Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,900 members, 7,834,994 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 12:11 AM

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (570) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (991657 Views)

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (567) (568) (569) (570) (571) (572) (573) ... (645) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:26am On Jun 03, 2016
tattedMONK:


bros i dey tell u, dis DG na new comer for NYSC mata. him just dey sweet talk pple upandan so that the blame no go dey on top him head if nor dem for don sack am tey tey
baba I no too blame d man, na FG I blame for as de no gree release money, as dem dey give am hope sey dem go release money na hin make him too dey give us hope... In short na Buhari fail us...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by gauzbee(m): 9:27am On Jun 03, 2016
Rx350:
The protest committee should begin to draft modalities and framework as well as ironing out the logistics in order to set the stage for the mother of all protests by next week.... Kazaure has given us license to burn the country by next week. We must seize the initiative and let them know that the days of siddon dey look is over... Some people who got girls pregnant before graduating are already fathers,and we're yet to serve. How can we be begging to serve our fatherland biko?? Is it rational??
it should be a PEACEFUL protest.. we need to work out the logistics asap....interested parties shld add me up on whatsapp...08066908906
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by tattedMONK(m): 9:27am On Jun 03, 2016
Fraiser:
baba chill na, lets respect each oda opinion even wen its against your Ideology... Dat comment is too harsh...

come chairman, what is harsh about that post? he wants to protest and i gave him a simple suggestion
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by WeedyGonzalez(m): 9:32am On Jun 03, 2016
MemphisDepay:
lmaooooo.. O my word. This is getting interesting!!
cry cry
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by gauzbee(m): 9:33am On Jun 03, 2016
we are here complaining....nobody important is hearing us, nobody is paying attention... they said we are in the same batch as stream1 how possible is it...we need accountability. ...we need to plan our lives...we can't get little jobs cos we dnt know when we wld be called, we wake everyday with huge hopes of a text message from NYSC only to go to bed disapointed...they have taken us for granted and they know we can't do anything.....but what we can do is make a stand and let our voices be heard....#ThisIsOurFuture

3 Likes

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by tolurainbow(m): 9:35am On Jun 03, 2016
Fraiser:
lmao... Tolu u don trace come here ba? Badt boy... My Shugaaaaa come nd see Tolu o...
ashawo fraiser
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:36am On Jun 03, 2016
Youngvice:


paadi even if the guy touch high tension wire, nothing go happen ni....... light no dey. now gan na high tension wire we take dey hang cloth, c am na:
lwkmd... Oboi Naija ticket don cast...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:38am On Jun 03, 2016
Skydweller:
If NYSC no release our CUL before 7am tomorrow. I will personally recommend Daudae1 to Lai Muhammed. He will make a very good PA
lolsssss... Chai daudae don cast like betnaija ticket...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by WeedyGonzalez(m): 9:38am On Jun 03, 2016
Johncuba:
any body still waiting for cul today is just giving himself false hopes...i spoke to senator ogba just now and he said that funds are yet to be released to nysc by the ministry of finance at the moment, although its release has bin approved by the presidency and he also added that dia is a chance that we might be affected by ramadan...am done having hopes. 08034529495 senator Ogba,house comittee on youth and sports.
LeoFish92:

You are very correct, I spoke with Mr Frank Ude, nysc ebonyi chapter, he was annoyed when I told him about the DG's promise of camping this weekend, he said how can he promise us this weekend when they've not even received directives and funds to prepare for camp, he was annoyed that the DG lied to us, I asked him possible date of camp, he said he himself doesn't know, that they in ebonyi chapter have not even received any info from Abuja, guys stop giving yourselves too much hope,
To be honest you boys have hit the nail on the head, I just had breakfast with Sen. Melaye thereafter we took a ride on his motorcycle he explained to me that once Omisore confesses we will use the money recovered from him to fund the camp so we should be patient and wait for Omisore.


Abeg make una go sleep who una epp? See them! I just called I just spoke to make una go baff abeg grin

9 Likes

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:41am On Jun 03, 2016
Kinghenreey:

See it is nobody's fault. I said earlier that my own informant too stil dey claim say we dey go but I can't share such because myself dey confused how we go take go. so pls relax with people that share info. After all DG himself don give us some info wey no correct at the end of the day.
lolz... Baba u know wetin happen, Buhari scope minister of youths, the miniter scope DG, DG scope ur source, ur source come scope u, na wetin dem dey call chain reaction for chemistry b dat...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by panache00(f): 9:44am On Jun 03, 2016
Raypower fm 100.5 Abuja…dey are talking about NYSC

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 9:49am On Jun 03, 2016
Can't believe I am still @ home after giving everyone the hope that i'll camp in February. For one it's obvious that NYSC have something strange off their sleeves. No matter how early they mobilize us now they know in their heart that we are no longer batch A. Wen we eventually start serving and it gets to the next year, they'll simply let us know we cant do our POP with batch A because the lag time is significantly wide.

GuymanDspecies##
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 9:52am On Jun 03, 2016
Fraiser:
My people una good morning o, abeg shey today still pure? Abi make I comot my mind ni?




Haba .. Why u Dey talk like this shey be na Double chance u carry , or u forget ?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by dejiconde(m): 9:53am On Jun 03, 2016
panache00:
Raypower fm 100.5 Abuja…dey are talking about NYSC
wetin den dey talk
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by aisosa101(m): 9:55am On Jun 03, 2016
Fraiser:
lolz... Baba u know wetin happen, Buhari scope minister of youths, the miniter scope DG, DG scope ur source, ur source come scope u, na wetin dem dey call chain reaction for chemistry b dat...
guy u are sick lolzzzzz kia. are u a comedian
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by WeedyGonzalez(m): 9:55am On Jun 03, 2016
panache00:
Raypower fm 100.5 Abuja…dey are talking about NYSC
Dokpesi wan release money for funds? embarassed
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:58am On Jun 03, 2016
MemphisDepay:
broSssss, e be like say e go still pure na!
baba I no fit lie u, dis ticket don cast...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 9:58am On Jun 03, 2016
Fraiser:
My people una good morning o, abeg shey today still pure? Abi make I comot my mind ni?







Haba .. Why u Dey talk like this shey be na Double chance u carry , or u forget ?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by BlackGoldBoy: 10:00am On Jun 03, 2016
Fraiser:
lolz... Baba u know wetin happen, Buhari scope minister of youths, the miniter scope DG, DG scope ur source, ur source come scope u, na wetin dem dey call chain reaction for chemistry b dat...
kaii.. .u b kolo.. .lmao grin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:01am On Jun 03, 2016
BlackGoldBoy:
Bros u still put mind before?? .....Tot ur mind no dey sinx lst month oo
baba I don comot my mind teytey, anytym dem ready my phone no dey dia hand, dem go halla me, infact as I dey talk now I dey one better palmie joint wia I dey cool of wit fresh palmie nd kpomo kika wey don swallow pepper...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 10:04am On Jun 03, 2016
Rx350:
The protest committee should begin to draft modalities and framework as well as ironing out the logistics in order to set the stage for the mother of all protests by next week.... Kazaure has given us license to burn the country by next week. We must seize the initiative and let them know that the days of siddon dey look is over... Some people who got girls pregnant before graduating are already fathers,and we're yet to serve. How can we be begging to serve our fatherland biko?? Is it rational??



Students in Denmark gets paid to go to school ..
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:07am On Jun 03, 2016
Johncuba:
any body still waiting for cul today is just giving himself false hopes...i spoke to senator ogba just now and he said that funds are yet to be released to nysc by the ministry of finance at the moment, although its release has bin approved by the presidency and he also added that dia is a chance that we might be affected by ramadan...am done having hopes. 08034529495 senator Ogba,house comittee on youth and sports.
I talk am na, as DG dey hope sey money go enter na hin make hin dey give us hope too, no b d man fault o...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Youngvice(m): 10:07am On Jun 03, 2016
deja vu, dis reminds me of the ASUU strike 2013, na so I dey Ouse dey check fr update on a regular, dey hope say na strike e no go tay, baba na so I seedon fr Ouse 6months, national strike con add 2months join. Nw gan I no wan reason anythin agn, if dem say mk we go nw 'Fine' if dem say 20th no wahala, buh remember 1 thing Kazuare na ndi otu ya: I'll surely pass this huddle and den I dey wait fr ur pikin fr front.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by BlackGoldBoy: 10:08am On Jun 03, 2016
Fraiser:
baba I don comot my mind teytey, anytym dem ready my phone no dey dia hand, dem go halla me, infact as I dey talk now I dey one better palmie joint wia I dey cool of wit fresh palmie nd kpomo kika wey don swallow pepper...
correct guy!
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 10:08am On Jun 03, 2016
Fraiser:
I just dey see dis post ni sha, it was made at 4:55pm yesterday, abeg na who fit give me comprehensive definition of few hours, dis english don dey confuse me...



It means .. U're on a long thing !!!

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ruky8(m): 10:11am On Jun 03, 2016
This government is the worst thing that ever happened to Nigeria but we still have to live our lives even when the ignoramus of a president doesn't have the plight of the people at heart. I've given up on NYSC.

It's high time they make this program optional and exempt graduate with no interest in the scheme.

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:12am On Jun 03, 2016
uchelvlink:
the govt dey make me vex na. Ok imagine what Kazure is doing now! Changing his words every minutes like G-Strings
lol... I dey very sure sey dis tin no b dat man fault, I just read one post wia d guy talk sey dem never credit nysc, d guy just dey give us hope base on d hope wey d guy get sey money go enter... Wait o, shey na every minute dem dey change G-string? Why nd how?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:16am On Jun 03, 2016
Shollyjay90:

It Means It Can Be 48+48+48+48= Hours
lol... In dat case make we forget about nysc for now, i no even reason dem matter again sef make I go put money on my dogs small may b dem go gbera dis morni..
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Johncuba(m): 10:19am On Jun 03, 2016
WeedyGonzalez:

To be honest you boys have hit the nail on the head, I just had breakfast with Sen. Melaye thereafter we took a ride on his motorcycle he explained to me that once Omisore confesses we will use the money recovered from him to fund the camp so we should be patient and wait for Omisore.


Abeg make una go sleep who una epp? See them! I just called I just spoke to make una go baff abeg grin
i would say u are foolish beyond my wildest imagination...d senator's digit is included, u had either call or shut dat thing u call a mouth and keep expecting cul today...if u quote me again, den b ready for serious battle of words. See person wey don baff.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:20am On Jun 03, 2016
tolurainbow:
ashawo fraiser
lol... Tolu alakoba, o fe koba mi
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:23am On Jun 03, 2016
maccabi:





Haba .. Why u Dey talk like this shey be na Double chance u carry , or u forget ?
lol... U don forget sey na 2 Tickets I carry? On na straight win na...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by starboyflight(m): 10:25am On Jun 03, 2016
Yea. Few hours but deep. Have a nice day baba while We keep hoping for the best from nysc. Though I know deeply nothing gonna happen
WeedyGonzalez:
I slept very sir you?

(1) (2) (3) ... (567) (568) (569) (570) (571) (572) (573) ... (645) (Reply)

Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.