Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) (1878 Views)
| Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Guliver(op): 7:24pm On Jun 25, 2016 |
mehn,nor b small tin o,picture or adonbilivit almost land me n cell.in the bid to prove the picture crew dat I b confirmed,na so I dey snap robbery suspect wey police catch for rumola,portharcourt..o mehn the police guy provoke say why I dey snap,him seize my phone put me for their golf boot,o mehn I hear am yesterday.them bundle me & my frnd for boot wit the thief wet dem catch.my younger brother na come snap us wit him phone,my phone still dey wit the olapa.him say make I come bail my phone with 5 k,after I bail myself wit 20k.picture crew see waiting una cause.
|
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Guliver(op): 7:27pm On Jun 25, 2016 |
seun come buy phone for me ooo.na ur work I b dey doo |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Breadmaker: 7:31pm On Jun 25, 2016 |
Hahahahahahahaha. We now believe you. |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Trendy247: 7:33pm On Jun 25, 2016 |
Lol |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by modestofynest(m): 7:37pm On Jun 25, 2016 |
See ur eye see e dey shine like the thief own
|
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by oluwafreshkid(m): 7:37pm On Jun 25, 2016 |
Picture of the 20k bail or... |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Guliver(op): 7:45pm On Jun 25, 2016 |
oluwafreshkid:u wan kill me.,,... |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by slimthugchimee(m): 7:46pm On Jun 25, 2016 |
picture of you being arrested and also picture of you going to school(cause your english sucks) or i dont believe it |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Davinex(m): 7:47pm On Jun 25, 2016 |
![]() |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Guliver(op): 7:53pm On Jun 25, 2016 |
slimthugchimee:who Engrish don't EPP? |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Adeoba10(m): 7:53pm On Jun 25, 2016 |
Charity begins on Nairaland.... God don catch u b dat. Na NCAN we dey wait for now, mske soldiers wey FG dey own salary gab dem. |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by slimthugchimee(m): 8:05pm On Jun 25, 2016 |
Guliver:who has english helped......thats the correct sentence |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Guliver(op): 8:11pm On Jun 25, 2016 |
slimthugchimee:tankus engrishman |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by tyson99(m): 8:18pm On Jun 25, 2016 |
Very funny ![]() ![]() |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by slimthugchimee(m): 8:58pm On Jun 25, 2016 |
Guliver:Thank you English man ![]() |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Nobody: 11:40pm On Jun 25, 2016 |
Hello guys, I'm sorry... I dropped my phone
earlier today and the screen cracked badly,
so I can't even see clearly. Is this Twitter? |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by devilmaycry: 7:52am On Jun 26, 2016 |
john4reala:old stuff bro |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by chopbanana: 10:45am On Jun 26, 2016 |
I pity u... Sorry for that. |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Dezolo(f): 3:47pm On Jun 26, 2016 |
olopa and their wahala |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Nobody: 5:06pm On Jun 26, 2016 |
That is what Nairaland addiction can cause. The addiction is like Coke sometimes. See what struggle for front page caused you. Lalasticlala, Seun come and bail this guy o |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by Nobody: 5:52am On Jun 27, 2016 |
| Re: Picture Or Adonbilivit Land Me In Police Boot( Wit Pic) by gwmlogistic: 1:47pm On Jun 27, 2016 |
Lmao ![]() |
Thief Tied And Put In A Car Boot In Port Harcourt (Photos) • Lagos Carnival: I Was Gang-raped In Police Presence – Dancer • NDA March Through Portharcourt,hoisting Their Flag( Wit Pic) • 2 • 3 • 4
Nigerian Doctor In UK Caught With Pornographic Pics Of Kids And Animals • Man Caught Trying To Bury Charms At His Ex-girlfriend's House Paraded Naked • Shoprite Salesgirl Arrested For Stealing N553.9million

