To Ugly No Get Advantage... - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › To Ugly No Get Advantage... (783 Views)
| To Ugly No Get Advantage... by czarr(op): 8:34pm On May 14, 2016*. Modified: 9:01pm On May 14, 2016 |
First of all I'm high ![]() Im therefore not responsible for what post or how you feel ![]() I just saw a post where stupidinlove or something like that posted that her beautiful friend just died (rip) and comments started pouring in like "Omg,she's so beautiful,death why." "Why would death take away such a beauty " Meaning say if na wowo girl,she deserve to die ![]() |
| Re: To Ugly No Get Advantage... by SyndicatesMedia: 8:37pm On May 14, 2016 |
![]() |
| Re: To Ugly No Get Advantage... by Nobody: 8:38pm On May 14, 2016 |
I haven't found the joke. ![]() |
| Re: To Ugly No Get Advantage... by Nobody: 8:39pm On May 14, 2016 |
![]()
|
| Re: To Ugly No Get Advantage... by Nobody: 8:42pm On May 14, 2016 |
![]()
|
| Re: To Ugly No Get Advantage... by hungryboy(m): 8:42pm On May 14, 2016 |
Bros, No be lie you talk, wowo people dey suffer oh, If pesin mess for motor na the guy were wowo pass dem dey always suspect, Girls no get your time except you get money, Even if you dey trustworthy, people dey hardly trust you, Except you wan use am play masquarede without mask, To wowo no get any advantage. |
| Re: To Ugly No Get Advantage... by obiorathesubtle: 8:44pm On May 14, 2016 |
|
| Re: To Ugly No Get Advantage... by repogirl(f): 8:46pm On May 14, 2016 |
Hmm, the OP is on to something..... |
| Re: To Ugly No Get Advantage... by czarr(op): 8:53pm On May 14, 2016 |
Buddafly:I'm not a comedian ![]() |
| Re: To Ugly No Get Advantage... by czarr(op): 8:56pm On May 14, 2016 |
| Re: To Ugly No Get Advantage... by czarr(op): 8:57pm On May 14, 2016 |
hungryboy:your head dey there.....dem go cry pass if you fine. |
| Re: To Ugly No Get Advantage... by verine: 10:23pm On May 14, 2016 |
![]() |
| Re: To Ugly No Get Advantage... by vicstar(m): 10:29pm On May 14, 2016 |
my guy no mind 'em I see d joke
|
| Re: To Ugly No Get Advantage... by BarcaBlood: 1:36am On May 15, 2016 |
mhen dis z so true. ugly people don suffer lol
and na dem dey always use d lines likebeauty is frm within (y not use ur xray as pic) who beauty don epp? (funke akindele sha no fit win miss nigeria) |
"He Is Ugly But Has Money" - Funny Twitter Story: Who Is To Blame? • Letter To Ugly Guys On Romance Section • Why Are Girls Attracted To Ugly Guys? • 2 • 3 • 4
Which One Dey Vex U Pass • Real Love • Why Would Your Boss Call You At 11pm?


