I'm Not Contesting 4 Mr NL! - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I'm Not Contesting 4 Mr NL! (1546 Views)
| I'm Not Contesting 4 Mr NL! by rawpadgin(op): 10:43pm On Jun 27, 2016*. Modified: 11:11pm On Jun 27, 2016 |
to those pple sending me pm's that i should contest in the forth coming mr. nairaland, i have told y'all that i won't have the time to participate as i'm always busy wit work. |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by falconey(m): 10:44pm On Jun 27, 2016 |
![]() |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by topgear(m): 10:48pm On Jun 27, 2016 |
Lol..... Oh no nah contest Please contest ![]() (Laughing in old Arabic) Sandoski come and see |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by RoyalBlak007: 10:49pm On Jun 27, 2016 |
![]() |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by Nobody: 10:57pm On Jun 27, 2016 |
who n who dey send you pm? ![]() |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by Nobody: 10:58pm On Jun 27, 2016 |
topgear:Bros I don show...... ![]() [size=20pt] Op, abeg, biko, mbok,ejo... U fine jare, Contest no fear, I go support you... I dey ur back.. I follow for dey people wey dey send you PM.. ![]() [/size] Dannyben5 come support Op.... ![]()
|
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by sinaj(f): 11:03pm On Jun 27, 2016 |
Na for gym abi bar u de work ![]() |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by slimthugchimee(m): 11:05pm On Jun 27, 2016 |
ok.....leave it |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by InfomejobsN: 11:06pm On Jun 27, 2016 |
for your mind! Check My Signature for Daily Job Info |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by Bluezy13(m): 11:06pm On Jun 27, 2016 |
Hehehe... funny op |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by DRISKLEF(m): 11:09pm On Jun 27, 2016 |
Na Wash... HarshTag - Yimu ![]() |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by rawpadgin(op): 11:10pm On Jun 27, 2016 |
sinaj: non of the above |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by olatunjithomas(m): 11:12pm On Jun 27, 2016 |
sinaj:you got me laffin in Ibibio |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by adewumiopeyemi(m): 11:15pm On Jun 27, 2016 |
hunnn lier... no dey form for us here.. who they send u pm....u don dey feel important here be that... |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by LuveU2(f): 11:20pm On Jun 27, 2016 |
![]() |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by LordOfNaira: 11:28pm On Jun 27, 2016 |
rawpadgin:LIAR!! As the Lord of Nairaland, I monitor who sends what and when. |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by rawpadgin(op): 11:32pm On Jun 27, 2016 |
LordofNairaland:believe it or not, i have recieved more than 5 pm's regarding this issue |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by Nobody: 11:37pm On Jun 27, 2016*. Modified: 12:34am On Jun 28, 2016 |
Werey tanker kan lakowa, werey liter kan la lo. Werey wanle o bi yepe |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by rawpadgin(op): 12:09am On Jun 28, 2016 |
STFU & get lost! STFUareyouG0d:STFU & get lost! |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by Nobody: 12:18am On Jun 28, 2016 |
rawpadgin: ![]() |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by LordScent(m): 12:23am On Jun 28, 2016 |
SANDOSKI:You dis gal ehn, u wan support this one too? Just they whine them like rotor ![]() Op you make sense die |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by adewumiopeyemi(m): 12:25am On Jun 28, 2016 |
u peopledon reach u again.... ..LordScent: |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by LordScent(m): 12:25am On Jun 28, 2016 |
adewumiopeyemi:uno wan rival baa, abi na unopposed you wan go ? ![]() |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by adewumiopeyemi(m): 12:25am On Jun 28, 2016 |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by LordScent(m): 12:25am On Jun 28, 2016 |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by LordScent(m): 12:27am On Jun 28, 2016 |
STFUareyouG0d:lolzzz ![]() Soon u go dey quote bible verse oooo |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by Nobody: 12:33am On Jun 28, 2016 |
LordScent:hahahahaha nothing's changed. I'm still that omo olorun |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by Tallysmallz(f): 5:33am On Jun 28, 2016 |
DRISKLEF:Hope you wont end up like the stewwpidd OP though ![]() |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by dannyben5: 6:56am On Jun 28, 2016 |
SANDOSKI:*bestie gumoney* op fear no more...u fine joor...I dey ur BACK...
|
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by Nobody: 7:01am On Jun 28, 2016 |
slyIsaac:[color=#ff1744]* raises hand* guilty [/color] |
| Re: I'm Not Contesting 4 Mr NL! by rawpadgin(op): 7:31am On Jun 28, 2016 |
Tallysmallz:i see women as a very special creature thats why i always love & respect y'all. if u don't tender an apology 4 calling me stupid i promise to make ur nairaland experience a living hell |
Queen Farcadi, Ghanaian Prostitute: "I Earn Over N2.3m Monthly, I'm Not Ashamed" • Chinenye Okonkwo, A Nairalander, Is Contesting For MBGN 2017 • Cutest Nairalander Is Not Contesting For Mr Nrl Declares Support For Adaksbullet • 2 • 3 • 4
Happy Birthday To Me ADEWUMI OLWASEUN OPEYEMI • See The Text I Just Received From A Girl Friend • Relationship With Introverts






[/color]