#25000 Giveaway @5:00 Pm Today - Romance (15) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › #25000 Giveaway @5:00 Pm Today (17313 Views)
1 2 3 ... 12 13 14 15 16 17 18 Reply (Go Down)
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 6:54pm On Nov 25, 2017 |
Martin0:Aiit nah,abeg oooo stay away from the violent ones oooo,I just tire for all this stabbing stabbing things |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by marksleek25: 6:55pm On Nov 25, 2017 |
billynoni:his village people don tamper with him brain. |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 6:58pm On Nov 25, 2017 |
marksleek25:Yeeeh Jesu,ayemi temi bami. Funke! Apostle must hear this...... Abeg make u guys leave me alone,una no fit kill person with laughter |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Nobody: 7:00pm On Nov 25, 2017 |
billynoni:Stay on ur lane ,man & totally out of my mention ..After doing the below ,u want to come & impress me or what ![]() #Stayon ur lane !
|
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:02pm On Nov 25, 2017 |
billynoni:Hahahahah ![]() ![]() I don't do tinz dat will make dem violent oo![]() ![]() Na only when u offend dem deep in heart na dem go stabby stabby u ![]() ![]() "Chuku chuku tinz nor dey rain for my friends side" except dem don dey learn am sha ![]() ![]() |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by bujebudanu1(m): 7:03pm On Nov 25, 2017 |
e get one guy wey modify answer. I pray make him no see DAT money wey e dey complain say never enter |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:03pm On Nov 25, 2017 |
MidNightHunter:Aiit cry all you want bro,I'm not here to hurt or haunt anybody. Just here to have fun bro and yes i do apologise if my earlier mention got to you,like the saying "what happens here,stays here",so do not take it to heart. #no love lost #just here to flex |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by RichiB(m): 7:04pm On Nov 25, 2017 |
Me wey be 1st to comment nothing comeout for me sef! |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Nobody: 7:05pm On Nov 25, 2017 |
ggrin:what? |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:06pm On Nov 25, 2017 |
Martin0:That's better and do not let them learn "chuku chuku" oooo,have fun bro |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by marksleek25: 7:07pm On Nov 25, 2017 |
billynoni:why you de apologise? If he pain am make he cry na |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by btaliat(m): 7:07pm On Nov 25, 2017 |
bujebudanu1:Dont mind some people. They try to be outsmarting the system. I guess the guy later resent the money to him |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:09pm On Nov 25, 2017 |
marksleek25:Nah,i have to since he has spoken his mind out,and its rather good than keeping malice. |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by bujebudanu1(m): 7:09pm On Nov 25, 2017 |
btaliat:I'm telling u bro.how I wish modified answer they get how them fit code |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:10pm On Nov 25, 2017 |
billynoni:Hahahahah ![]() ![]() diz guy u sabi talk ooo![]() ![]() ![]() Anyway no wahala enjoy ur stay here ![]() ![]() |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:12pm On Nov 25, 2017 |
Martin0:Yeah thanks,talking is my one of my hobbies. |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:15pm On Nov 25, 2017 |
billynoni:Mehn this ur hubby nor be small one ooo ![]() ![]() ![]() Mouth piece na I go dey call u ooo ![]() ![]() |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:21pm On Nov 25, 2017 |
Martin0:Martin0 i said "hobby" not "hubby'' ooooooooo.I'm a straight guy and not gay,i can't comman let Nigerian force come after me oooo for homosexualism. |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:22pm On Nov 25, 2017 |
billynoni:Hahahahah na mistake I do na ![]() ![]() |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:26pm On Nov 25, 2017 |
Martin0:I know its mistake due to autocorrect but you know how social media works nah,you gat clarify things as INTERNET NEVER FORGETS |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:28pm On Nov 25, 2017 |
billynoni:Na wa ooo ![]() ![]() I nor even go sch nor to talk abt Autcor ![]() ![]() Abeg ooo na learn me dey learn everybody know ![]() ![]() |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Esomchi44(m): 7:30pm On Nov 25, 2017 |
3047691614
Skye bank baba abeg help me
God will bless you abundantly |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by urvillagepeoplee(m): 7:31pm On Nov 25, 2017 |
billynoni:better settle us b4 we start following u. |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Nobody: 7:36pm On Nov 25, 2017 |
TEAMvido:thank for the mention brother ![]() |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:37pm On Nov 25, 2017 |
urvillagepeoplee:LOL Elders,I didn't win out of the money,goan check again with "that mirror",biko don't start following me coz i'm not twitter account ![]() |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:37pm On Nov 25, 2017 |
Martin0:I'm talking about phone autocorrect coz i assumed you are using phone to type. |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:40pm On Nov 25, 2017 |
billynoni:Hian ![]() ![]() ![]() I nor even knw sey pone get Autocorrect sef... Abi u nor dey see as I dey type |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by ggrin(f): 7:42pm On Nov 25, 2017 |
NoFavors:person dy find iyawo ![]() |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:43pm On Nov 25, 2017 |
Martin0:You are funny,you know ![]() |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Nobody: 7:46pm On Nov 25, 2017 |
Una dy talk self Me wey never see the 5k the guy say he sent |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:47pm On Nov 25, 2017 |
| Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:49pm On Nov 25, 2017 |
dudedy:Quote the OP again,bank's network might be showing themselves sometimes. |
I Regret Winning 25000 Naira From Bet9ja Virtual • Best Make Money Mobile App Earn Up To US\$ 5.00 For Inviting A Friend. • Ladies Ask Any Question, First Guy To Nail It Earns An Exclusive PM From You • 2 • 3 • 4
See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos • • Why Do Some Nigerian Girls Use "Don't Put Your Eggs In One Basket" To Cheat?



