₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,118 members, 8,429,431 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 09:12 PM

Toggle theme

Thread To Meet A Partner On Nairaland - Romance (4) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceThread To Meet A Partner On Nairaland (13771 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)

Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by demiladegold(f): 10:45pm On Jul 08, 2016
MidasTouche01:
That part where I can buy u the whole CHINA, e get some part for China wey dem no go gree sell to us, no matter how much we offer them...
ok, I'll manage the part you can but plus I don't even want China, I want paris
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by Nobody: 10:46pm On Jul 08, 2016
demiladegold:
# whispers back# I no dey ever dissapoint. he don steal my heart, lock the thing come throw key away.

I no dey go anywhere... I'm stuck to him like hunch

Chai.... shockedshocked....

U don turn my in-law....
No worry, anytime hunger dey catch u, stroll come my house e no far from una house...grin

*hugs*

Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by vizkiz: 10:47pm On Jul 08, 2016
Berlyn:
huh huh aproko is it a must you mention me huh angry
angry
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by MidasTouche01(m): 10:47pm On Jul 08, 2016
demiladegold:
ok, I'll manage the part you can but plus I don't even want China, I want paris
No problem, I love Paris too, I will start by buying the Eiffel Tower for u....
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by Nobody: 10:50pm On Jul 08, 2016
MidasTouche01:
Thanks jare,

Demiladegold na true sandoski dey talk ooo, everything she talk na 99% true...
Na you be my Padi, no worry urself too much. Very soon invitation cards and calendar go comot for una weddinggringrin

Damiladegold~ I dey waitgrin
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by obiorathesubtle: 10:51pm On Jul 08, 2016
RaDaZaBaNa:
do u believe in destiny...

What if God has destined your wife to be on nairaland
cheesy God doesn't hate me.
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by MidasTouche01(m): 10:51pm On Jul 08, 2016
SANDOSKI:
Na you be my Padi, no worry urself too much. Very soon invitation cards and calendar go comot for una weddinggringrin

Damiladegold~ I dey waitgrin
You will be among the bridal train and Smellymouth will be the best man cool
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by MidasTouche01(m): 10:52pm On Jul 08, 2016
obiorathesubtle:
cheesy God doesn't hate me.
EPIC!!!
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by Nobody: 10:54pm On Jul 08, 2016
obiorathesubtle:
cheesy God doesn't hate me.
hahahaha lwkmd oo
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by Nobody: 10:57pm On Jul 08, 2016
MidasTouche01:
You will be among the bridal train and Smellymouth will be the best man cool
gringrin
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by demiladegold(f): 10:58pm On Jul 08, 2016
SANDOSKI:

Chai.... shockedshocked....

U don turn my in-law....
No worry, anytime hunger dey catch u, stroll come my house e no far from una house...grin

*hugs*

Ha... see as I dey blush like idiot for here....
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by abbeyboy2o15(m): 10:58pm On Jul 08, 2016
Continue to deceive eachother it is allowed. Awon obirin yen ni isoro nigba toba tb joshua le ms sare lo ba fun adura oko ati awon baba alawo orisirisi ni gba ti eti fi owuro yin sere. ekun be fun omo ti ko gbon iya nbe fun eleyi ton mukaka.
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by robosky02(m): 10:58pm On Jul 08, 2016
Upaka:
so you sef never marryhuh
no offence pls
engagement no be marriage oh

so you follow grin
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by demiladegold(f): 10:59pm On Jul 08, 2016
SANDOSKI:
Na you be my Padi, no worry urself too much. Very soon invitation cards and calendar go comot for una weddinggringrin

Damiladegold~ I dey waitgrin
Ana mi... ayam here o
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by demiladegold(f): 11:01pm On Jul 08, 2016
abbeyboy2o15:
Continue to deceive eachother it is allowed. Awon obirin yen ni isoro nigba toba tb joshua le ms sare lo ba fun adura oko ati awon baba alawo orisirisi ni gba ti eti fi owuro yin sere. ekun be fun omo ti ko gbon iya nbe fun eleyi ton mukaka.
hanhan. uncle diedie... kilode
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by abbeyboy2o15(m): 11:04pm On Jul 08, 2016
demiladegold:
hanhan. uncle diedie... kilode
Aunty se mo paro ni kilo de ti awon obirin kan fi man wuwa ba yen nigba to ba ya won ma sunkun pe okunrin buru nigba to si je pe owo arawon ni won fi fa .
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by demiladegold(f): 11:07pm On Jul 08, 2016
abbeyboy2o15:
Aunty se mo paro ni kilo de ti awon obirin kan fi man wuwa ba yen nigba to ba ya won ma sunkun pe okunrin buru nigba to si je pe owo arawon ni won fi fa .
kilode ti awon okunrin naa se ma n huwa bi eranko.... eyin okunrin le fa pupo ninu iro to Wa n le yii
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by demiladegold(f): 11:07pm On Jul 08, 2016
abbeyboy2o15:
Aunty se mo paro ni kilo de ti awon obirin kan fi man wuwa ba yen nigba to ba ya won ma sunkun pe okunrin buru nigba to si je pe owo arawon ni won fi fa .
kilode ti awon okunrin naa se ma n huwa bi eranko.... eyin okunrin le fa pupo ninu oro to Wa n le yii
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by Cutehector(m): 11:11pm On Jul 08, 2016
opedaydydx9:
Lol.. Babies here
please vote for my guy na, abeg
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by abbeyboy2o15(m): 11:11pm On Jul 08, 2016
demiladegold:
kilode ti awon okunrin naa se ma n huwa bi eranko.... eyin okunrin le fa pupo ninu oro to Wa n le yii
rara o okunrin yato bi apeere mo ri obirin mo ba soro owan sako gban ni o nigba to ya ogba funmi se mo le ka si eni to ni nkan se abi eyan kan ma lonilokulo awa ma ni okunrin o da , ki lo fa ti won fi man sako nigba tojepe won si ma se nkan na.
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by opedaydydx9(m): 11:14pm On Jul 08, 2016
Cutehector:
please vote for my guy na, abeg
buy beer fr me
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by Cutehector(m): 11:16pm On Jul 08, 2016
opedaydydx9:
buy beer fr me
u dey ph?
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by demiladegold(f): 11:16pm On Jul 08, 2016
MidasTouche01:
No problem, I love Paris too, I will start by buying the Eiffel Tower for u....
yaaaay

Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by opedaydydx9(m): 11:19pm On Jul 08, 2016
Cutehector:
u dey ph?
Chai I dey ogun state lowkey
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by Upaka(f): 11:21pm On Jul 08, 2016
[quote author=alausaone post=47345736]I am seriously interested in meeting a good Nigerian girl for something serious, I am single never married no kids no drama, i am a christian and a church type person......looking forward to hear from my God gift soon....[/quote
you better go and pray
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by TheSociopath(m): 11:25pm On Jul 08, 2016
MidasTouche01:
Thank God u know the task is hard...

It's not only impossible but it's a suicide mission....

U can't steal her heart from me.

I love her scarra(in sadoski's voice)
Hehehe.....don't worry. Afterall, I'm going to impregnate Estharfabian soon. It's going to be a baby girl
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by bukitt:
undecided
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by Nobody: 4:41am On Jul 09, 2016
demiladegold:
Ha... see as I dey blush like idiot for here....
Lol .....winkwink
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by abbeyboy2o15(m): 4:53am On Jul 09, 2016
SANDOSKI:
Lol .....winkwink
black v yellow but that black is just too much.
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by Nobody: 4:57am On Jul 09, 2016
abbeyboy2o15:
black v yellow but that black is just too much.
Oya come reduce dey black......gringrin
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by abbeyboy2o15(m): 5:04am On Jul 09, 2016
SANDOSKI:
Oya come reduce dey black......gringrin
no problem very easy to reduce not difficult at all that one of my special area.
Re: Thread To Meet A Partner On Nairaland by Nobody: 5:06am On Jul 09, 2016
abbeyboy2o15:
no problem very easy to reduce not difficult at all that one of my special area.
Reallyshockedshockedhuh
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply

"Get A Partner That Offer You Values, It Is Not About Money"- Facebook UserTwitter User Exposes A Lady Who Used Her Photos To Seek For Partner On TwitterCounter Thread To "Lies Women Tell Themselves"234

My Date Stole My N500,000, lady cries out ! (video)What Big Aunties Did To Us!!I Wish I Fvcked Her When I Had The Chance