Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,121 members, 7,818,367 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 01:42 PM

Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk - Health (3429) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk (8149360 Views)

Birth Defects: Are You Pregnant Or Planning To? What You Need To Know! (pics) / Can I Still Get Pregnant Or Do I Remove The Fibroid / Revealed: The Secret Fertility System That Cures Infertility & Get You Pregnant (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3426) (3427) (3428) (3429) (3430) (3431) (3432) ... (6956) (Reply) (Go Down)

Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Pweetiebabe(f): 4:49pm On Sep 04, 2017
Team october, how una dey? How body and waddling? I no many of us will be lion or elephant walking now cos for me even with dis small bump my walking step No get style sometimes it will be as if dis boy dey rest his head on my jajaina and u go see me duck walking...

How far with our shopping? Abeg let's try and round tinz up may God provide for us....Pack ur hospital bags cos there will definitely be some potential porters o, planning to start arranging hospital bags before ending sha....God go make it easy for us all.... Beyedew mama its been a while u say hi&even update ur dairy I no say na DAT ur akpu behind no give u chance....Mama Clily plssss if u re reading dis I hope all is well cos since u announced ur BFP u ve bin MIA u no even supply us with ur EDD and Lo sex(God protect and ur baby dear)
Kelizosuy my teammate who can worry for africa tongue how is Ado-ekiti dis evening? Aunty zaynie afi bi Mi o shey je eran ileya angry....Olorun un WO yin oo, Mummy Zino @ ahnie abeg u fit borrow me ur isoko eyes for just 24hrs? Person dey try me here grin.

9 Likes

Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by beautifulrosa: 5:10pm On Sep 04, 2017
Pleasant evening to all mamas, how av we been?

Pls any mama staying in Ikeja axis shd kindly direct me to a good hospital i can use for antenatal. I dont just want to register in any hospital that i know nothing about. Otherwise i wld av used my parents hospital which is far from where i now live.

So if u av any reviews about hospitals around Ikeja, adeniyi jones, oba akran, allen avenue or anywhere around, pls let me know about the good ones esp that u av used urself.

Thanks in anticipation.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by kelizosuy(f): 5:26pm On Sep 04, 2017
lol cappo my Dr told me to start eating healthy oh and reduce my plenty food. My baby is already 2.5kg

Pweetiebabe:
Team october, how una dey? How body and waddling? I no many of us will be lion or elephant walking now cos for me even with dis small bump my walking step No get style sometimes it will be as if dis boy dey rest his head on my jajaina and u go see me duck walking...

How far with our shopping? Abeg let's try and round tinz up may God provide for us....Pack ur hospital bags cos there will definitely be some potential porters o, planning to start arranging hospital bags before ending sha....God go make it easy for us all.... Beyedew mama its been a while u say hi&even update ur dairy I no say na DAT ur akpu behind no give u chance....Mama Clily plssss if u re reading dis I hope all is well cos since u announced ur BFP u ve bin MIA u no even supply us with ur EDD and Lo sex(God protect and ur baby dear)
Kelizosuy my teammate who can worry for africa tongue how is Ado-ekiti dis evening? Aunty Zaynie afi bi Mi o shey je eran ileya angry....Olorun un WO yin oo, Mummy Zino @ ahnie abeg u fit borrow me ur isoko eyes for just 24hrs? Person dey try me here grin.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by angeltolly(f): 5:35pm On Sep 04, 2017
Pweetiebabe:
Team october, how una dey? How body and waddling? I no many of us will be lion or elephant walking now cos for me even with dis small bump my walking step No get style sometimes it will be as if dis boy dey rest his head on my jajaina and u go see me duck walking...

How far with our shopping? Abeg let's try and round tinz up may God provide for us....Pack ur hospital bags cos there will definitely be some potential porters o, planning to start arranging hospital bags before ending sha....God go make it easy for us all.....

Amen oo. Thanks cappo. Done with shopping. The way I sleep and eat these days eh lipsrsealed it is well.
So the long weekend/holiday is over angry public holiday that falls on Friday/Monday is always sweet sha. I think I will stop going to work after this week. This public holiday has finally brought out the laziness in me.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by heroinqc(f): 5:44pm On Sep 04, 2017
@ cappo i tot i'm d only one dat hs change step o. Infact d step self de shame me but still happy and i gv Jehovah God d glory.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by ElmaSpeed(f): 5:45pm On Sep 04, 2017
beautyuche:


Dear Capo, I full ground ooo. Edd based on LMP 29th March. Biko d guava get special function make i follow u chop am. Thank God for another public holiday..... I just tire to leave this bed


It reduces the likelihood of vomiting or spitting. Works like magic.
The downside is I have to keep chewing it constantly. It's a miracle my jaw doesn't ache, considering the fact that it's the hard one I chew.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by beyedew(f): 5:50pm On Sep 04, 2017
Pweetiebabe:
Team october, how una dey? How body and waddling? I no many of us will be lion or elephant walking now cos for me even with dis small bump my walking step No get style sometimes it will be as if dis boy dey rest his head on my jajaina and u go see me duck walking...

How far with our shopping? Abeg let's try and round tinz up may God provide for us....Pack ur hospital bags cos there will definitely be some potential porters o, planning to start arranging hospital bags before ending sha....God go make it easy for us all.... Beyed.ew mama its been a while u say hi&even update ur dairy I no say na DAT ur akpu behind no give u chance....Mama Clily plssss if u re reading dis I hope all is well cos since u announced ur BFP u ve bin MIA u no even supply us with ur EDD and Lo sex(God protect and ur baby dear)
Keliz.osuy my teammate who can worry for africa tongue how is Ado-ekiti dis evening? Aunty Zay.nie afi bi Mi o shey je eran ileya angry....Olorun un WO yin oo, Mummy Zino @ ah.nie abeg u fit borrow me ur isoko eyes for just 24hrs? Person dey try me here grin.
My sister, I dey here ooo. Plenty happenings but I just dey too. Mama Zino no dey gree borrow person her Isoko eyes, I for don look plenty people with them eyes esp my son. How is you ma? You are doing a wonderful job. The Lord will make it easy for us all, Amen.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Pweetiebabe(f): 5:53pm On Sep 04, 2017
kelizosuy:
lol cappo my Dr told me to start eating healthy oh and reduce my plenty food. My baby is already 2.5kg

FFO mama, infact am thinking of going to do scan to know Lo weight self cos God help me with d way I eat.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Pweetiebabe(f): 5:54pm On Sep 04, 2017
angeltolly:


Amen oo. Thanks cappo. Done with shopping. The way I sleep and eat these days eh lipsrsealed it is well.
So the long weekend/holiday is over angry public holiday that falls on Friday/Monday is always sweet sha. I think I will stop going to work after this week. This public holiday has finally brought out the laziness in me.
Lazy Lazy mama, abeg no too sleep o before u come here complaining of ur weight
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Mbliz(f): 5:56pm On Sep 04, 2017
Pweetiebabe:
Team october, how una dey? How body and waddling? I no many of us will be lion or elephant walking now cos for me even with dis small bump my walking step No get style sometimes it will be as if dis boy dey rest his head on my jajaina and u go see me duck walking...

How far with our shopping? Abeg let's try and round tinz up may God provide for us....Pack ur hospital bags cos there will definitely be some potential porters o, planning to start arranging hospital bags before ending sha....God go make it easy for us all.... Beyedew mama its been a while u say hi&even update ur dairy I no say na DAT ur akpu behind no give u chance....Mama Clily plssss if u re reading dis I hope all is well cos since u announced ur BFP u ve bin MIA u no even supply us with ur EDD and Lo sex(God protect and ur baby dear)
Kelizosuy my teammate who can worry for africa tongue how is Ado-ekiti dis evening? Aunty Zaynie afi bi Mi o shey je eran ileya angry....Olorun un WO yin oo, Mummy Zino @ ahnie abeg u fit borrow me ur isoko eyes for just 24hrs? Person dey try me here grin.
2nd November is clearly my EED! Reconfirmed yesterday! Regardless, +/-2weeks!! One Leg in October one in November!!! HoweverI pray for November just to present an early birthday gift to hubby that's having November as birth month. Thanks cappo... You've been awesome all the while.

2 Likes

Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Pweetiebabe(f): 5:56pm On Sep 04, 2017
beyedew:

My sister, I dey here ooo. Plenty happenings but I just dey too. Mama Zino no dey gree borrow person her Isoko eyes, I for don look plenty people with them eyes esp my son. How is you ma? You are doing a wonderful job. The Lord will make it easy for us all, Amen.
Good to know u re good, abeg free our baby boy and carry ur isoko eyes go oda side o.

1 Like

Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Pweetiebabe(f): 5:59pm On Sep 04, 2017
Mbliz:
2nd November is clearly my EED! Reconfirmed yesterday! Regardless, +/-2weeks!! One Leg in October one in November!!! HoweverI pray for November just to present an early birthday gift to hubby that's having November as birth month. Thanks cappo... You've been awesome all the while.
We go hijack u abeg.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Mbliz(f): 6:03pm On Sep 04, 2017
Pweetiebabe:
We go hijack u abeg.
grin grin grin
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Eminya(f): 6:03pm On Sep 04, 2017
Pweetiebabe:
Team october, how una dey? How body and waddling? I no many of us will be lion or elephant walking now cos for me even with dis small bump my walking step No get style sometimes it will be as if dis boy dey rest his head on my jajaina and u go see me duck walking...

How far with our shopping? Abeg let's try and round tinz up may God provide for us....Pack ur hospital bags cos there will definitely be some potential porters o, planning to start arranging hospital bags before ending sha....God go make it easy for us all.... Beyedew mama its been a while u say hi&even update ur dairy I no say na DAT ur akpu behind no give u chance....Mama Clily plssss if u re reading dis I hope all is well cos since u announced ur BFP u ve bin MIA u no even supply us with ur EDD and Lo sex(God protect and ur baby dear)
Kelizosuy my teammate who can worry for africa tongue how is Ado-ekiti dis evening? Aunty Zaynie afi bi Mi o shey je eran ileya angry....Olorun un WO yin oo, Mummy Zino @ ahnie abeg u fit borrow me ur isoko eyes for just 24hrs? Person dey try me here grin.

cappo, present here. I finished shopping today but mehhhhhhhhn it was not funny. I thought I won't spend much as per second birth but I ended up spending over 20k. I don't get mentions whenever you do roll call though am suspecting it's because you didn't space my moniker from the dots. I see myself as a potential porter sha o (lol)
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by kelizosuy(f): 6:05pm On Sep 04, 2017
Good evening mamas
I went to the hospital today and Dr said my baby is 2.5kg at week 34 and that I should eat with care now even when I weigh 69kg. If I knew about it before going to the hospital Shey I wouldn't have downloaded that big coke and hot egg roll then topped it with plenty sugarcane grin. Well he advised to start eating lots of veggies and beans and that my Lo is engaged now.

6 Likes

Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Rhemy2013(f): 6:09pm On Sep 04, 2017
@Pweetiebabe,I dey always gbadun you wink kiss

1 Like

Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by goodfortun(f): 6:10pm On Sep 04, 2017
Just want to say a big thank you to all the mommas in the house for the good wishes. I truly appreciate. May God meet each of us at the point of our needs. Amin.

We are back home and navigating motherhood one step at a time.

Want to also appreciate everyone who had always answered my many preggy questionaires... cc alphahandmaiden; helovesme; onegai; ciscamustexcel; ifyalways and the plenty plenty mommas too numerous to mention who never failed to post an answer to my queries... Ese; nagode; dalu

#teamseptemberforeasyandswiftdelivery

3 Likes

Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by ebonychic18(f): 6:21pm On Sep 04, 2017
proudmom38:


Yes the pain has subsides but still bleeding when brushed, he's eating very well now but not peppery food though.

Thank you so much and a very big thank you to other wonderful mamas that gives suggestions too.

Cc. AlphaHandMaiden, zaynie, sassyangel1, bolubej, greatp80, olalayo, curlvilicious.

God bless you all
it is well with him, just keep up with the care you're giving him and stay off the spicy food for now. You can also add vit c syrup to boost his immunity and heal up the gums faster.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by kelizosuy(f): 6:27pm On Sep 04, 2017
lol mama I haff updated my diary Oya goan read it
bolubej:
Greetings to mamas in the house. Congrats to mamas that have given birth.

Booqee how ms?
Zaynie mama abeg remember me in the sallah meat sharing. I enjoy reading your dairy. How is Moyo, Tinuke SIL and BIL
Proudmum38 how proudy teeth now
kelizosuy pls update your dairy now and stop starving someone...kikikikiki how that your neighbour sef?
Beningnasweety how zizi abeg rem to boil the semo next time o to avoid stories that touch

pls lets all remember phlakkeys in our prayers and also try to reach out to her

Rant time now

I dont no where my appetite is o and we are 36weeks abeg help me touchlight this matter

seems my anus sef is coming out discovered one soft fleshy thingy down below..ejor e epp me

2nights ago sleep travelled to sambisa forest...na so the thing dey be?

Abeg all sabi mum, do i need to wash all baby's new cloth such as sweater, flannel, blankets etc before we start using?

Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by ebonychic18(f): 6:28pm On Sep 04, 2017
kelizosuy:
lol cappo my Dr told me to start eating healthy oh and reduce my plenty food. My baby is already 2.5kg

you see worry worry mama cheesy cheesy even with the smallie bump baby is already weighing 2.5kg.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by kelizosuy(f): 6:31pm On Sep 04, 2017
grin I feel there's not enough space for her to turn na and besides she dey always use be learn karate for midnight
ebonychic18:
you see worry worry mama cheesy cheesy even with the smallie bump baby is already weighing 2.5kg.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by ebonychic18(f): 6:32pm On Sep 04, 2017
kelizosuy:
Good evening mamas
I went to the hospital today and Dr said my baby is 2.5kg at week 34 and that I should eat with care now even when I weigh 69kg. If I knew about it before going to the hospital Shey I wouldn't have downloaded that big coke and hot egg roll then topped it with plenty sugarcane grin. Well he advised to start eating lots of veggies and beans and that my Lo is engaged now.
this mama ehn cheesy cheesy cheesy
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by ebonychic18(f): 6:34pm On Sep 04, 2017
kelizosuy:
grin I feel there's not enough space for her to turn na and besides she dey always use be learn karate for midnight
enjoy cheesy
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by olalayo1710(f): 6:38pm On Sep 04, 2017
Audthubillah mina shaytan rajeem, Bismillah Rahman Raheem, O Allah, we turn to you in repentance, in submission,forgive us our sins, a complete forgiveness that leaves no trace.

Accept our duaas, ibaadah & deeds.
O Allah!

Guide us towards performing good accepted deeds for Your Sake only.

Help us get closer to You


Bless us with happiness in this dunya, protect us from sadness & depression.


O Allah, assist us with physical & emotional strength to be a good parents & example to our children.

Save our children from the impact of our mistakes in their  lives.

We remember our Atc mamas Bless them with righteous children that will be the coolness of their eyes .
We commit all our pregnant woman in Your hand ,protect them from any evil eyes, make them deliver with ease on their delivery day,(thumma sebila yasarau)


Protect our family from evil, calamities, enviers & the shayaateen from man & jinn.
Provide for our husbands guide them, don't let them go astray

Unite the hearts of those undergoing family/marital difficulties amidst us.

Grant your perfect cure to those who are sick
We remember our dear country, be with us, heal our land O Allah,


O Allah, answer our Duaas

You are the All Hearing, All Knowing.

O Allah grant us what ever we wish for that is good for us.

Amin bi iznillaah

16 Likes 2 Shares

Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by olalayo1710(f): 6:41pm On Sep 04, 2017
@yacaa and jennykoko amen to d prayers, mama forzarush how are u doing, fortune nko? regards to him
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by MoyosBlog123: 6:41pm On Sep 04, 2017
BA BA BA.
To the glory of God, I welcomed my prince via Emergency CS this morning.
Mummy n baby doing well, dad is rejoicing.
BS later.
Body dey pain me

63 Likes 1 Share

Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by ffo(m): 6:41pm On Sep 04, 2017
Pweetiebabe:
FFO mama, infact am thinking of going to do scan to know Lo weight self cos God help me with d way I eat.
hmmm
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by olalayo1710(f): 6:44pm On Sep 04, 2017
MoyosBlog123:
BA BA BA.
To the glory of God, I welcomed my prince via Emergency CS this morning.
Mummy n baby doing well, dad is rejoicing.
BS later.
Body dey pain me
congrats mama, we bless God, rest well dear, may he be a source of joy to u and ur family, welcome to the world our prince
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by luvtoteach(f): 6:48pm On Sep 04, 2017
MoyosBlog123:
BA BA BA. To the glory of God, I welcomed my prince via Emergency CS this morning. Mummy n baby doing well, dad is rejoicing. BS later. Body dey pain me
Congrats! My regards to baby and dad.
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Anugod(f): 7:04pm On Sep 04, 2017
Pweetiebabe:
We go hijack u abeg.
No try am o angry

*Looking at her with Ahnie's Isoko eyes* angry
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by kelizosuy(f): 7:05pm On Sep 04, 2017
Congrats mama and welcome to our baby boy
MoyosBlog123:
BA BA BA.
To the glory of God, I welcomed my prince via Emergency CS this morning.
Mummy n baby doing well, dad is rejoicing.
BS later.
Body dey pain me
Re: Pregnancy Are You Pregnant Or Going Through A High Risk Pregnancy,,lets Talk by Anugod(f): 7:05pm On Sep 04, 2017
Mbliz:
2nd November is clearly my EED! Reconfirmed yesterday! Regardless, +/-2weeks!! One Leg in October one in November!!! HoweverI pray for November just to present an early birthday gift to hubby that's having November as birth month. Thanks cappo... You've been awesome all the while.
Comman chop kiss jor kiss kiss kiss

(1) (2) (3) ... (3426) (3427) (3428) (3429) (3430) (3431) (3432) ... (6956) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 68
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.