How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like (1028 Views)
| How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like by Nobody: 12:53pm On Apr 08, 2016 |
GIRL TO GIRL ON PHONE GIRL1 - hello sweet joy GIRL2 - hi babe jane GIRL1 - i'm cool how you doing with your cute self GIRL2 - just fine hope you ain't killing boy's with your sexy shape GIRL1 - lol no ooo if them wohn Die make dem die na just called to check on you... Have something doing bye dearie GIRL2 - bye sweedie (call ends) GIRL1 to herself - mtcheeeew dat mumu winch she tink sae i care about her mumu life haha mtcheeeeew GIRL2 to himself - dat a.shewo wae go dae claim holy abeg wetin make i even pick her call mtcheeew BOY TO BOY ON PHONE BOY 1 - Oboi Junior d bagga hawva na BOY 2 - Tunji cow i jus dae oo how tinz na BOY 1 - Mhenn life dae go well oo how dat ur mumu babe na BOY 2 - ISHI ewu whu you dae call mumu babe make i no wound you oo BOY 1 - see dix unborn Goat common comot here .. U no even happi sae i call u sef come compliment ur babe... Sha lata we qo tok i wohn sleep bye BOY 2 - cow go sleep jhorr before yhur milk go explode..lata we go talk (call ends) BOY1 to himself - junior my mann u no dae get fear again oo sha you still be ma boi BOY 2 to himself - Tunji ma tyt niqqa no worri wen we see we go comot go flex TRUE OR FALSE. |
| Re: How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like by oguego(m): 1:09pm On Apr 08, 2016 |
Girls are greatest enemies to themselves, them sabi envy themselves, i love me niggas, no time |
| Re: How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like by Nobody: 1:10pm On Apr 08, 2016 |
Stale |
| Re: How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like by ATMC(f): 1:24pm On Apr 08, 2016 |
Girl 1: Babes Girl2: Nne Girl1: How you dey? Girl2: Nothing jare. What's up? Girl1: Mtscheeew I just dey o Girl2. I no dey see you for whatsapp Girl1. My phone dey give me wahala. Ah no get im time again. Girl2: How your guy na? Girl1: He dey. Girl2: Oya, y you call? Girl1: You say? Girl2: Na free credit abi or you just called? Girl1: Craze dey worry you. Haha! You think sey I be you. haha! Go joor, you fit follow me go market tomorrow? Etc. Op, so what's ya point? |
| Re: How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like by leke12(m): 2:43pm On Apr 08, 2016 |
Funny |
| Re: How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like by halfricanadian(f): 2:50pm On Apr 08, 2016 |
I will always flow with real people i kno real people wen i see one Forever to death will i roll with real frnds |
| Re: How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like by Nobody: 2:59pm On Apr 08, 2016 |
I do boy to gurl concersation not girl to girl ![]() |
| Re: How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like by Nobody: 3:04pm On Apr 08, 2016 |
just observing |
| Re: How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like by nerdfrost(m): 3:09pm On Apr 08, 2016 |
Nasoo na , whores are hoes ![]() |
| Re: How A Boy To Boy And Girl To Girl Conversation Looks Like by nerdfrost(m): 3:10pm On Apr 08, 2016 |
ATMC:point is what u wrote is a lie ![]() |
Hilarious Whatsapp Conversation Between A Nigerian Big Boy And A Runs Girl • Twitter User Apologizes To Girl Who Refunded His Date Money, Sends Back The 5k • Mark Essien To Girl Crushing On Him: "I'm Married" • 2 • 3 • 4
My Sex Experience At 12 • Caption This Wedding Picture • Who Is Really A Prostitute?
, whores are hoes