₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,496 members, 8,422,324 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 06:47 AM

Toggle theme

Time To Marry My Girlfriend - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceTime To Marry My Girlfriend (10136 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)

Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:10pm On Sep 08, 2016
oboy i dey here they dey browse my girlfriend been dey cook, chail food too sweet, port harcourt girls, i kneel down greet una! as i chop finish, i realised that she is really amazing kiss so na to marry asap, EFCC is out of the games, girls don't cry other guys are there, added picture of the amazing food,

shredded chicken with fried eggs inside tomatoes sauce with yam kiss kiss i don marry jor

Re: Time To Marry My Girlfriend by saintfellow(m): 4:15pm On Sep 08, 2016
Hmmmm nice one from your girlfriend.
Re: Time To Marry My Girlfriend by obiorathesubtle: 4:16pm On Sep 08, 2016
wetin be this?

Look like wetin dem pack salt full..
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:16pm On Sep 08, 2016
lipsrsealed
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:16pm On Sep 08, 2016
saintfellow:
Hmmmm nice one from your girlfriend.
my brother as u dey chop chicken, egg go follow then the sauce AM IN LOVE kiss
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:17pm On Sep 08, 2016
obiorathesubtle:
wetin be this?

Look like wetin dem pack salt full..
i blame you cheesy yeye
Re: Time To Marry My Girlfriend by chynie:
So u no dey work? cheesy

abi na browsing you go use pay bills grin
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:19pm On Sep 08, 2016
chynie:
So u dey work cheesy
abi na browsing you go use pay bills grin
chai... Must you talk? The heart of man is desperately wicked grin
Re: Time To Marry My Girlfriend by TrapHedges(m): 4:19pm On Sep 08, 2016
My pH girls can cook and fvuck cool

OP u stay in pH?
Re: Time To Marry My Girlfriend by obiorathesubtle: 4:19pm On Sep 08, 2016
EFCChq:
i blame you cheesy yeye
The yam be like say e no don..
Re: Time To Marry My Girlfriend by saintfellow(m): 4:20pm On Sep 08, 2016
EFCChq:
my brother as u dey chop chicken, egg go follow then the sauce AM IN LOVE kiss
hehehe na xo.
Abeg nor break her heart o.
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:20pm On Sep 08, 2016
TrapHedges:
My pH girls can cook and fvuck cool

OP u stay in pH?
confirm ooo if you get good one marry am quick, yes boss man i dey ph
Re: Time To Marry My Girlfriend by Synzu(m): 4:20pm On Sep 08, 2016
Seun, is this one part of the 3 million topics you boast ofhuh
Re: Time To Marry My Girlfriend by TrapHedges(m): 4:21pm On Sep 08, 2016
EFCChq:
confirm ooo if you get good one marry am quick, yes boss man i dey ph
Lol marry ke? undecided

Na village girl I dey go marry jhor

Next 13years
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:24pm On Sep 08, 2016
obiorathesubtle:
The yam be like say e no don..
cheesy my guys dey even come chill soon, i don pack the remaining cheesy cheesy , make i hide am before them finish this sweet food

Re: Time To Marry My Girlfriend by Maxi112: 4:24pm On Sep 08, 2016
Sigh!
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:25pm On Sep 08, 2016
TrapHedges:
Lol marry ke? undecided

Na village girl I dey go marry jhor

Next 13years
guy no be joke, if you catch better Ph girl no worry, life go too sweet you
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody:
obiorathesubtle:
The yam be like say e no don..
cheesy cheesy All your comments got me laughing.
Plz!, spare efcc.
Re: Time To Marry My Girlfriend by obiorathesubtle: 4:26pm On Sep 08, 2016
EFCChq:
cheesy my guys dey even come chill soon, i don pack the remaining cheesy cheesy , make i hide am before them finish this sweet food
Lol. Flex.. Some girls dy shy to cook for guy house..
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:28pm On Sep 08, 2016
obiorathesubtle:
Lol. Flex.. Some girls dy shy to cook for guy house..
those ones no sabi cook, run for your life
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:30pm On Sep 08, 2016
That looks like an offering to the gods only difference, it wasn't cooked long enough
Re: Time To Marry My Girlfriend by Davash222(m): 4:31pm On Sep 08, 2016
So na because of just yam you wan take marry herundecided

Baba, look beyond that 'yam', you may find tangible reason/s to marry her.

Cheers
Re: Time To Marry My Girlfriend by TrapHedges(m): 4:32pm On Sep 08, 2016
EFCChq:
guy no be joke, if you catch better Ph girl no worry, life go too sweet you
Lol true bro.. II used to have one.. But I let her go bro cheesy
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:33pm On Sep 08, 2016
Davash222:
So na because of just yam you wan take marry herundecided

Baba, look beyond that 'yam', you may find tangible reason/s to marry her.

Cheers
chop wen dey burst brain
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:34pm On Sep 08, 2016
TrapHedges:
Lol true bro.. II used to have one.. But I let her go bro cheesy
better look for another ooo, na PH girls win am oooo, no be all those other people lipsrsealed
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:35pm On Sep 08, 2016
Ur babe no sabi serve food,this is not neat at all.Looks like yamayama. angry angry
Re: Time To Marry My Girlfriend by TrapHedges(m): 4:37pm On Sep 08, 2016
EFCChq:
better look for another ooo, na PH girls win am oooo, no be all those other people lipsrsealed
Lol smiley
Re: Time To Marry My Girlfriend by IamLEGEND1: 4:51pm On Sep 08, 2016
Looks like an oloshoz handwork.

She no boil that yam well, that chicken na salt wey full am and e don burn for some sides.
PH girl.,hmmmmmm...I hope she didn't sprinkle HIV inside.
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:56pm On Sep 08, 2016
IamLEGEND1:
Looks like an oloshoz handwork.

She no boil that yam well, that chicken na salt wey full am and e don burn for some sides.
PH girl.,hmmmmmm...I hope she didn't sprinkle HIV inside.
for your full life you don chop this kind food
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 4:57pm On Sep 08, 2016
prettythicksme:
Ur babe no sabi serve food,this is not neat at all.Looks like yamayama. angry angry
you wen no sabi cook they talk cheesy laugh wan kill me
Re: Time To Marry My Girlfriend by Nobody: 5:01pm On Sep 08, 2016
EFCChq:
you wen no sabi cook they talk cheesy laugh wan kill me
Dey there dey eat yamayama wey u dey call food,i sabi cook than ur bae 100%
Re: Time To Marry My Girlfriend by generalbush(m): 5:01pm On Sep 08, 2016
asuo27:
cheesy cheesy All your comments got me laughing. Plz!, spear efcc.
Try Spare...
Not spear ...
no vex ooo
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply

My Mom Doesn't Want Me To Marry My Fiancee Because She's 5 Years Older Than MeMy Girlfriend Is A Sex AddictThe Day I Almost Died After Checking My Girlfriend's Phone234

See Finish; Share Your "See Finish" Moments And StoriesSee What A Female Staff Colleague Did To Me at the office.Harvard University Interview 90% Failed {picture}....