Miss Nairaland Girls 2016 But Why? - Romance (15) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Miss Nairaland Girls 2016 But Why? (26405 Views)
1 2 3 ... 12 13 14 15 16 Reply (Go Down)
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 8:49pm On Apr 23, 2016 |
iykekelvins:Egbon, na me hail u pass oo Na man you BE SaiMimzy!!! ![]() |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 8:50pm On Apr 23, 2016 |
|
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by AyamConfidence(m): 8:54pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:baba i think say you na barca na...you nor see wetin my boys use Bournemouth eyes see? |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by firstking01(m): 9:00pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:Where she dey sef , never seen her today?? |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:01pm On Apr 23, 2016 |
![]() SAINTSAMURAI:Finally LVG wan finally win title for us oo... ![]() You dey avoid me and mimzy abi? |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:03pm On Apr 23, 2016 |
firstking01:Mimzy dey hail her fans since na ![]() Where u dey? U go watch match ? |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by firstking01(m): 9:08pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:Was somewhere making some cool doh ![]() |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:09pm On Apr 23, 2016 |
firstking01:I'm here o. I'm loyal darl ![]() P.H.C.N wanted to mar my day But na Godwin ![]() Had to go and get fuel and the process was really excruciating Anyway I'm here now ![]() Missed me ![]() |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:10pm On Apr 23, 2016 |
torqque7:You too sire... even tho the day is virtually ovr. |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:11pm On Apr 23, 2016 |
AyamConfidence:Egbon, you be chelsea fan? Una try today sha .. But how u take survive this season? ![]() |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by AyamConfidence(m): 9:16pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:baba na God ooo...next season will be better sha...y'all watch your backs cos Conte fe take over |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:20pm On Apr 23, 2016 |
layla129: Open check for him to vote for lanick.y to win 50k?? U can't even do business properly na so ur team desperate reach ni Est.har no sabi campaigne u no sabi do business, SMH for ur team sha***Na joke o ***Dz ur lips sha |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:24pm On Apr 23, 2016 |
AyamConfidence:Hahahahah.. nor be same thing una talk abt mou and hiddink? ![]() Abeg make this season end make dem sack LVG jare! |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:29pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:hehehe no o, i just dey observ una. by d way barca win 6-0 |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by firstking01(m): 9:30pm On Apr 23, 2016 |
mimzy:I sure missed you , and you have to go that far in stressing yourself?? |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:34pm On Apr 23, 2016 |
mimzy:Oh our Queen!! How can I sleep without dedicating this song to you? ::: I know am crazy/ but this is all I have for you..for you baby Inakawamisi eh babe/ I’m feeling you……am feeling you/ eh eh turn around turn round turn round/ my baby see your lover..my baby see your lover/ everything I give to you/ girl I don’t want it back/ see I’m ready to be yours forever, no another/ say don’t you worry girl they can’t take me away/ laye eh..laye eh baby ko jo/ I just want let you know/ I just want make you know o/ laye eh..laye eh baby ko jo/ I just want let you know baby pe ko jo o Laye eh..laye eh baby ko jo/ See I just want let you know no girl can take me/ away
|
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by AyamConfidence(m): 9:35pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:baba this one go different...we don try this season o...when Man utd had a bad season under Moyes they finished 11th and una neva fully recover lol the permanent secetary must go |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:37pm On Apr 23, 2016 |
SAINTSAMURAI:6-0?? Shey na basketball ![]() Egbon which kind observation be that na? ![]() Abi u wan betray me? ![]() |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:39pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:HEHE no o. i just dey observ d gra gra wen dm dey do 4 d miss nairaland thread. |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:39pm On Apr 23, 2016 |
Vanquay, greetings boss.. ![]() Nuff Respect!! Hailings baba
|
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by torqque7(m): 9:40pm On Apr 23, 2016 |
nitwitfabian::oFar from it..for so many others the day is just starting,the night crawlers mostly, its a Saturday you know,that day of the week that a lot of crazy stuff happens,(especially at night) Anyway so I take it you are staying inn today right?oya I am at your door open up let me take you out for a few drinks,promise to get you back home by 12 ..I hope you are not already in you PJs tho? ![]() |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 9:42pm On Apr 23, 2016 |
AyamConfidence:Hahahah, Egbon, abeg nor mention moyes name again oo ![]() I nor wan get nightmare |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:43pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:Alaga1 of Nairaland, Na you be the Don Baba
|
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by AyamConfidence(m): 9:45pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:hahahahaha
|
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:46pm On Apr 23, 2016 |
torqque7:Im not crazy. This is a virtual forum. What imaginary door u talking about? |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:51pm On Apr 23, 2016 |
Smellymouth:Hehehehehehehe Smelly be bursting my head. You're too much jor. Oya make I dey dance dey go ![]()
|
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by torqque7(m): 9:56pm On Apr 23, 2016 |
nitwitfabian:Lol..crazy here means going out and having loud fun.. Your doorstep or am I in the wrong place? Lol don't mind me.. Anyway you be good,enjoy your night. |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by mazizitonene(m): 9:59pm On Apr 23, 2016 |
![]() |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 9:59pm On Apr 23, 2016 |
yh. Good nyt you, i cnt b going out in my imaginations. Thats d beginning of a terrible mental health. torqque7: |
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Nobody: 10:33pm On Apr 23, 2016 |
mimzy:lols
|
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 6:50am On Apr 24, 2016 |
Vanquay:Arrhhhhhhh!! Vanquay, one of the ELIJAHS of meme.. I greet u boss. I learnt well from you and IamLEGEND1! Twale baba!!
|
| Re: Miss Nairaland Girls 2016 But Why? by Smellymouth: 6:51am On Apr 24, 2016 |
mimzy:Our Queen,we hail theeeee!!!! |
Nairaland Girls: She That Has Ear Let Her Hear(photo) • Miss Nairaland 2016 Day One Interview • Upcoming Miss Nairaland 2016 Edition Interview • 2 • 3 • 4
Single Guys/Married Men, What Will You Do In This Situation?(pic) • "Sweet Boy" Says Single Women Who Refuse To Date Married Men Are "Foolish" • What Feature (s) Is A Must Have For A Partner You Intend To Date Or Marry?



Est.har no sabi campaigne u no sabi do business, SMH for ur team sha