My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage (784 Views)
| My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage by ThisYourTatafo(op): 10:15am On Jun 29, 2016 |
So after service I saw this girl I used to know way back. She was the creme of the crop when you wanna talk about BAE as in FINE BABE SEXY TOH BAD. Back then guys would naturally turn on each other raising blows just to get close to her. And you guessed right... She Kan formmmmmmmm... If u see her she gocarry face for hand, throwaway face like say u no reach. BABE fine so tey Okada man dey jam children way dey hawk pure water for street. I'm not exaggerating oO, she was PERFECT. NO BE HIN I SEE BABE LAST WEEK AFTER ABOUT 3 YEARS, OH BOY THIS BABE IGBU DIEEEEEEEEEE... SHE CON BE LIKE PERSON WEY DEM SWEAR For... Babe no fine again... Children dey see am dey she'd tears, no shape, no color, fat full ground remain... I was forced to ask BABE WETIN happen before I realized I'd asked. So I asked my guy WEY DEy with me say GUY U NO SEE MIKEL WIFE? SEE AS SHE STILL SLIM AND SEXY EVEN AFTER DROPPING TWO. (Mind you a lot of 9ja Babes still dey beef MIKEL for not coming to chose a wife at home, but anyhow Sha that one na topic for another day, I happy put as e carry white babe) So like I was saying MIKEL wife (YES WIFE) still fine after dropping two so y can't our Naija women emulate such. If u see some Naija Babes Belle, he be like drum wey rain beat con full dey throwaway. Naija Babes change O or else... Or else |
| Re: My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage by SpeedyConnect(m): 10:33am On Jun 29, 2016 |
k |
| Re: My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage by ThisYourTatafo(op): 10:35am On Jun 29, 2016 |
SpeedyConnect:You no sell data today? |
| Re: My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage by youngest85(m): 10:39am On Jun 29, 2016 |
is this a counter thread or adjacent thread? |
| Re: My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage by 0ubenji(m): 10:41am On Jun 29, 2016 |
1. U said "ur take" on d issue..buh u dint analyze anythin here..u juz narrated a poorly plotted story...(I guess u dnt understand the meanin of ur thread's topic) 2. Mikel has no wife yet..nd he had stated it more than 2ce on twitter.. P.S: Olga aint't his wife..(Juz babymama)...#DoUrFindingsWell... |
| Re: My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage by Rockyrascal(m): 10:43am On Jun 29, 2016 |
I think d past administration should be blamed for this. ThisYourTatafo: |
| Re: My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage by obiorathesubtle: 10:47am On Jun 29, 2016 |
Hehe.. Nigerian women and getting fat after dropping 1
|
| Re: My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage by firstking01(m): 11:08am On Jun 29, 2016*. Modified: 11:36am On Jun 29, 2016 |
Simple reason why our ladies get fat is, before marriage when they are looking for husband, you'd see em eating moderately and watching weight so to look good and attract men, immediately the men come, and they marry, they will be like "after all i don marry", and before you knw it they will stop taking care of themselves and start eating like pigs and start growoing out of proportion. |
| Re: My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage by foolinlove(f): 11:19am On Jun 29, 2016 |
They get fat as a result of growing a baby, ageing, hormones and genes. And they probably don't mind because they're not married to someone as shallow as you lot. |
| Re: My Take On Why 9ja Babes Lose Shape After Marriage by ThisYourTatafo(op): 6:31pm On Jul 02, 2016 |
Rockyrascal:U no get work o |
Sex Before Marriage Or Sex After Marriage? • Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) • 'Beach Babes' From The 1900s And Their Acceptable Swimming Outfits(Photos). • 2 • 3 • 4
Why Is It Surprising When A Girl Goes For Mechanical Engineering • Why I Slept With My Biological Daughters – 40-year-o • Inferiority Complex Induced By Low Social Media Approval