Wey My Old Pally Dem - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Wey My Old Pally Dem (2787 Views)
| Wey My Old Pally Dem by madnesscom(op): 9:57pm On Jul 17, 2016 |
jus like 190 I say make I check weda my paddy dem still dey around. Omo I jus de see strange strange monikers hia hehehe. Madness.com dey hia so. Obontami,iheanyi40,missstella, ijawboi, onyenna, circleofwillis, dygeasy, dem. valicious1 ma main man Wia u dey |
| Re: Wey My Old Pally Dem by baski92(m): 10:05pm On Jul 17, 2016 |
madnesscom:oga madness where go hide na, come feed your guys with story's |
| Re: Wey My Old Pally Dem by LordScent(m): 10:08pm On Jul 17, 2016 |
Afi madness naa |
| Re: Wey My Old Pally Dem by valicious1(m): 10:38pm On Jul 17, 2016 |
Madness.com. The commander-in-chief of sexuality section those days. I salute. Welcome back. These newbies nogo know you |
| Re: Wey My Old Pally Dem by bitchcrafts: 10:46pm On Jul 17, 2016 |
All of u don dey get sack letter from whatever has been keeping you busy abi? Check today , check tomorrow, Recycle the irritating ol gu days nonsense wen all u did was talk plain shiets. Na patience Sango still dey get on top una matters ![]() |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 10:49pm On Jul 17, 2016 |
O boy, madness my man, na u b dis bro no jonse us again o valicious1:I swear bro, U sef wia u go hide, I no come de c ya moniker again ![]() |
| Re: Wey My Old Pally Dem by Dygeasy(m): 10:54pm On Jul 17, 2016 |
madnesscom:Chairman I dey here o I still dey!! |
| Re: Wey My Old Pally Dem by valicious1(m): 10:57pm On Jul 17, 2016 |
iheanyi40:I still dey bro. But via observing things. Longest time...we'all need some homecoming/get-together lol |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 11:15pm On Jul 17, 2016 |
valicious1:lol abi na, I just de remember dos good old days 4 sexuality section, dere dry now, wey iceberylin and Xsenga dey sef |
| Re: Wey My Old Pally Dem by mikron(m): 11:48pm On Jul 17, 2016 |
na wa o, oga madness.com where u go hide since na? i don miss u taya for nairaland o, especially ur sweet stories for sexuality section |
| Re: Wey My Old Pally Dem by valicious1(m): 7:49am On Jul 18, 2016 |
iheanyi40: I miss dose days bro. I don port go politics since lol |
| Re: Wey My Old Pally Dem by madnesscom(op): 7:57am On Jul 18, 2016 |
baski92: mikron: Dygeasy: valicious1see men dem. I miss una ooo. Iceberlyn wia u dey. |
| Re: Wey My Old Pally Dem by obontami: 5:24pm On Jul 18, 2016 |
madnesscom:Correct guy Where have you been ?? |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 8:19pm On Jul 18, 2016 |
iheanyi40:I don miss that chick tho buh my hommies I miss more ![]() Babanla HW sch? |
| Re: Wey My Old Pally Dem by missstella(f): 12:55pm On Jul 19, 2016 |
madnesscom:So u never enter yaba left lol... how far na |
| Re: Wey My Old Pally Dem by madnesscom(op): 3:42pm On Jul 19, 2016 |
missstella:Yabaleft say my case pass dem so lol. Babe I dey o |
| Re: Wey My Old Pally Dem by Onyenna(m): 1:27pm On Jul 21, 2016 |
madnesscom:Correct Paddy.......business don carry me oooooh.....[though 9ja too tough now]..... Iceberylin wia u @? |
| Re: Wey My Old Pally Dem by permanentgrace(m): 12:33pm On Jul 22, 2016 |
missstella:How far u? Hope say u still dey rough handle even more bigger diccks? Lol. |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 9:30pm On Jul 22, 2016 |
iceberylin:wia she dey now, bro school de fine, just finished exams |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 8:56am On Jul 23, 2016 |
Onyenna:Omo see my men them... How e dh be Na? |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 8:59am On Jul 23, 2016 |
madnesscom:Them hack this account abi Na you? ![]() You dh continue that story...Choi ![]() |
| Re: Wey My Old Pally Dem by falconey(m): 9:05am On Jul 23, 2016 |
iceberylin: iceman morning bro , I need your suffrage and endorsement please . |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 9:14am On Jul 23, 2016 |
| Re: Wey My Old Pally Dem by falconey(m): 9:16am On Jul 23, 2016 |
iceberylin: wow thanks baba ............respect ! |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 9:19am On Jul 23, 2016 |
iheanyi40:Ion know la... Mehnnn me too o..... E go well Na? |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iheanyi40(m): 9:54am On Jul 23, 2016 |
iceberylin:lol no b ya Bae ? Yeah bro, God is in control |
| Re: Wey My Old Pally Dem by Ijawboi(m): 1:50pm On Jul 23, 2016 |
Hmmmmmmmmmmmm |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 2:51pm On Jul 23, 2016 |
iheanyi40:lol..Na for God hand e sure pass.. |
| Re: Wey My Old Pally Dem by Onyenna(m): 7:02pm On Jul 23, 2016 |
iceberylin:So far so good......it's been like ages bro...... how u dey? |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 8:26pm On Jul 23, 2016 |
Onyenna:Yeah bro... And I'm liking the English.. Wahz happened? ![]() |
| Re: Wey My Old Pally Dem by Onyenna(m): 9:27am On Jul 24, 2016 |
iceberylin:Lmao! Nnaaah meeehn!......no mind me oooh......like say the hard economy don affect my pidgin English ooooh.... |
| Re: Wey My Old Pally Dem by iceberylin(m): 9:32am On Jul 24, 2016 |
Onyenna:Lol... I been dh enjoy the English la.. Where u go ? |
SO, NA DEM Dey Rush This "BIG THING" — To Be Deleted Soon [PHOTO] • My Old High School Friend Wants Me To Have Sex With Her • How Frank My Old Friend Bang Me On 2008 Christmas Eva As Christmas Gift • 2 • 3 • 4
Signs You Are A Potential Schizoid • After Today, There Are 100 Days Left In 2017. How Will You Make Them Count? • My Girlfriends Bestie Is In Love With Me.
All of u don dey get sack letter from whatever has been keeping you busy abi? Check today , check tomorrow, Recycle the irritating ol gu days nonsense wen all u did was talk plain shiets. Na patience Sango still dey get on top una matters 
bro no jonse us again o


