Stats: 3,166,430 members, 7,864,891 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 08:50 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Mtchew (778 Views)
See 15 Yr Old Girl Who Did Plastic Surgery Just To Win Back Ex-boyfriend. Mtchew (2) (3) (4)
Mtchew by Dannidom(m): 11:16pm On Jun 02, 2016 |
Girls can be mean o, can't fathom why this girl I bin dey crush on now we don dey talk buh after all the coding and the resources she no wan gree come house ![]() ![]() Mtchew No comments o I just wan vex |
Re: Mtchew by RexKexMilann: 11:19pm On Jun 02, 2016 |
Kpele ![]() |
Re: Mtchew by Nobody: 11:20pm On Jun 02, 2016 |
Op no vex oooo... Just take one bottle dilute your temper... ![]() ![]()
|
Re: Mtchew by ronald4lif(m): 11:32pm On Jun 02, 2016 |
Come do wetin for house? ![]() |
Re: Mtchew by Dannidom(m): 12:02am On Jun 03, 2016 |
ronald4lif:make we do counter-balance na for this harsh economy no be time for free things abeg |
(1) (Reply)
20 Types Of Women To Avoid Getting Married To! / Woman Quits Her Job To Breastfeed Her Boyfriend!!!! / The Sissy Trainer Part 2 – Taking A....
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |