Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,846 members, 7,820,950 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 04:43 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Miss Nairaland Girls 2016 But Why? (20661 Views)
Nairaland Girls: She That Has Ear Let Her Hear(photo) / Miss Nairaland 2016 Day One Interview / Upcoming Miss Nairaland 2016 Edition Interview (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (Reply) (Go Down)
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 8:49pm On Apr 23, 2016 |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 8:50pm On Apr 23, 2016 |
1 Like
|
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by AyamConfidence(m): 8:54pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:baba i think say you na barca na...you nor see wetin my boys use Bournemouth eyes see? |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by firstking01(m): 9:00pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:Where she dey sef, never seen her today?? |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:01pm On Apr 23, 2016 |
SAINTSAMURAI: Finally LVG wan finally win title for us oo... You dey avoid me and mimzy abi? 1 Like |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:03pm On Apr 23, 2016 |
firstking01: Mimzy dey hail her fans since na Where u dey? U go watch match ? |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by firstking01(m): 9:08pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:Was somewhere making some cool doh 1 Like |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:09pm On Apr 23, 2016 |
firstking01: I'm here o. I'm loyal darl P.H.C.N wanted to mar my day But na Godwin Had to go and get fuel and the process was really excruciating Anyway I'm here now Missed me 1 Like |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:10pm On Apr 23, 2016 |
torqque7: You too sire... even tho the day is virtually ovr. |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:11pm On Apr 23, 2016 |
AyamConfidence: Egbon, you be chelsea fan? Una try today sha .. But how u take survive this season? |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by AyamConfidence(m): 9:16pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:baba na God ooo...next season will be better sha...y'all watch your backs cos Conte fe take over |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:20pm On Apr 23, 2016 |
layla129:Open check for him to vote for lanick.y to win 50k?? U can't even do business properly na so ur team desperate reach ni Est.har no sabi campaigne u no sabi do business, SMH for ur team sha ***Na joke o *** Dz ur lips sha 1 Like |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:24pm On Apr 23, 2016 |
AyamConfidence: Hahahahah.. nor be same thing una talk abt mou and hiddink? Abeg make this season end make dem sack LVG jare! |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:29pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:hehehe no o, i just dey observ una. by d way barca win 6-0 |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by firstking01(m): 9:30pm On Apr 23, 2016 |
mimzy:I sure missed you, and you have to go that far in stressing yourself?? |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:34pm On Apr 23, 2016 |
mimzy: Oh our Queen!! How can I sleep without dedicating this song to you? ::: I know am crazy/ but this is all I have for you..for you baby Inakawamisi eh babe/ I’m feeling you……am feeling you/ eh eh turn around turn round turn round/ my baby see your lover..my baby see your lover/ everything I give to you/ girl I don’t want it back/ see I’m ready to be yours forever, no another/ say don’t you worry girl they can’t take me away/ laye eh..laye eh baby ko jo/ I just want let you know/ I just want make you know o/ laye eh..laye eh baby ko jo/ I just want let you know baby pe ko jo o Laye eh..laye eh baby ko jo/ See I just want let you know no girl can take me/ away
|
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by AyamConfidence(m): 9:35pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:baba this one go different...we don try this season o...when Man utd had a bad season under Moyes they finished 11th and una neva fully recover lol the permanent secetary must go |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:37pm On Apr 23, 2016 |
SAINTSAMURAI: 6-0?? Shey na basketball Egbon which kind observation be that na? Abi u wan betray me? |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:39pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:HEHE no o. i just dey observ d gra gra wen dm dey do 4 d miss nairaland thread. |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:39pm On Apr 23, 2016 |
Vanquay, greetings boss.. Nuff Respect!! Hailings baba
|
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by torqque7(m): 9:40pm On Apr 23, 2016 |
nitwitfabian: :oFar from it..for so many others the day is just starting,the night crawlers mostly, its a Saturday you know,that day of the week that a lot of crazy stuff happens,(especially at night) Anyway so I take it you are staying inn today right?oya I am at your door open up let me take you out for a few drinks,promise to get you back home by 12 ..I hope you are not already in you PJs tho? |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:42pm On Apr 23, 2016 |
AyamConfidence: Hahahah, Egbon, abeg nor mention moyes name again oo I nor wan get nightmare |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:43pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth: Alaga1 of Nairaland, Na you be the Don Baba 1 Like
|
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by AyamConfidence(m): 9:45pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:hahahahaha
|
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:46pm On Apr 23, 2016 |
torqque7: Im not crazy. This is a virtual forum. What imaginary door u talking about? |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:51pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth: Hehehehehehehe Smelly be bursting my head. You're too much jor. Oya make I dey dance dey go 1 Like
|
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by torqque7(m): 9:56pm On Apr 23, 2016 |
nitwitfabian: Lol..crazy here means going out and having loud fun.. Your doorstep or am I in the wrong place? Lol don't mind me.. Anyway you be good,enjoy your night. |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by mazizitonene(m): 9:59pm On Apr 23, 2016 |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:59pm On Apr 23, 2016 |
yh. Good nyt you, i cnt b going out in my imaginations. Thats d beginning of a terrible mental health. torqque7: |
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 10:33pm On Apr 23, 2016 |
mimzy:lols
|
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 6:50am On Apr 24, 2016 |
Vanquay: Arrhhhhhhh!! Vanquay, one of the ELIJAHS of meme.. I greet u boss. I learnt well from you and IamLEGEND1! Twale baba!!
|
Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 6:51am On Apr 24, 2016 |
mimzy: Our Queen,we hail theeeee!!!! 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (Reply)
What Happens If A Man Doesn't Ejaculate For A Long Time? / Nairalander Pre-wedding Pics / Guys!! Upload Your Pics Lets See How Handsome You Are.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41 |