony89:

All I wnt is iambibi, notin mor n notin less!!!!
..lolz oya wakeup from dah dream.... Oya See its time nw to propose to Blizzy.... Or hw u see am?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:08pm On Mar 23, 2016
LogoDWhiz:

Make sense..
E burst my brain.. wink
Aiit, I'm glad t did
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 11:09pm On Mar 23, 2016
iambibi:
.. Hope u kno say all my besties dey pay bestie allowance.... Urs wont be different o
Lol.... Mine is special oh..... Jst name any kind of allowance, toilet allowance, make-up allowance, internet allowance, any allowance bt jst put dem all in one body called 'iambibi's attention' we ar gud to go bestie!!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:09pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
Aiit, I'm glad t did

Sure.. wink
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:10pm On Mar 23, 2016
iambibi:
..lolz oya wakeup from dah dream.... Oya See its time nw to propose to Blizzy.... Or hw u see am?
I want 2 b happily single here ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 11:11pm On Mar 23, 2016
Testimony89:

Lol.... Mine is special oh..... Jst name any kind of allowance, toilet allowance, make-up allowance, internet allowance, any allowance bt jst put dem all in one body called 'iambibi allowance' we ar gud to go bestie!!!!


Hmm.. you want to possess another man's possession..

Do you have a permit for this?


grin grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:13pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
I want 2 b happily single here ooo
Alryt dear if u say so... Buh na make Fraiser no come play with ur heart again we no want o..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 11:14pm On Mar 23, 2016
iambibi:
.. Alryt dear if u say so... Buh na make Fraiser no come play with ur heart again we no want o..
E no go happen trust mi

(1) (2) (3) ... (1980) (1981) (1982) (1983) (1984) (1985) (1986) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.