Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day (983 Views)
| Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by RabbaRabbi(op): 9:47pm On Mar 29, 2017 |
![]() naija no go kill me with english oh. I went to a nearby shop to buy a loaf of bread, while waiting for my Balance, a man just rushed like usain bolt enter gbam. ![]() I was like wetin dey do dis one? oya make i see wetin you wan do. omo tin wey i hear na; MADAM, DID YOU HAVE 300 BREAD? ![]() i was like, oga you wan chop remain for your 5th generation? ![]() ahbeg fellow NLANDERS wetin dey wrong witt dis question? |
| Re: Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by FvckShiT(m): 9:50pm On Mar 29, 2017 |
′→ |
| Re: Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by Nobody: 9:53pm On Mar 29, 2017 |
...
|
| Re: Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by alobright17(m): 9:53pm On Mar 29, 2017 |
it is an understandable request to the seller,it is not a waec,neco or Jamb examination Hall.ones the buyer and seller communicated,understand and as well transact the business successfully,then the English is good. American speaks I wanna gonna as well. |
| Re: Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by dikachi01(m): 9:54pm On Mar 29, 2017 |
lol |
| Re: Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by chidozeze(m): 9:56pm On Mar 29, 2017 |
OP, e be like say Lai-mohammed na your God-father or in-law but continue. |
| Re: Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by RabbaRabbi(op): 9:57pm On Mar 29, 2017 |
sweetboiy:
|
| Re: Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by Nobody: 9:59pm On Mar 29, 2017 |
[quote author=RabbaRabbi post=55081843][/quote]
|
| Re: Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by RabbaRabbi(op): 9:59pm On Mar 29, 2017 |
chidozeze:oga no b lie o.. e happen just dis night. ![]() |
| Re: Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by RabbaRabbi(op): 10:02pm On Mar 29, 2017 |
[quote author=sweetboiy post=55081906][/quote]
|
| Re: Nigerians And English. My Hilarious Encounter 2day by Nobody: 10:08pm On Mar 29, 2017 |
[quote author=RabbaRabbi post=55082021][/quote]
|
2day Is My Beautiful Sister Birthday!! Beautiful Photos Of Her • Nigerian Lady And English Fiance Stun In Danshiki For Their Pre-wedding Pics • My Hilarious Pictures: 2017 • 2 • 3 • 4
Who Go Marry Them? • 5 Condom Myths You Need To Stop Believing • Over 700 Married Nigerian Women Flirt With U.s-based Nigerian Lesbian, Nneka


