₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,287 members, 8,430,201 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 05:18 AM

Toggle theme

Olosho Alert - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceOlosho Alert (3338 Views)

1 Reply (Go Down)

Olosho Alert by sunnymornin1(op): 10:12am On Sep 09, 2016
Abeg where better Olosho place dey for lagos wey person fit enter to flex for this muslim celebration time
Re: Olosho Alert by herzern(m): 10:18am On Sep 09, 2016
For dhiz Recession period.....

Nah Olosho yhu wan carry money qive....

Anyway....if nah Ib yhu dey stay...I fit help.....
Re: Olosho Alert by sunnymornin1(op): 10:22am On Sep 09, 2016
herzern:
For dhiz Recession period.....

Nah Olosho yhu wan carry money qive....

Anyway....if nah Ib yhu dey stay...I fit help.....
because of recession I no go come change oil?
Re: Olosho Alert by herzern(m): 10:30am On Sep 09, 2016
sunnymornin1:
because of recession I no go come change oil?
Make I help yhu call Smellymouth.....e be like say nah Laqos guy.....
Re: Olosho Alert by Smellymouth: 10:42am On Sep 09, 2016
herzern:
Make I help yhu call Smellym.outh.....e be like say nah Laqos guy.....
Hahahahaha.. grin grin
Re: Olosho Alert by herzern(m): 10:48am On Sep 09, 2016
Smellymouth:
Hahahahaha.. grin grin
Eqbon.....

Help the quy nah.... grin grin
Re: Olosho Alert by Smellymouth: 10:54am On Sep 09, 2016
herzern:
Eqbon.....

Help the quy nah.... grin grin
Alaye, make I call Obontami, na him be my oga at the top for Olosho matters(Lagos branch) ...
Re: Olosho Alert by sunnymornin1(op): 12:34pm On Sep 09, 2016
Smellymouth:
Alaye, make I call Obontami, na him be my oga at the top for Olosho matters(Lagos branch) ...
abeg make una help a brother in need! Before konji scatter my enemy waist
Re: Olosho Alert by lereinter(m): 12:53pm On Sep 09, 2016
sunnymornin1:
Abeg where better Olosho place dey for lagos wey person fit enter to flex for this muslim celebration time
Konji wicked

Just enter street flag down okada

Tell him

Sure he go take u there
Re: Olosho Alert by sunnymornin1(op): 1:00pm On Sep 09, 2016
lereinter:
Konji wicked
Just enter street flag down okada
Tell him
Sure he go take u there
which one be street flag
Re: Olosho Alert by obontami: 6:00pm On Sep 09, 2016
sunnymornin1:
Abeg where better Olosho place dey for lagos wey person fit enter to flex for this muslim celebration time
-Guy enter danmegoro street for olateju area for mushin

- or enter empire for empire bus-stop as if u dey ojuelegba area

- or make you go alonyx for nunber 4 eric moore street

Cc goryoryal smellymouth grin
Re: Olosho Alert by Smellymouth: 7:05pm On Sep 09, 2016
obontami:
-Guy enter danmegoro street for olateju area for mushin

- or enter empire for empire bus-stop as if u dey ojuelegba area

- or make you go alonyx for nunber 4 eric moore street

Cc goryoryal smellymouth grin
Agbalagbi, Agbalagba, Tuale omo aye!!

Re: Olosho Alert by obontami: 8:07pm On Sep 09, 2016
Smellymouth:
Agbalagbi, Agbalagba, Tuale omo aye!!
Oga no whyne me jare grin
Re: Olosho Alert by sunnymornin1(op): 8:56pm On Sep 09, 2016
obontami:
-Guy enter danmegoro street for olateju area for mushin

- or enter empire for empire bus-stop as if u dey ojuelegba area

- or make you go alonyx for nunber 4 eric moore street

Cc goryoryal smellymouth grin
oboi see groove! Where I keep my white trainers
Re: Olosho Alert by obontami: 8:59pm On Sep 09, 2016
sunnymornin1:
oboi see groove! Where I keep my white trainers
grin grin grin go enjoy yourself breh
Re: Olosho Alert by stiflerdrug: 9:05pm On Sep 09, 2016
herzern:
For dhiz Recession period.....

Nah Olosho yhu wan carry money qive....

Anyway....if nah Ib yhu dey stay...I fit help.....
Oga dork wink tsup
Re: Olosho Alert by YhungPablo(m): 10:14pm On Sep 09, 2016
come Lagos island... and ur problems is solved ..All for one . one for all. ..BS corner
Re: Olosho Alert by herzern(m): 10:26pm On Sep 09, 2016
stiflerdrug:
Oga dork wink tsup
El-O-El....

Attention seekinq jock.....

Re: Olosho Alert by stiflerdrug: 6:56am On Sep 10, 2016
herzern:
El-O-El....

Attention seekinq jock.....

Lol how come yu called me what Iav bin calling yu?

But wasn't seeking attention BTW...
1 Reply

My Girlfriend Isn't Around, I Feel Like Inviting Olosho OverConversation Between A Guy And OloshoHELP! Save Me From This Olosho Babe O!234

See How A Nairalander Is Saving For A Car To Gift His GFRomance Story Must Read: My I.T Sex Escapades (18+) Complete Season 2My Wife Has A Spirit Husband