Needed - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Needed (4370 Views)
| Re: Needed by talk2alabama: 5:41pm On Jun 22, 2016 |
Babzilla:fiance ke, even married women.. didn't u cee the amount? ![]() One hundred and fifty taaaaaaaaasaaaaand naaaaira.. cash! ![]() |
| Re: Needed by Nobody: 5:44pm On Jun 22, 2016 |
talk2alabama:Naija women and olosho work be like
|
| Re: Needed by Nobody: 5:47pm On Jun 22, 2016 |
talk2alabama:For you, even 50K sef I go collect. But instead of using koboko, na kpako I go use plank your head. Lemme know when you're ready ![]() |
| Re: Needed by talk2alabama: 5:50pm On Jun 22, 2016 |
Babzilla:lol d op yarn say men go follow too ooo... U no go apply? ![]() Me dey reason am sef |
| Re: Needed by talk2alabama: 5:51pm On Jun 22, 2016 |
AsmauDanjuma:ah ah. But breast and kitty turns me on na, I don't need to be caned for my dickkk to rise.. Hav u applied? ![]() |
| Re: Needed by ibigbemiajax(op): 6:14pm On Jun 22, 2016 |
please leave them alone Babzilla: |
| Re: Needed by ibigbemiajax(op): 7:23pm On Jun 22, 2016 |
hmmm how do you know Babzilla: |
| Re: Needed by Nobody: 7:38pm On Jun 22, 2016 |
talk2alabama:Haba, you're too old school nau. Fuddy duddy, your mates are enjoying dirty slaps and knee strikes to the groin, while you're busy searching for old fashioned stuff. Bros abeg you need to upgrade. I'm doing promo, I can give you one heavy konk for free, but you'll pay for the next one ![]() Not yet oh, I need to assess the client first, before them drag me go Sharia court for murder ![]() |
| Re: Needed by ibigbemiajax(op): 7:46pm On Jun 22, 2016 |
how would you know Babzilla: |
| Re: Needed by VaginaTerrorist(m): 8:12pm On Jun 22, 2016 |
Advert for toto purchase. And some kwulikwuli heads are like they want to joing incase mama Peace needs a fork. |
| Re: Needed by ibigbemiajax(op): 8:47pm On Jun 22, 2016 |
who tell u oga mind your biz o VaginaTerrorist: |
| Re: Needed by talk2alabama: 8:57pm On Jun 22, 2016 |
AsmauDanjuma:but that is not the way Christain Grey did to Anna Steele na Shebi u have seen d movie 50 shades of Grey |
| Re: Needed by ibigbemiajax(op): 9:10pm On Jun 22, 2016 |
lol talk2alabama: |
| Re: Needed by darlingtonIIV(m): 10:53pm On Jun 22, 2016 |
ibigbemiajax:I'm interested, though i'm 5'6...not too tall and i'm male. |
| Re: Needed by Nobody: 11:12pm On Jun 22, 2016 |
ibigbemiajax:The way you put requirements person go think say na bank job......lol...e remain make you ask for 1st class |
| Re: Needed by Charles4075(m): 11:37pm On Jun 22, 2016 |
talk2alabama:I tell you my brother. Nor be ordinary fowl. Big Agric Fowl like this....
|
| Re: Needed by talk2alabama: 11:38pm On Jun 22, 2016 |
Charles4075:lol she will be used for the burnt offering ![]() |
| Re: Needed by Charles4075(m): 11:46pm On Jun 22, 2016 |
talk2alabama:As in better burnt offering like the way those native doctors dey sacrifice animals to their gods. |
| Re: Needed by talk2alabama: 11:50pm On Jun 22, 2016 |
Charles4075:person gas dey careful.. u sef no go like apply? ![]() |
| Re: Needed by Charles4075(m): 11:53pm On Jun 22, 2016 |
talk2alabama:Apply for wetin my brother? |
| Re: Needed by talk2alabama: 11:54pm On Jun 22, 2016 |
Charles4075:for d escort na |
| Re: Needed by Charles4075(m): 11:57pm On Jun 22, 2016 |
talk2alabama:Nah, you want make I join the sacrificial lambs? Besides e be like say na females dem need for the sacrifice. Dem nor need guys like us. ![]() |
| Re: Needed by talk2alabama: 12:01am On Jun 23, 2016 |
Charles4075:be dulling. Dem sey dem need guys oo... Person like agbani da red goat nw fit need escort.. she come like ur pic.. |
| Re: Needed by Charles4075(m): 12:06am On Jun 23, 2016 |
talk2alabama:Lolz, nor be agbani da red goat. You nko? Person like To*TO - Dic*K head fit even like your pic self. |
| Re: Needed by talk2alabama: 12:09am On Jun 23, 2016 |
Charles4075:lmao... she aint my type ![]() Person like di ja go trip |
| Re: Needed by Charles4075(m): 12:14am On Jun 23, 2016 |
talk2alabama:Di ja nor carry anything for front na Even if she put bread there self, e go still sink like sinking sand... |
| Re: Needed by talk2alabama: 12:16am On Jun 23, 2016 |
Charles4075:I dey trip for dat babe I swear.. she's got sweet eyes... I too get soft spot for babes wey get cute eyes |
| Re: Needed by Charles4075(m): 12:23am On Jun 23, 2016 |
talk2alabama:Sweet eyes ke? What of Yemi Alaadin? As for me, I love them thick, ebony and curvy ![]() |
| Re: Needed by henrimoto(m): 12:28am On Jun 23, 2016 |
Ttrrffyyghuuh: ![]() Ttrrffyyghuuh:Lolzz,....you no see the price tag ni ? lolzzz |
| Re: Needed by abbeyology88(m): 6:06am On Jun 23, 2016 |
talk2alabama:*barge in like Goro* Damn it!! I hate when some boys tryna act innocent. Yo types ar hypocrites who sit @ d back dOor lazy cos dey can't get their asses out to go and work. Someone tryna do sometin for herself for a reason best knwn 2 her, u are preaching d dead of Jesus. Someone who doesn't even knw bible telling widely aware stories. Isshh!!! Lazyfish with limped foot hoping in a room. Leave d girl alone Joorrr! Hypo-cat. *slams door with middle finger up* |
| Re: Needed by abbeyology88(m): 6:21am On Jun 23, 2016 |
Some Peeps are just Kids with matured faces.
For Lagos here (presently) you don't even know what Life has become. If you no wake up, use you brain (head is useless), wise up and open your eyes. Hehheheheh, u fit land where you go regret chasing money Ooooh. *back slides out* *peeping tru the door hole* |
| Re: Needed by ibigbemiajax(op): 7:54am On Jun 23, 2016 |
hmmmm! Charles4075: |
Do You Agree With This Statement From Nollywood Actress, Bolaji Ogunmola • 8 Words That Are More Powerful Than ‘I Love You’ In Relationship • Mother And Son Photos Cause Outrage On Social Media



Even if she put bread there self, e go still sink like sinking sand...