₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,518 members, 8,426,921 topics. Date: Monday, 15 June 2026 at 07:15 AM

Toggle theme

I've Found Love Again - Romance (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceI've Found Love Again (19200 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 11 Reply (Go Down)

Re: I've Found Love Again by trump7(m): 7:03pm On Sep 20, 2016
Airforce1 wtf are you? cool
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:11pm On Sep 20, 2016
dryyansh1:
Say wetin huh Na automatic red card grin
Lol, Baba shey bi na you talk say you like am now cheesy cheesy
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:15pm On Sep 20, 2016
iykekelvins:
[color=#099999]Gbege cheesy[/color]
Lol, Baba another one don start already OoOo cheesy cheesy
Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:15pm On Sep 20, 2016
McBrooklyn:
Lol, Baba even the Lord sef know say you give more than a fúck cheesy cheesy
hehehe! . . .make i start dey read. I don miss
Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:17pm On Sep 20, 2016
KingCheezyPuff:
undecided
trust me! . You have a huge crush on mrcork ! cheesy cheesy cheesy

In his voice 'no offeinse'

grin
Re: I've Found Love Again by iykekelvins(m): 7:18pm On Sep 20, 2016
McBrooklyn:
Lol, Baba another one don start already OoOo cheesy cheesy
[color=#099999]Lol, I dey watch am oo[/color]
Re: I've Found Love Again by QuietHammer(m): 7:18pm On Sep 20, 2016
dryyansh1:
Pls if you get the pix, codedly share me wink..
I get am
Re: I've Found Love Again by Nobody: 7:20pm On Sep 20, 2016
teejaypee:
trust me! . You have a huge crush on mrcork ! cheesy cheesy cheesy

In his voice 'no offeinse'

grin
[color=#2ecc71]Mrcorkhuh? hateu2 's ex husband huh That 1? NO!!!! lipsrsealed[/color]
Re: I've Found Love Again by dryyansh1(m): 7:20pm On Sep 20, 2016
QuietHammer:
I get am
Share me abeg
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:20pm On Sep 20, 2016
Jarizod:
[color=#679267] dem dey prepare for night..

e go too bloody cheesy[/color]
Lol, Baba ah dey tell you cheesy cheesy

E be like say Airforce1 don get opponent already now cool
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:22pm On Sep 20, 2016
teejaypee:
hehehe! . . .make i start dey read. I don miss
No shît now!! cool
Re: I've Found Love Again by dryyansh1(m): 7:22pm On Sep 20, 2016
McBrooklyn:
Lol, Baba shey bi na you talk say you like am now cheesy cheesy
weray dùn wò, kò ṣse bí lọ́mọ́. You grab!
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:23pm On Sep 20, 2016
iykekelvins:
[color=#099999]Lol, I dey watch am oo[/color]
Lol, Baba E be like say Airforce1 don run away oOo cheesy cheesy
Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:25pm On Sep 20, 2016
KingCheezyPuff:
[color=#2ecc71]Mrcorkhuh? hateu2 's ex husband huh That 1? NO!!!! lipsrsealed[/color]
it's obvious king! smiley

admit it !!! cheesy
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:26pm On Sep 20, 2016
dryyansh1:
weray dùn wò, kò ṣse bí lọ́mọ́. You grab!
Yeah, Ah grab cheesy . . . But Bruh you wicked ooo cheesy cheesy
Re: I've Found Love Again by Frozeen(m): 7:26pm On Sep 20, 2016
The beef don ready to chop undecided

Re: I've Found Love Again by Nobody: 7:27pm On Sep 20, 2016
McBrooklyn:
Lol, Baba ah dey tell you cheesy cheesy

E be like say Airforce1 don get opponent already now cool
[color=#679267] kau..e be like say show don dey set be dat cheesy
I go come back..I get one matter wey I wan tidy.. [/color]
Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:27pm On Sep 20, 2016
McBrooklyn:
Lol, Baba E be like say Airforce1 don run away oOo cheesy cheesy
you sure say them never nack am ban?? cheesy
Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:29pm On Sep 20, 2016
Jarizod:
[color=#679267] kau..e be like say show don dey set be dat cheesy

I go come back..I get one matter wey I wan tidy.. [/color]
baba do am softly
cheesy

Don't go too hard on her! grin
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:29pm On Sep 20, 2016
Jarizod:
[color=#679267] kau..e be like say show don dey set be dat cheesy

I go come back..I get one matter wey I wan tidy.. [/color]
Lol, Baba make sure you tidy am very well OoOo cheesy cheesy

Make you cum back too cheesy
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:31pm On Sep 20, 2016
teejaypee:
you sure say them never nack am ban?? cheesy
Lol, Airforce1 na mods personal person now, so dem no fit knack am ban cheesy cheesy
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:33pm On Sep 20, 2016
teejaypee:
baba do am softly
cheesy

Don't go too hard on her! grin
Lol, Recession never reach the guy side now, E still wan dey ride jangilover for this kind period cheesy cheesy
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:34pm On Sep 20, 2016
trump7:
Airforce1 wtf are you? cool
Lol, E be like say Baba don run away be that now cheesy cheesy
Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:35pm On Sep 20, 2016
McBrooklyn:
Lol, A~irforce1 na mods personal person now, so dem no fit knack am ban cheesy cheesy
lol, you sure? cheesy

But imagine say them dey nack people ban for creating stupid threads grin,

NL for dry eh grin
Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:38pm On Sep 20, 2016
McBrooklyn:
Lol, Recession never reach the guy side now, E still wan dey ride jangilover for this kind period cheesy cheesy
na the best time to ride be this sef, cuz brokeness go don hold the babes cheesy

Na there babe wey don dey form for you tey tey go start dey call say them wan say 'h i'
grin
Re: I've Found Love Again by Nobody: 7:38pm On Sep 20, 2016
teejaypee:
it's obvious king! smiley

admit it !!! cheesy
undecided
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:39pm On Sep 20, 2016
teejaypee:
lol, you sure? cheesy
But imagine say them dey nack people ban for creating stupid threads grin,
NL for dry eh grin
Lol, na so now cheesy cheesy

Na those stewpid threads dey make Nairaland fun to be now cool
Re: I've Found Love Again by McBrooklyn(m): 7:41pm On Sep 20, 2016
teejaypee:
na the best time to ride be this sef, cuz brokeness go don hold the babes cheesy

Na there babe wey don dey form for you tey tey go start dey call say them wan say 'h i'
grin
Lol, na those kind babes person go tear anyhow if dem just mistakenly enter your lane cheesy cheesy
Re: I've Found Love Again by dryyansh1(m): 7:42pm On Sep 20, 2016
McBrooklyn:
Yeah, Ah grab cheesy . . . But Bruh you wicked ooo cheesy cheesy
grin grin
Re: I've Found Love Again by ikp120(m): 7:44pm On Sep 20, 2016
Bro you're lucky o. Boys like us are still single and searching o.
Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:44pm On Sep 20, 2016
Re: I've Found Love Again by Nobody: 7:44pm On Sep 20, 2016
IamNawty:
I don taya for airforce1 mata.. Walai talai oro e ti sun mi? Abi oni arun opolo ni?
odabi pe o ni shikini cheesy
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 11 Reply

This Young Couple's Prewedding Photo Will Make You Fall In Love Again (pictures)Finally! I've Found A Reason To Stop ComplainingI've Found Love Again234

Which Category Do You Fall In?My Girlfriends Mother Ass Is Bigger Than My Girlfriends Own!!!!! HelpLady Punishes Her Cheating Boyfriend,orders Him To Write 'I Won’t Cheat No More