Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,726 members, 7,837,641 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 08:44 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1982) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3404651 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1979) (1980) (1981) (1982) (1983) (1984) (1985) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:34pm On Mar 23, 2016
spixytinxy:
so cos i tlk tru now, i don turn amebo. O ga ooooo
I ask u sey make u help me broadcast am?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 10:35pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

Broda, better sidown dey enjoy d curse n d mean time make u no think ov resignation, if not OYO go b ur case if dem scrap NYSC

lol, na OYO state dem 4 born u. Make i sleep my body dey pain, but i need massage if u go help oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:35pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:
I don already vex...*pushes him away*
I gree fall!!! *Stand fit*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:37pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
I as a person tend to make fun outta everything, if na me..i no go even explain myself even if na "an" hear ursef, u no dey give up on another man wife, after u don giv up on ursef already say u no fit marry without crossing a line
Lol..... Crossing a line ko crossing a bridge ni......... UR WIFE IS MY BESTIE nd notin will change dat even APC's change cannot!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:38pm On Mar 23, 2016
amodu:


Haba, kilode

Eyan o ki n gbogbo enu soro....
Amebo, solomankide, fowl yansh, gbe fila, telephone wire, ololfofo!!! Hu chuk ur mouth?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:39pm On Mar 23, 2016
Fraih:
Where are the couples in the city?

I am beginning to think that the Love has moved from Online to offline embarassed

BlizzydoDo and Fraiser
Beckytee and Abbeyunique2
Qutyjoice and Oyehomie
Iambibi and Jubrealguy
SC31 and DTOBS
Hardie14 and Biotechshola
MissOyin and Amodu
Spixytinxy and Kbs468
Merikims and LogoDWhiz
Rukkyola and Sent4rina/eddykisses1

Is there no more lovey dovey here cry
I'm around Fraih jus dat I'm single nw, believe yuu doing fine
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:41pm On Mar 23, 2016
jtchukwu:
According to the unofficial CUL, I follow for stream 11, with ds adjustment in the timetable my own don finish, 21st May for stream 11 still far oo

Moreover, we go start to see our year of birth according to the number of pages of this thread,

We dey page 1980 now
keep calm and enjoy. time flies like a dove.
*
1986 owo yin da (rukkyola, fraiser,villagegoat, and amodu, oyehomie). una don old o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Testimony89(m): 10:43pm On Mar 23, 2016
iambibi:
.. Lolz.....alryt den.. . Ur damn question has gat no damn ansa... Lol
I'm certain dat one day u'll giv me d damn ansa #iambibimybestie!!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:45pm On Mar 23, 2016
LogoDWhiz:
NYSC have tried to frustrate me and bae relationship. But it won't work..
It will only grow stronger..


We shall be back again.. grin

Goodnight Merikims. Dream of sweet things like me.. wink kiss
lol

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:46pm On Mar 23, 2016
Abbeyunique2:

keep calm and enjoy. time flies like a dove.
*
1986 owo yin da (rukkyola, fraiser,villagegoat, and amodu, oyehomie). una don old o.
Lol! Na u go b 1986. Am a young girl o Biko
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:46pm On Mar 23, 2016
SMartins1:
heheheh, that nah you husband role na
naaahhh,.... His swags no go evn allow dem giv am dah role cool.... Buh u see u, role like baba suwe don already dey wait for u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:47pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
I'm around Fraih jus dat I'm single nw, believe yuu doing fine
Ahan! U and fraiser don divorce? Kilode?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by yanabasee(m): 10:47pm On Mar 23, 2016
LogoDWhiz:


What's the date?

Followed by?

Next wednesday, I'll ensure to drop a comprehensive question... The day, was assumed to be 7th... But it's unsure.... So I rather go with the month and year...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:47pm On Mar 23, 2016
Testimony89:

Lol..... Crossing a line ko crossing a bridge ni......... UR WIFE IS MY BESTIE nd notin will change dat even APC's change cannot!!!
oya.....wetin u want, if na bestie, na u and Qutyjoice b dat
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:48pm On Mar 23, 2016
Good night Everybody... Sleep well people.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:48pm On Mar 23, 2016
SMartins1:
I gree fall!!! *Stand fit*
Hmmmm....*pushes him again*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:48pm On Mar 23, 2016
yanabasee:


Next wednesday, I'll ensure to drop a comprehensive question... The day, was assumed to be 7th... But it's unsure.... So I rather go with the month and year...

Okay na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:49pm On Mar 23, 2016
Testimony89:

I'm certain dat one day u'll giv me d damn ansa #iambibimybestie!!!
.. Hope u kno say all my besties dey pay bestie allowance.... Urs wont be different o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:50pm On Mar 23, 2016
iambibi:
naaahhh,.... His swags no go evn allow dem giv am dah role cool.... Buh u see u, role like baba suwe don already dey wait for u
I don't feature in Comedy ...nah straight classic movies ooo. eg Married but single, Love don't cost a thing etc
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:51pm On Mar 23, 2016
Aghans:

lol, na OYO state dem 4 born u. Make i sleep my body dey pain, but i need massage if u go help oo
Alakoba na im u b. So u want make all d amebos of this city go report me 2 my husband.
Massage for, pinch ni. I am a married woman with virtues. No come destroy my marriage 4 me o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:51pm On Mar 23, 2016
jubrealguy:
lol

Badoosha

I see u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:51pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

Ahan! U and fraiser don divorce? Kilode?
he z a playful bird n I want a serious bird
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:51pm On Mar 23, 2016
Aghans:
SMartins1 my guy and Rukkyola my .... My bed dey cal my name mak i go answer am. Ona gud nite. Love u
Ur wetin?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:51pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
I'm around Fraih jus dat I'm single nw, believe yuu doing fine
single ke, wat happened
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:52pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:

Hmmmm....*pushes him again*

U no need push am..

E get wetin u go do..

Just make the gesture. . E don fall
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 10:52pm On Mar 23, 2016
Rukkyola:
Hmmmm....*pushes him again*
na you go tire oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:52pm On Mar 23, 2016
BlizzydoDo:
he z a playful bird n I want a serious bird

Blizzy!!!!

Continue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 10:52pm On Mar 23, 2016
Amebo, solomankide, fowl yansh, gbe fila, telephone wire, ololfofo!!! Hu chuk ur mouth?
Your name na fraih? wink
Rukkyola:

Ahan! U and fraiser don divorce? Kilode?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:53pm On Mar 23, 2016
SMartins1:
you na babalawo?
Lol! U think sey na only babalawo dey request 4 chicken? U, u no dey chop chicken?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:54pm On Mar 23, 2016
LogoDWhiz:

Blizzy!!!!
Continue
wah av I don?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:54pm On Mar 23, 2016
SMartins1:

See them... Olofofo
U wetin u dey do now. I am proud to b olofofo because I b girl. U wey b man unko? I neva c ur type o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:55pm On Mar 23, 2016
spixytinxy:
lol, him no go fit jade for now cos him dey Nairaland prison
I sure sey na ur wahala carry am go dea

(1) (2) (3) ... (1979) (1980) (1981) (1982) (1983) (1984) (1985) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.