The Strangest Wet Dream - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › The Strangest Wet Dream (1060 Views)
| The Strangest Wet Dream by akinz4u(op): 7:42am On Jan 16, 2017 |
news flash>>>> wet dream dey happen to anybody weda man or woman,even revrend father sef fit jam am ; Its been Ages i had experienced wet dream back then when i still been dey sec sch bt to jam am dis morning in a wierd fashion shock me. I've been awake since 5:15am sleep run comot my eye after d kind strange wet dream wey i jam dis early mormor.. it involve me and one of my female friend for my street wey we dey get mutual likeness/attraction for ourselves,for the dream she visited me unexpected in my house and my family were all at home,in my subconscious i take am go my room for sch in campus bt inside the dream it was our boys-cotter room we entered for ma house. As usual wen it involve man&woman alone in a room,we began to kiss,smooch,remove top,remove bra,remove trouser, E come remain pant (G-string) as i comot the pant wetin i see shock me a DICK WTF nai by force i wake myself up, see as i dey sweat untop A/c wey dey on for room my brother/padi come even wake up next to me but i just lock up on wetin jus happen make him for no laugh me to death ![]() THE JOSEPH'S OF OUR GENERATION ABEG HELP ME INTEPRETE WETIN DIS KIND DREAM MEAN. ![]() |
| Re: The Strangest Wet Dream by dacblogger: 7:47am On Jan 16, 2017 |
It means you are gay..you are welcome ![]() |
| Re: The Strangest Wet Dream by Nobody: 7:53am On Jan 16, 2017 |
dacblogger:Ditto! ![]() |
| Re: The Strangest Wet Dream by dacblogger: 7:55am On Jan 16, 2017 |
colik: ![]() |
| Re: The Strangest Wet Dream by Emac34: 8:06am On Jan 16, 2017 |
dacblogger: ![]() |
| Re: The Strangest Wet Dream by coolcharm(m): 8:08am On Jan 16, 2017 |
Lol. You no do again? 14 years for dream and you will know what's up. Lamo! ![]() |
| Re: The Strangest Wet Dream by joceey(m): 8:18am On Jan 16, 2017 |
The dream is clear that your female friend has spiritual husband and she is possessed .....observe her very well she get angry easily |
| Re: The Strangest Wet Dream by akinz4u(op): 8:30am On Jan 16, 2017 |
dacblogger:Lol.. That can't b true ![]() dacblogger:Lol.. That can't b true |
| Re: The Strangest Wet Dream by akinz4u(op): 8:31am On Jan 16, 2017 |
joceey:Bros asin I go observe her die nw. I fit still try go check if truly she get dick.. Lol ![]() joceey:Bros asin I go observe her die nw. I fit still try go check if truly she get dick or vag.. Lol |
| Re: The Strangest Wet Dream by akinz4u(op): 8:32am On Jan 16, 2017 |
coolcharm:Bros if na u, u go gree do again?? |
A Nigerian Feminists Wet Dream (PHOTOS!!!) • What Is The Strangest Response You've Gotten When You First Unzipped Your Pants • Where Is The Strangest Place You've Had Sex • 2 • 3 • 4
My Neighbour Delivers A Baby In My Car Yesterday • I Smell Injustice • 10 Rules For First Time Sex
(G-string) as i comot the pant wetin i see shock me a DICK

