The Art Of Cunnilingus(MouthAction) - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › The Art Of Cunnilingus(MouthAction) (3056 Views)
| The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:00pm On Aug 27, 2016 |
Lobatan! U go see 2million views and just only 6 comments .nairaland girls who una dey deceive? Pretenders!!!!.who dey view am?spirit? |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:10pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:The views are more captivating than the comments. |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:13pm On Aug 27, 2016 |
Love Machine:Bros me tire o,na so dem go dey form 4 nl whereas dem worse pass scorpion nd snake 2geda...."they'l b like john wat did u put inside me,wats dat long tin?,hmmmm,stop,hmmm stop"... |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by femakins: 10:16pm On Aug 27, 2016 |
Who u EPP? |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:18pm On Aug 27, 2016 |
femakins:Oboy na help no b epp....I help u na no b my thread u dey so?...if nt 4 me who 4 knw u 4 nairaland...I think dat answers u reallll fad*.... |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by sinaj(f): 10:19pm On Aug 27, 2016 |
Chai my mb
|
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by bitchcrafts: 10:21pm On Aug 27, 2016 |
Like joke like play , this dastardly act sef don come to stay.... Back in d days we were like ewww, awwww, iyanma.... Issokay! |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:23pm On Aug 27, 2016 |
sinaj:Hahahaaahhahahha sinaj na because of u I start dis thread no let dem ban me ooo,u wan c cunnilingus.cunnilingus kor donatus ni..losl |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:25pm On Aug 27, 2016 |
bitchcrafts:Bros na wetin girls like nw oo,esp nl girls cos maority of them are bisexuals and a few have bisexual/lesbo tendency buh live in self denial so I did dis 2 bring em 2 their hidden fantasies |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by bitchcrafts: 10:27pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:OK, Na u know that one sha |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:30pm On Aug 27, 2016 |
bitchcrafts:Oboy I dey tel u smth u dey do like juhjuhjuh,make I gv u names?.. |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by bitchcrafts: 10:34pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:U no get am, I no dey dis kain level you dey yarn me so, u be boss n pikin wey wan learn suppo dey one Syd dey watch shey u get, so, jaiye lo baba mi ![]() |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:38pm On Aug 27, 2016 |
bitchcrafts:I dey rake i no wan mention names buh shit happens here,4get all d charade any chick dey pull 4 dis forum I swear offline,hmmmm FREAKS...I dnt kiss nd tell. |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by bitchcrafts: 10:40pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:Well, what can I Say now? OK, OK! Boredom abi? |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:42pm On Aug 27, 2016 |
Buh dat uniben girl wey dey stay bdpa 4 around 19th street wey dem because of u ban me....u turn me 2 unilag s.u.g wey dem rusticate cos of speaking d truth...u go c oba d new oba... .olivia a.k.a (2nd moniker)f*olinlove. |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by sinaj(f): 10:44pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:I wan knw who be cunnilingus na ![]() |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 10:46pm On Aug 27, 2016 |
sinaj:Lols. ask kevin hart..come dem say na u dey reign nw 4 nairaland y?.. |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by sinaj(f): 11:36pm On Aug 27, 2016 |
Sweetpenis:lol Na who de yarn u dat kind lie ![]() |
| Re: The Art Of Cunnilingus(MouthAction) by Nobody: 11:16pm On Aug 31, 2016 |
Sinaj talk tru |
30-Year-Old Miami Teacher Had Sex, MouthAction With Her Student, 17, In Class • Lagos Girl Offers MouthAction In Exchange For Transport Money, Twitter Nigeria R • Lady Advises Men To Stop Performing MouthAction On Women (video) • 2 • 3 • 4
I Fear I’m A Dad After Drunken $e* But Girl Says It’s None Of My Business • I Stopped Chasing Her And Moved On Or Was I Egoistic • Quit Stopping Me On The Road, I'm Not Jobless (today's Experience)

Boredom abi?