Stats: 3,165,992 members, 7,863,551 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 07:57 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! (2762 Views)
Pre-Wedding Photos Of 2 Corpers Set To Wed In Imo: "From Hello, Hi To Wedding" / Hi Nairalanders , Will You Allow Your Nude Pictures Leak For 20 Million Dollars? / He Refused To Call Or Ping Me: Nairalanders I Need Your Word Of Advice Pls (2) (3) (4)
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Nobody: 9:02pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:dey wre bad though i min d pot holes to d extent a man died bt hz manhood lives on |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 9:41pm On Apr 05, 2016 |
CJjoy:ehhhhy dat one no b small tin o, i never see dat one bfor o, wetin we go com do d man hood wey dey on, we go bury am wit d man lyk dat. D tin go still dey useful na. Btw hope u really enjoy ur day nd hope its stressfree |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 10:05pm On Apr 05, 2016 |
onstelly:wao dis is d best news av read today, comin exactly wen am about goin to d dream land, aso rock straight away, tonyt sleep go super. hmmm so which part of nigeria is my new friend chatin from o?... or are u in uk? because d cold over dia is comin out of my phone o. its quenchin d heat here. |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 10:07pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:lol... he no try at all oo... anyways am glad am gonna be seeing you guys!! so una don get botique' na to dey ball go remain oo... as your long lost bro - na free shopping for me oo.... how d party go be nau a I no con sabi road come house nko? |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by onstelly(f): 10:14pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:Am in the east oh |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Nobody: 10:15pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:stressfree day ya as 4 d manhood we go bury am na wetin man go du |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Nobody: 10:27pm On Apr 05, 2016 |
how won't all men be the same?? were some men created with d*cks and some without?? mtchewww |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 10:59pm On Apr 05, 2016 |
CJjoy:for where? na wetin fit fetch us better money u won waste lyk dat o, we nor fit bury am at all. I go keep am till i see better market for am. do hav a nice sleep nd sweet dreams o, bed don dey call |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Nobody: 11:06pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:gudnyt too |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 11:30pm On Apr 05, 2016 |
onstelly:wao... datz awsome... we get to talk tomoro babe... sleep snatching phone from my hand. wish u safe nyt nd sweet dreams |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 11:34pm On Apr 05, 2016 |
Frei:na we happy pass to see u o, kai after so many years... d party go dope o, na international conference center for abuja we go use... wait o e b lyk say u dey talk about free shopping, na cooperative money we take set up d biz o, no run company down o... gudnyt bro... safe nyt |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 11:35pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:hahaha enjoy your sleep sir! |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 8:54am On Apr 06, 2016 |
CJjoy:good mornin babe, I have no doubt ur nyt was just as radiant as your beauty. |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 8:55am On Apr 06, 2016 |
Frei:yea tanks... Gudmorni hw ur nyt? |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraih(f): 9:43am On Apr 06, 2016 |
Frei: Fraiser: ![]() ![]() Chai, see as my brothers dey plan this thing ![]() Op,sorry We are derailing your thread, its not intentional. ![]() we are just glad to meet our brother, thank you for helping us find our Brother; Frei ![]() |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 11:05am On Apr 06, 2016 |
Fraih:lol hey where have you been? no be small thing oo... am sure lot of welcome gifts are on ground for me... morning 1 Like |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 11:07am On Apr 06, 2016 |
Fraiser:bro my night sweet pass chocolate oo, I no fit contain my happiness onto say we Don reunite ..., yours?? |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 12:14pm On Apr 06, 2016 |
Frei:my nyt make sense o, infact I don inform our pastor, chiefpriest nd chief imam sef, jumat on friday, sacrifice of black goat to d gods on saturday nd testimony service on sunday. D way I happy reach enh, if den ride horse for my belle, e no go run into gallop. How your wife nd children abi u never marry? |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 1:02pm On Apr 06, 2016 |
Fraiser:hahahahh haba! marriage no be for everybody na' Am FATHER FREI. I hear say you Don dey expect your 3rd baby! |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 6:38pm On Apr 06, 2016 |
Frei:lol... Father frei God be with you sir, ur brother never marry o, your brother no sabi approach woman o, you go help your brother with one of d church sisters? |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 6:41pm On Apr 06, 2016 |
Fraiser:heheheh our sisters are dedicated to the work of God sir.... you would be a distraction |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 6:46pm On Apr 06, 2016 |
Frei:hahaha ayam not talking about d reverend sisters o, am talkin about normal church members of members of d choir, nd trust ur broda, d sister will share testimony in church of my good deeds |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 6:54pm On Apr 06, 2016 |
Fraiser:hahaha abeg o.... una wan corrupt our sisters wey dey serve God? choirs wey dey sing songs to God go come dey sing songs about you?? |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Fraiser(m): 7:24pm On Apr 06, 2016 |
Frei:lolz... Den d sisters no go see am as corruption o, den go just see am sey dia fastin nd prayer don answer by God b dat |
Re: Hi Nairalanders. I Have One Question Abeg! by Frei(m): 7:28pm On Apr 06, 2016 |
Fraiser:hehehe' you sef go bad pass King Solomon!!! |
This Is A Man's World. / The Choice Every Man Has To Make, Guys Which Will U Choose (photo) / Pls Help!!! Im in love
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53 |