₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,631 members, 8,441,544 topics. Date: Wednesday, 08 July 2026 at 05:13 PM

Toggle theme

How Small Is Too Small? - Romance (11) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceHow Small Is Too Small? (80753 Views)

1 2 3 ... 8 9 10 11 12 Reply (Go Down)

Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 7:47am On Aug 06, 2017
watchindelta:
lol. me last seen hide, i understand whatsapp small bro if i no wat any body to know am online..
Na so ooo..
So how far which side are u from in Naija!!grin
U be like Edo boy to me ooo
Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 1:10pm On Aug 06, 2017
Martin0:
Na so ooo..
So how far which side are u from in Naija!!grin
U be like Edo boy to me ooo
i be warri pikin from delta state oh oh grin
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 1:47pm On Aug 06, 2017
watchindelta:
i be warri pikin from delta state oh oh grin
Nna eh warry nor dey carry last abi...grin
Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 2:14pm On Aug 06, 2017
Martin0:
Nna eh warry nor dey carry last abi...grin
na so bro if em too much na draw go end am grin n u na from east abi undecided
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 3:15pm On Aug 06, 2017
watchindelta:
na so bro if em too much na draw go end am grin n u na from east abi undecided
Na so ooogrin na easth fit us oooogrin
Re: How Small Is Too Small? by HERSLEY(f): 4:17pm On Aug 06, 2017
dingbang:
So tell me, wat is it dat u crave for
u one minute guy
Re: How Small Is Too Small? by dingbang(m): 4:38pm On Aug 06, 2017
HERSLEY:
u one minute guy
why do u say so... ? Have we had sex before?
Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 4:50pm On Aug 06, 2017
Martin0:
Na so ooogrin na easth fit us oooogrin
confirmed bussiness man i see grin grin
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 4:58pm On Aug 06, 2017
watchindelta:
confirmed bussiness man i see grin grin
hahahah weitin we go do na,?grin
E dey bloodgrin
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 5:00pm On Aug 06, 2017
watchindelta:
confirmed bussiness man i see grin grin
Eh eh come ooo,u carry my guy near body na...grin
Na igbo man he be ooogrin
Me I want make my guy's dey successful,I nor want make any of them carry last..
You know everything na..
Re: How Small Is Too Small? by HERSLEY(f): 6:02pm On Aug 06, 2017
dingbang:
why do u say so... ? Have we had sex before?
u sound like one
Re: How Small Is Too Small? by dingbang(m): 6:32pm On Aug 06, 2017
HERSLEY:
u sound like one
really? I didn't know... You are the expert.. You know So much...
Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 7:07pm On Aug 06, 2017
Martin0:
Eh eh come ooo,u carry my guy near body na...grin Na igbo man he be ooogrin Me I want make my guy's dey successful,I nor want make any of them carry last.. You know everything na..
ur guy?
Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 7:08pm On Aug 06, 2017
Martin0:
hahahah weitin we go do na,?grin E dey bloodgrin
no be lie bro
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 7:09pm On Aug 06, 2017
watchindelta:
ur guy?
My guy dey that side na,dem be 2but one dey I.T the other one dey Austra,,,
And that my guy mehn he dey slack somehow base on say he nor dey into salt business..
And u know as e dey be na..
Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 7:33pm On Aug 06, 2017
Martin0:
My guy dey that side na,dem be 2but one dey I.T the other one dey Austra,,,
And that my guy mehn he dey slack somehow base on say he nor dey into salt business..
And u know as e dey be na..
em dey which st
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 7:39pm On Aug 06, 2017
watchindelta:
em dey which st
Na napoli he tell me ooo
Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 7:40pm On Aug 06, 2017
Martin0:
Na napoli he tell me ooo
nap mafia ground lol. Me na turi i dey
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 8:25pm On Aug 06, 2017
watchindelta:
nap mafia ground lol. Me na turi i dey
Eh eh na wa oooo...mehn abeg u need to do this one for me ooo if na so it mean say he nor go fit run tinz there else he join dem..
Re: How Small Is Too Small? by Ishilove:
HarveySpecter1:
You still never marry? Continue chasing d1cks. Your mates don't go far
Since you are so concerned about my marital status, why don't you bring one of your hopeless friends for me to marry? Y'all hang out together so you should know which one is utterly useless.

I have a Saviour Complex, so bring him let me dust his life and clean him up so that he can leave your group.
Re: How Small Is Too Small? by HarveySpecter1: 11:25am On Aug 07, 2017
Ishilove:
Since you are so concerned about my marital status, why don't you bring one of your hopeless friends for me to marry? Y'all hang out together you should know which one is utterly useless.

I have a Saviour Complex, so bring him let me dust his life and clean him up so that he can leave your group.
Really??
Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 3:49pm On Aug 07, 2017
Martin0:
Eh eh na wa oooo...mehn abeg u need to do this one for me ooo if na so it mean say he nor go fit run tinz there else he join dem..
since when em dey IT?..
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 3:59pm On Aug 07, 2017
watchindelta:
since when em dey IT?..
early January last year..
The completion of this year makes it two year's
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 4:03pm On Aug 07, 2017
watchindelta:
since when em dey IT?..
see bro the guy am talking to you is not a kid ooo incase u thinking such,his a grown man but eh honestly he nor get mind to get involve into such deals and me I nor like am,so I just want the best for him..and I nor want make he do begging u know everything na,grin;grin
Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 4:24pm On Aug 07, 2017
Martin0:
see bro the guy am talking to you is not a kid ooo incase u thinking such,his a grown man but eh honestly he nor get mind to get involve into such deals and me I nor like am,so I just want the best for him..and I nor want make he do begging u know everything na,grin;grin
na man undecided. Dat means em go don tey for Ita shocked shocked. But em don attend any school b4 dere?
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 4:33pm On Aug 07, 2017
watchindelta:
na man undecided. Dat means em go don tey for Ita shocked shocked. But em don attend any school b4 dere?
You mean for I.T I don't think so..
But in Naija he has..but when it comes to business transaction infact anything that has to do with calculation,his good 85%perfect..
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 4:36pm On Aug 07, 2017
watchindelta:
na man undecided. Dat means em go don tey for Ita shocked shocked. But em don attend any school b4 dere?
You might be wondering why am so intrested to see his ok,he once stood by me in my trying times,even when he was going to I.T it wasn't easy but till now,I know how tinz is this my realy niggy even if not the best atleast something more good..
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 5:23am On Aug 08, 2017
watchindelta:
na man undecided. Dat means em go don tey for Ita shocked shocked. But em don attend any school b4 dere?
I see u sent me a mail her on NairaLand,I don't use that mail,check my signature u will see the mail am using..
Re: How Small Is Too Small? by watchindelta(m): 6:54pm On Aug 08, 2017
Martin0:
I see u sent me a mail her on NairaLand,I don't use that mail,check my signature u will see the mail am using..
ok bro
Re: How Small Is Too Small? by Martin0(m): 7:25pm On Aug 08, 2017
watchindelta:
ok bro
Thanks
Re: How Small Is Too Small? by HERSLEY(f): 12:18pm On Aug 09, 2017
dingbang:
really? I didn't know... You are the expert.. You know So much...
lol
Re: How Small Is Too Small? by letusbepieces: 11:16am On Aug 12, 2017
tylesh:
What is schlong? undecided
It is a British slang 4 koboko! By the way, i am thinking of creating booty book to rival facebook.

I know u got a nice smile and all dat but wat do u think of booty book? Will u give up facebook for the booty book? cool
1 2 3 ... 8 9 10 11 12 Reply

DIÇK: My Dìck Is Too Small And I Can't Last Long In Bed — Please HelpHelp Me My Breast Is Too SmallHow Big Is Too Big And How Small Is Too Small? Does Size Matter?234

Curvy Slay Queen Twerks To Davido #bumbumchallenge On Top Of A Tree (pix, Video)Bride-To-Be Places Her Hand On Her Fiancé's 'Cassava' In Pre-Wedding PhotoBoyfriend Woke His Girlfriend Up With Gifts, Cash