I Dey Enter Lagos - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I Dey Enter Lagos (1981 Views)
| I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 2:29pm On Jan 06, 2017*. Modified: 7:47pm On Jan 06, 2017 |
Ok 2017 na year to change my moniker from poorboy to rich boy so I wan enter lagos come hustle lol but before I show lagosians yarn me the step were I go follow me I get degree. But I wan start by renting a place then the hustle begins, lasgidi must favour me |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 2:57pm On Jan 06, 2017 |
Nobody dey stay lagos here? |
| Re: I Dey Enter Lagos by Nobody: 2:59pm On Jan 06, 2017 |
..weyin be ur plan... [color=Gold].in d first place..[/color] |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 3:03pm On Jan 06, 2017 |
RB007:my plsan na to rent place then enter street start applying for job or learn something like a trade I have a degree in petroleum engineering |
| Re: I Dey Enter Lagos by Nobody: 3:07pm On Jan 06, 2017 |
Poorboy:.1,Shey u don see place wey u wan rent?.... [color=Gold]2.Job no dey easy for lag oh....na to learn trade and do small small hustle sure pass...[/color] |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 3:10pm On Jan 06, 2017 |
RB007:na like what trade and hustle person fit do and which location should I look for house as in rent |
| Re: I Dey Enter Lagos by Cholls(m): 3:17pm On Jan 06, 2017 |
my brother you better stay where you are or better still travel abroad for a better living. |
| Re: I Dey Enter Lagos by Nobody: 3:21pm On Jan 06, 2017 |
Poorboy:...ur hustle go depend on wetin u sabi do na....... [color=Gold]...location go depend on the budget yu get for rent[/color] |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 3:22pm On Jan 06, 2017 |
Cholls:hmmm boss you get the abroad connection my international passport I never stamp am |
| Re: I Dey Enter Lagos by Gebbson007(m): 3:23pm On Jan 06, 2017 |
Beware f sm set f guys called agbero ,u gonn find dem around eni bus-stop in lag do nuh fyt wif dem or argue just keep off dem n u b Fyn...... Enjoy your stay EKO ONI BAJE OOOOOOOOO.... |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 3:24pm On Jan 06, 2017 |
RB007:yarn me wetin I fit learn now I fit find money for rent boss. If I get 200k for rent nko |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 3:26pm On Jan 06, 2017 |
Gebbson007:hahhaahahaha boss I no come lagos to come fight but to hustle, so yarn me wetin I fit do ,where I fit hustle? |
| Re: I Dey Enter Lagos by Nobody: 3:32pm On Jan 06, 2017 |
Poorboy:...If you wan make quick money...u gaz dey into I.T stuff [color=Gold]...you fit learn how to dey fix phones...laptops....u fit do middle man[/color] |
| Re: I Dey Enter Lagos by Cholls(m): 3:32pm On Jan 06, 2017 |
Poorboy:my brother yes I do............get intouch with Justwise but no give am money o. |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 3:49pm On Jan 06, 2017 |
Cholls:boss may I get your phone number and which country is that? |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 3:51pm On Jan 06, 2017 |
RB007:thanks man then to rent house which location |
| Re: I Dey Enter Lagos by Cholls(m): 3:54pm On Jan 06, 2017 |
Poorboy:my brother contact Justwise he will educate you more. |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 4:28pm On Jan 06, 2017 |
Cholls:justwise show abeg so how e go be |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 7:49pm On Jan 06, 2017 |
Where una lagos guys yarn me how lag be na and wetin i fit do |
| Re: I Dey Enter Lagos by Nobody: 12:20pm On Mar 14, 2017 |
Poorboy:boss i stil dey wait 4 ur call o |
| Re: I Dey Enter Lagos by Nobody: 1:40pm On Mar 14, 2017 |
Try learn a skill you have passion for to get yourself busy then post CVS by the side. After acquiring the skill, start making money through it until Job comes. Best of luck |
| Re: I Dey Enter Lagos by Poorboy(op): 7:15pm On Mar 16, 2017 |
alexialin:Thanks Boss |
| Re: I Dey Enter Lagos by Nobody: 7:19pm On Mar 16, 2017 |
Poorboy:Your welcome. |
| Re: I Dey Enter Lagos by McBrooklyn(m): 7:43pm On Mar 16, 2017 |
Finally Regina Daniels Is Pregnant. Uncle Ned I Dey Hail Oh (photos) • I Dey Find Husband • How Effective Is Postinor 2? I Dey Fear O! • 2 • 3 • 4
Broken HEART! I Need Advise. Matured Minds Only Please. • Heartbroken Lesbian Jumps Off Building After Heated Argument With Girlfriend • My Girlfriend Say I Should Pay Her For All The Love Making We Made