Sometimes We Dey Drink Beer Too - Romance (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Sometimes We Dey Drink Beer Too (6635 Views)
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by NevetsIbot(m): 4:31pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1:lol. Olodo oshi. i hate body fat ... So I burnt it off.. I'm fit... Not like you jaws that can spread from Abeokuta to jigawa No be new thing say I fine pass you. ... Dinosaur |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 4:31pm On Feb 08, 2017 |
Berlynn:Boy how far nah ![]() |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Airforce1(op): 4:32pm On Feb 08, 2017 |
NevetsIbot: ![]() I dey Chop better na |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 4:36pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1 i know say if u blow, alcohol go be ur table water, see as u just dey feel urself. ![]() |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by NevetsIbot(m): 4:36pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1:beer na chop bera?... Lol..... Una backwards brain sev..... You dey fry your skin with alcohol, you dey talk chop bera. ![]() ... Omo, your brain don expire, maybe na wetin enlarge your jaw b that.....How far? You 30th bae never bring goods come visit yu? Yu neva upload any pics abt it ![]() |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Airforce1(op): 4:39pm On Feb 08, 2017 |
NevetsIbot:Lol Beer don't dry skin My 30th bae will be unveiled come Valentine Stick around. |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Airforce1(op): 4:40pm On Feb 08, 2017 |
Rextayne:I no dey into alcohol dat much.. |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 4:40pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1: . Ur uncle |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by NevetsIbot(m): 4:41pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1:na beer dey pump skin shey? .Make she carry her ugly face comot.... Who cares |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 4:46pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1:wetin u come dey into shey nah monkeytail, burukutu, alomo, paraga abi which one? |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Airforce1(op): 4:49pm On Feb 08, 2017 |
Rextayne:I be born again |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by summerflame(m): 4:54pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1:I don't exchange words with a lost generation like you.. |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 4:55pm On Feb 08, 2017 |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by SINZ: 4:56pm On Feb 08, 2017 |
adewumiopeyemi:I pin tight. ![]() |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Airforce1(op): 4:57pm On Feb 08, 2017 |
summerflame:Respect your old age Sir And leave Romance section for younger generation. |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 4:58pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1:if u be born again then i'm a saint, i've never sinned since i came 2 this world ![]() |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by summerflame(m): 5:00pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1:..heya.. Do you still have parents alive? |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Airforce1(op): 5:07pm On Feb 08, 2017 |
Rextayne:good for you boy ![]() |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 5:09pm On Feb 08, 2017 |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by coolestchris(m): 5:09pm On Feb 08, 2017 |
That girl go ban u,i swear Rextayne: |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 5:11pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1:babaly enjoy yourself cuz we only live once.. ![]() |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 5:12pm On Feb 08, 2017 |
coolestchris:who? |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by coolestchris(m): 5:14pm On Feb 08, 2017 |
Quote me back by 6:12...lets see if you survive that girl.. Rextayne: |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 5:17pm On Feb 08, 2017 |
coolestchris:So u chop ban Baba forget it, i'm just telling him/her the solid truth, any mod that will ban me, God will ban his/her destiny, no pun intended. |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 5:20pm On Feb 08, 2017 |
Berlynn Viewing Remove that pic asap.. |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by coolestchris(m): 5:20pm On Feb 08, 2017 |
Quote me by 6:12,lets see if you can escape her... Rextayne: |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by Nobody: 5:21pm On Feb 08, 2017 |
Rextayne:Lol |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by jakandeola(m): 5:26pm On Feb 08, 2017 |
Airforce1:airforce1 man baby I ask u to grow up yet u act like a baby u think u are still a boy. wy blog this rubbish |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by coolestchris(m): 5:29pm On Feb 08, 2017 |
Rextayne how far |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by femo86(m): 5:41pm On Feb 08, 2017 |
Chai....dem don release dis guy ooooo |
| Re: Sometimes We Dey Drink Beer Too by pinkjacket9(f): 6:15pm On Feb 08, 2017 |
Pppft |
Can You Date Females Who Drink Beer? • No Matter The Recession, Guys Go Still Dey Drink Beer (photos) • Ladies After All The Talk Na Ass We Dey Look Before We Marry (picture Added) • 2 • 3 • 4
Abortion Again.. No Way.. Pls I Need Advice • If You Ever Ate The Fruit Effortlessly Share Your Story • Have You Ever Broken Up A Relationship To Later Want Him Back? What Do YOU Do?



