₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,546 members, 8,523,795 topics. Date: Monday, 23 November 2026 at 11:09 PM

Toggle theme

Witch - Romance - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Witch (894 Views)

1 Reply (Go Down)

Witch by tens4real(op): 11:54am On Aug 12, 2016
ima tel tel dem say no b only person wey dey fly for night b witch only dia R different witches
dat ur colleague dat u don't want him to succeed at work dat u always envy him...u b Witch
dat ur neighbor dat ur angry wit him just because he build a new house guests wat u b WITCH
dat gurl dat had 6 abortion for u and u later broke up wit ha n marry her best friend...u b WITCH
U dat wicket lecturer dat always fail student just because u graduate wit a 2.1 n u don't want anybody to graduate wit a first class u b WITCH
dat gurl I min sister amaka hu always claims she is a virgin to James bt a hoe to Peter n a gold digger to Paul sister mee ur a WITCH
dat man dat chase Smal Smal girls old enough to b his daughter bt don't want to see any boi wit his daughter oga u b WITCH
d witches wey dry pain me pas Na al dis our yeye politicians wey go stil our money go abroad go invest wen graduate dey Luk for work una b big WITCH
does guys wey go open thread dey claim virgins belittle does dat R nt wen ur worse abeg nobody holy pas oo una b WITCH
al does once wey go open thread dey talk say berlyn Na guy ehh sandosky Na guy weda Na tru abi Na lie wetin concern u dis a faceless forum shit happens una b WITCH
anybody dat dosing wants his neighbor to succeed in life bt goes to church n b claiming church boi n expect God to pick his cal u b WITCH
just because say u b boss u go dey intimidate ur juniors at work oga u sef start from somewhere u b WITCH
al does bad people wey wan to Nairaland to one tribal war field n b threatening somebody una b WITCH
abeg I just dey talk my mind oo because so many witches dey dis our country dats why we stil dey wiA we dey....
abeg lasticlala move am to the permanent side make the ministry move....una fit una own(walks out)
Re: Witch by tens4real(op): 11:56am On Aug 12, 2016
OP sef Na WITCH
Re: Witch by DR1SKLEF(m): 12:01pm On Aug 12, 2016
[color=#0799AD] undecided [/color]
Re: Witch by mizzbouqui(f): 12:17pm On Aug 12, 2016
Okay
Re: Witch by tens4real(op): 12:21pm On Aug 12, 2016
mizzbouqui:
Okay
ok wat dear??
Re: Witch by tens4real(op): 12:22pm On Aug 12, 2016
DR1SKLEF:
[color=#0799AD] undecided [/color]
ogbeni u b WITCH too lol
Re: Witch by mizzbouqui(f): 12:23pm On Aug 12, 2016
tens4real:
ok wat dear??
I'm not a witch
Re: Witch by tens4real(op): 12:37pm On Aug 12, 2016
mizzbouqui:
I'm not a witch
yea after turning my fon upside down just to view ur pix I don't think so
Re: Witch by Nobody: 12:56pm On Aug 12, 2016
grin op is high on something oooi shocked
Re: Witch by jamalnation(m): 1:30pm On Aug 12, 2016
Lubbish of the highest order
Re: Witch by RichieDaVinci01(m): 1:40pm On Aug 12, 2016
Okay oo ati gbo
Re: Witch by DeLioncourt: 1:45pm On Aug 12, 2016
grin grin last witch hunter
Re: Witch by tens4real(op): 2:15pm On Aug 12, 2016
jamalnation:
Lubbish of the highest order
shut up is it by force to comments on my thread!! u beta pack well
Re: Witch by tens4real(op): 2:18pm On Aug 12, 2016
Berlyn:
grin op is high on something oooi shocked
lol yea am very hi bt I lyk ur kind of witch sha...
1 Reply

Lady Plays 'Witch' On Man Who Called Her A Prostitute, He's Now Begging • Help! I Feel Like A 21st Century Witch • Help Me! I Think My Wife Is A Witch. • 2 • 3 • 4

I did some thing bad Yesterday?????? • I Need Solutions Please • Are Some Babes Truly Monitoring Spirits?