Naija Girls I Ready For Una - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Naija Girls I Ready For Una (901 Views)
| Naija Girls I Ready For Una by ThisYourTatafo(op): 11:48pm On Sep 08, 2016 |
So my guy just recently got back with his Bae of 2 years, they both attended the same University back in Unilag... Funny enough she's got a new guy cause apparently they've been separated over 6 months... Things played out and dude and Bae got back together. But can u believe that just after 4 days of reunion, Bae don dey demand O, she wants to fix hair, wants a new phone iPhone O, wants him to pay for shopping... My guy was contemplating doing all of this not until I have him a resounding slap to reset his brain. What rubbish the girl dey even vex sef like say it's his responsibility. Naija women got a lot to learn, if u keep thinking that your man is there only cause you are on a KARASHIKA mission to drown him with your dumb bills, you need to think your life through sweetheart. Na y dem dey break una heart anyhow cause una eye too big. Ha wetin sef? Baby I need this I need that. No patience whatsoever... I won't be surprised if 90% of naija men opt out for white chics for marriage cause honestly most naija girls really suck at relationships. Only u date Peter, Paul, Emeka, Nduka Haba wetin happen. All these guys na olidara? Naija babes u guys best get your acts straightened up before u run out of juice cause seriously men, you girls are losing it. If your mind judge u, we go know by this post. Rubbish |
| Re: Naija Girls I Ready For Una by Oche211(m): 12:21am On Sep 09, 2016 |
Brother, chop knuckles. U are a friend indeed. Hope dat ur friends brain was properly formated well nw sha. Haba!!!! Just 4 days. That girl na really destiny destroyer, waster nd emptier jare. |
| Re: Naija Girls I Ready For Una by Nobody: 12:41am On Sep 09, 2016 |
. |
| Re: Naija Girls I Ready For Una by ThisYourTatafo(op): 12:51am On Sep 09, 2016 |
Oche211:Bros no b small thing o |
| Re: Naija Girls I Ready For Una by Nobody: 1:00am On Sep 09, 2016 |
She may have made this same demand to about 4 of her boyfriends.At least one go form mugu. |
| Re: Naija Girls I Ready For Una by Mekzyzeus(m): 4:34am On Sep 09, 2016 |
Let's just put the blame on the "economic recession " ![]() Cheers to the girls at high paying relationship oil companies. ![]() |
| Re: Naija Girls I Ready For Una by Nobody: 4:36am On Sep 09, 2016 |
ThisYourTatafo:
|
| Re: Naija Girls I Ready For Una by Nobody: 4:40am On Sep 09, 2016 |
Thats why Im not a fan of getting back together except in some cases. |
| Re: Naija Girls I Ready For Una by jashar(f): 8:27am On Sep 09, 2016 |
Where una dey meet these kin gehs sef? |
| Re: Naija Girls I Ready For Una by manutdrichie(m): 8:37am On Sep 09, 2016 |
![]()
|
| Re: Naija Girls I Ready For Una by Nobody: 9:10am On Sep 09, 2016 |
jashar:Nigeria ![]() |
| Re: Naija Girls I Ready For Una by jashar(f): 9:31am On Sep 09, 2016 |
All The Girls I Wooed Turned Me Down Despite My Good Looks, Stature & Voice • "I Have Slept With 88.8% Of The Girls I Met Online. Girls Are Just Useless”- Guy • 5 Types Of Girls I Envy • 2 • 3 • 4
17 Prisoners Got Married Right Inside The Prison, See Photos • My Wasted Years • Nigeria Freedom Gay Club Please Homosexuality Is Illegal (photos)


