Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,910 members, 7,956,421 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 11:40 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Are Some Gilrs Fake? (732 Views)
Church Gilrs Nowadays / Nl Gilrs Bewere, Meets Mine Gilr / Adaksbullet Relise 6 Parks Pisure For The Gilrs (2) (3) (4)
Why Are Some Gilrs Fake? by HonPatrick(m): 12:36pm On Jul 14, 2016 |
I Don dey fear some gilrs o. E get one babe wey I meet through my friend. E don tey wey we don dey chat so I come invite am come my work place on monday. As I enter the cafe wey dey my work place, I dialed the babe's number, but the person wey signal to me to come over no resemble Lauren.. As I see her fear catch me. Wetin surprise me be say, she no resemble the girl I dey follow chat since February. Na so I quickly dismiss myself. I still dey wonder since. Why are some girls fake?
|
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by UndisputedBosom(m): 12:39pm On Jul 14, 2016 |
Na ur luck |
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by Lexxyburg(m): 12:42pm On Jul 14, 2016 |
Don't roll with fake girls, Simple. |
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by mizzbouqui(f): 1:13pm On Jul 14, 2016 |
Because they were born to be |
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by Mhoxune(f): 1:21pm On Jul 14, 2016 |
Why are some men fake too |
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by abbeyology88(m): 1:38pm On Jul 14, 2016 |
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by Mhoxune(f): 1:42pm On Jul 14, 2016 |
abbeyology88: abbeyology88: |
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by abbeyology88(m): 1:45pm On Jul 14, 2016 |
Mhoxune: Hmn smh |
(1) (Reply)
See What The Love For Selfie Stick Has Turned These Guys Into / So Urgent Plssssss / Rape And Philophobia...
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |