Mtchew - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Mtchew (849 Views)
| Mtchew by Dannidom(op): 11:16pm On Jun 02, 2016 |
Girls can be mean o, can't fathom why this girl I bin dey crush on now we don dey talk buh after all the coding and the resources she no wan gree come house ![]() Mtchew No comments o I just wan vex |
| Re: Mtchew by RexKexMilann: 11:19pm On Jun 02, 2016 |
Kpele . |
| Re: Mtchew by Nobody: 11:20pm On Jun 02, 2016 |
Op no vex oooo... Just take one bottle dilute your temper... ![]() ![]()
|
| Re: Mtchew by ronald4lif(m): 11:32pm On Jun 02, 2016 |
Come do wetin for house? ![]() |
| Re: Mtchew by Dannidom(op): 12:02am On Jun 03, 2016 |
ronald4lif:make we do counter-balance na for this harsh economy no be time for free things abeg |
See 15 Yr Old Girl Who Did Plastic Surgery Just To Win Back Ex-boyfriend. Mtchew • 2 • 3 • 4
Most Ladies Always Say Their Ex Joystick Is Small After Breakup Why? • I'm Inlove With My Madam Husband, I Want To Snatch Him..please What Should I Do? • Six Things You Need To Know Before You Marry-truenaijayarn
.