Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved (2919 Views)
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by iykekelvins(m): 9:12am On Apr 21, 2016 |
naughtynaughty:[color=#099999]You're asking me dah? [/color] |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 9:29am On Apr 21, 2016 |
iykekelvins:no be ur crush she be? |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 9:35am On Apr 21, 2016 |
halfricanadian: naughtynaughty:abeg wetin concern una for dis thread nau?? abi two of una na hermaprodite ni?? oya make una dab comot here jare if una no get any contribution! |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 9:45am On Apr 21, 2016 |
WiLdFLame:oga face ur front ojare, wu chuk ur mouth fr dis talk eh |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 9:48am On Apr 21, 2016 |
naughtynaughty:kekeke, e be like say dem neva beat u b4 abi? |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 3:13pm On Apr 21, 2016 |
naughtynaughty:Frndshp ni, i'm very good ooo. U nko ![]() Se u dey njoy yaself. |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 3:44pm On Apr 21, 2016 |
HateU2:uve just bn operating lowkey shey? |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 3:49pm On Apr 21, 2016 |
naughtynaughty:yes ooo. Won fé so mi ni Enu ni NL oo. I just dey come online, read nd reply neccesary mentions. Won pe mi ni sunday dagborun ![]() Kini mo se ke ![]() |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 3:52pm On Apr 21, 2016 |
This is a serious matter Most of us try so hard to please our partners with no good result,you must know what makes your partner feel loved It goes a long way in improving relationships OP I love your thread |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 4:03pm On Apr 21, 2016 |
HateU2:lool, dnt mind dem jor dey r just envyin u ni. Oya mabinu jor shogbo? |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 4:10pm On Apr 21, 2016 |
naughtynaughty:lol Ok, motigbo Je ka 'dagborun' 29t nah Just interesting thread wey we go cause kasala 29t ![]() U in ![]() U get topic 4 mind ni |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 4:18pm On Apr 21, 2016 |
HateU2:will think of one b4 nyt. ![]() Bt I trust u nah, Just create one yeye thread and invite me insyd as d chairlady of alariwo wey I be nah ![]() |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 4:21pm On Apr 21, 2016 |
WiLdFLame:se okunrin ni e ni ![]() |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 4:23pm On Apr 21, 2016 |
naughtynaughty:no wahala nah Me too go dey think am ![]() |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 4:55pm On Apr 21, 2016 |
HateU2:hun hun, okunrin ko okuru ni.....hw u? |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 4:58pm On Apr 21, 2016 |
Ebiz12:thanku jare pretty girl |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 5:06pm On Apr 21, 2016 |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 5:15pm On Apr 21, 2016 |
HateU2:am okay. |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 5:28pm On Apr 21, 2016 |
WiLdFLame:dats gud |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by UyiIredia(m): 5:40pm On Apr 21, 2016 |
A good plate of rice and stew. That should do it. |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 7:11pm On Apr 21, 2016 |
UyiIredia:hahaha....u don forget road to mouth na road to heaven! |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by IAmOged(f): 11:56am On Apr 22, 2016 |
a very good nymph-lady with a tight "dis thing" makes me feel loved |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by IAmOged(f): 11:58am On Apr 22, 2016 |
UyiIredia:lols |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 12:04pm On Apr 22, 2016 |
IAmOged:eeenh, see mind!! |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 4:46pm On Apr 22, 2016 |
do you really have no tits? ![]() naughtynaughty: |
| Re: Men Of Nairaland, What Makes You Feel Loved by Nobody: 6:03pm On Apr 22, 2016 |
dammydrumz:u say ![]() |
10 Cute Things To Say To Your Girlfriends To Make Her Feel Loved. • Ladies Of Nairaland: What Are Your Big Dick Stories? (real Stories Inside) • Handsomeness Of Nigerian Men Of Hausa-fulani Extraction. • 2 • 3 • 4
Why Do Girls Lead Guys On • Why Are Some Ladies This Stupid? • See What These Tanzanian Girls Were Doing
[/color]

dey r just envyin u ni. Oya mabinu jor shogbo?
as d chairlady of alariwo wey I be nah 