₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,287 members, 8,421,198 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 10:59 PM

Toggle theme

Wey My Old Pally Dem - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceWey My Old Pally Dem (2788 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Wey My Old Pally Dem by madnesscom(op): 9:57pm On Jul 17, 2016
jus like 190 I say make I check weda my paddy dem still dey around. Omo I jus de see strange strange monikers hia hehehe. Madness.com dey hia so.

Obontami,iheanyi40,missstella, ijawboi, onyenna, circleofwillis, dygeasy, dem. valicious1 ma main man Wia u dey
Re: Wey My Old Pally Dem by baski92(m): 10:05pm On Jul 17, 2016
madnesscom:
oga madness where go hide na, come feed your guys with story's
Re: Wey My Old Pally Dem by LordScent(m): 10:08pm On Jul 17, 2016
Afi madness naa
Re: Wey My Old Pally Dem by valicious1(m): 10:38pm On Jul 17, 2016
Madness.com. The commander-in-chief of sexuality section those days. I salute. Welcome back. These newbies nogo know you
Re: Wey My Old Pally Dem by bitchcrafts: 10:46pm On Jul 17, 2016
sad All of u don dey get sack letter from whatever has been keeping you busy abi? Check today , check tomorrow, Recycle the irritating ol gu days nonsense wen all u did was talk plain shiets. Na patience Sango still dey get on top una matters angry
Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 10:49pm On Jul 17, 2016
O boy, madness my man, na u b dis shocked been a while bro, u just abandon us 4 ere pick race, dis one u breeze in today na em b say u go finish ya story b Dat shea grin bro no jonse us again o tongue
valicious1:
Madness.com. The commander-in-chief of sexuality section those days. I salute. Welcome back. These newbies nogo know you
I swear bro,
U sef wia u go hide, I no come de c ya moniker again undecided
Re: Wey My Old Pally Dem by Dygeasy(m): 10:54pm On Jul 17, 2016
madnesscom:
jus like 190 I say make I check weda my paddy dem still dey around. Omo I jus de see strange strange monikers hia hehehe. Madness.com dey hia so.

Obontami,iheanyi40,missstella, ijawboi, onyenna, circleofwillis, dygeasy, dem. valicious1 ma main man Wia u dey
Chairman I dey here o

I still dey!!
Re: Wey My Old Pally Dem by valicious1(m): 10:57pm On Jul 17, 2016
iheanyi40:
O boy, madness my man, na u b dis shocked been a while bro, u just abandon us 4 ere pick race, dis one u breeze in today na em b say u go finish ya story b Dat shea grin bro no jonse us again o tongue I swear bro,
U sef wia u go hide, I no come de c ya moniker again undecided
I still dey bro. But via observing things. Longest time...we'all need some homecoming/get-together lol
Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 11:15pm On Jul 17, 2016
valicious1:
I still dey bro. But via observing things. Longest time...we'all need some homecoming/get-together lol
lol abi na, I just de remember dos good old days 4 sexuality section, dere dry now, wey iceberylin and Xsenga dey sef
Re: Wey My Old Pally Dem by mikron(m): 11:48pm On Jul 17, 2016
na wa o, oga madness.com where u go hide since na? i don miss u taya for nairaland o, especially ur sweet stories for sexuality section
Re: Wey My Old Pally Dem by valicious1(m): 7:49am On Jul 18, 2016
iheanyi40:
lol abi na, I just de remember dos good old days 4 sexuality section, dere dry now, wey iceberylin and Xsenga dey sef
grin grin I miss dose days bro. I don port go politics since lol
Re: Wey My Old Pally Dem by madnesscom(op): 7:57am On Jul 18, 2016
baski92:
oga madness where go hide na, come feed your guys with story's
mikron:
na wa o, oga madness.com where u go hide since na? i don miss u taya for nairaland o, especially ur sweet stories for sexuality section
Dygeasy:
Chairman I dey here o
I still dey!!
valicious1
post=47645515]Madness.com. The commander-in-chief of sexuality section those days. I salute. Welcome back. These newbies nogo know you[/quote][quote author=iheanyi40
:
O boy, madness my man, na u b dis shocked been a while bro, u just abandon us 4 ere pick race, dis one u breeze in today na em b say u go finish ya story b Dat shea grin bro no jonse us again o tongue I swear bro,
U sef wia u go hide, I no come de c ya moniker again undecided
see men dem. I miss una ooo. Iceberlyn wia u dey.
Re: Wey My Old Pally Dem by obontami: 5:24pm On Jul 18, 2016
madnesscom:
jus like 190 I say make I check weda my paddy dem still dey around. Omo I jus de see strange strange monikers hia hehehe. Madness.com dey hia so.

Obon tami,iheanyi40,missstella, ijawboi, onyenna, circleofwillis, dygeasy, dem. valicious1 ma main man Wia u dey
Correct guy grin
Where have you been ??
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 8:19pm On Jul 18, 2016
iheanyi40:
lol abi na, I just de remember dos good old days 4 sexuality section, dere dry now, wey iceberylin and Xsenga dey sef
I don miss that chick tho buh my hommies I miss more sad

Babanla HW sch?
Re: Wey My Old Pally Dem by missstella(f): 12:55pm On Jul 19, 2016
madnesscom:
jus like 190 I say make I check weda my paddy dem still dey around. Omo I jus de see strange strange monikers hia hehehe. Madness.com dey hia so.

Obontami,iheanyi40,missstella, ijawboi, onyenna, circleofwillis, dygeasy, dem. valicious1 ma main man Wia u dey
So u never enter yaba left lol... how far na
Re: Wey My Old Pally Dem by madnesscom(op): 3:42pm On Jul 19, 2016
missstella:
So u never enter yaba left lol... how far na
Yabaleft say my case pass dem so lol. Babe I dey o
Re: Wey My Old Pally Dem by Onyenna(m): 1:27pm On Jul 21, 2016
madnesscom:
....
Correct Paddy.......business don carry me oooooh.....[though 9ja too tough now].....

Iceberylin wia u @?
Re: Wey My Old Pally Dem by permanentgrace(m): 12:33pm On Jul 22, 2016
missstella:
So u never enter yaba left lol... how far na
How far u? Hope say u still dey rough handle even more bigger diccks? Lol.
Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 9:30pm On Jul 22, 2016
iceberylin:
I don miss that chick tho buh my hommies I miss more sad

Babanla HW sch?
wia she dey now, bro school de fine, just finished exams
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 8:56am On Jul 23, 2016
Onyenna:
Correct Paddy.......business don carry me oooooh.....[though 9ja too tough now].....

Iceberylin wia u @?
Omo see my men them... How e dh be Na?
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 8:59am On Jul 23, 2016
madnesscom:
jus like 190 I say make I check weda my paddy dem still dey around. Omo I jus de see strange strange monikers hia hehehe. Madness.com dey hia so.

Obontami,iheanyi40,missstella, ijawboi, onyenna, circleofwillis, dygeasy, dem. valicious1 ma main man Wia u dey
Them hack this account abi Na you? cheesy

You dh continue that story...Choi undecided
Re: Wey My Old Pally Dem by falconey(m): 9:05am On Jul 23, 2016
iceberylin:
Them hack this account abi Na you? cheesy

You dh continue that story...Choi undecided
iceman morning bro , I need your suffrage and endorsement please .
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 9:14am On Jul 23, 2016
falconey:
[color=#990000][/color]
You got it brother wink

Since I'm done with exams I'll make out time
Re: Wey My Old Pally Dem by falconey(m): 9:16am On Jul 23, 2016
iceberylin:
You got it brother wink

Since I'm done with exams I'll make out time
wow thanks baba ............respect !
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 9:19am On Jul 23, 2016
iheanyi40:
wia she dey now, bro school de fine, just finished exams
Ion know la...

Mehnnn me too o.....

E go well Na?
Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 9:54am On Jul 23, 2016
iceberylin:
Ion know la...

Mehnnn me too o.....

E go well Na?
lol no b ya Bae ?

Yeah bro, God is in control
Re: Wey My Old Pally Dem by Ijawboi(m): 1:50pm On Jul 23, 2016
Hmmmmmmmmmmmm
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 2:51pm On Jul 23, 2016
iheanyi40:
lol no b ya Bae ?

Yeah bro, God is in control
lol..Na for God hand e sure pass..
Re: Wey My Old Pally Dem by Onyenna(m): 7:02pm On Jul 23, 2016
iceberylin:
Omo see my men them... How e dh be Na?
So far so good......it's been like ages bro...... how u dey?
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 8:26pm On Jul 23, 2016
Onyenna:
So far so good......it's been like ages bro...... how u dey?
Yeah bro...
And I'm liking the English..

Wahz happened? grin
Re: Wey My Old Pally Dem by Onyenna(m): 9:27am On Jul 24, 2016
iceberylin:
Yeah bro...
And I'm liking the English..

Wahz happened? grin
Lmao! Nnaaah meeehn!......no mind me oooh......like say the hard economy don affect my pidgin English ooooh....
Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 9:32am On Jul 24, 2016
Onyenna:
Lmao! Nnaaah meeehn!......no mind me oooh......like say the hard economy don affect my pidgin English ooooh....
Lol... I been dh enjoy the English la..

Where u go ?
1 2 Reply

SO, NA DEM Dey Rush This "BIG THING" — To Be Deleted Soon [PHOTO]My Old High School Friend Wants Me To Have Sex With HerHow Frank My Old Friend Bang Me On 2008 Christmas Eva As Christmas Gift234

Help! Am Not Always Excited During Sex.Always Dreaming About Dogs Trying To Attack MeAfter Today, There Are 100 Days Left In 2017. How Will You Make Them Count?