₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,456 members, 8,422,144 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 06:43 PM

Toggle theme

#25000 Giveaway @5:00 Pm Today - Romance (15) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomance#25000 Giveaway @5:00 Pm Today (17312 Views)

1 2 3 ... 12 13 14 15 16 17 18 Reply (Go Down)

Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 6:54pm On Nov 25, 2017
Martin0:
Ok gringringrin make I go see dem my fine female friends later I go join una
Aiit nah,abeg oooo stay away from the violent ones oooo,I just tire for all this stabbing stabbing things
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by marksleek25: 6:55pm On Nov 25, 2017
billynoni:
LOL village bawo
his village people don tamper with him brain.
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 6:58pm On Nov 25, 2017
marksleek25:
his village people don tamper with him brain.
Yeeeh Jesu,ayemi temi bami. Funke! Apostle must hear this......

Abeg make u guys leave me alone,una no fit kill person with laughter
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Nobody: 7:00pm On Nov 25, 2017
billynoni:
LOL village bawo
Stay on ur lane ,man & totally out of my mention undecided undecided..
After doing the below ,u want to come & impress me or what huh
#Stayon ur lane !

Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:02pm On Nov 25, 2017
billynoni:
Aiit nah,abeg oooo stay away from the violent ones oooo,I just tire for all this stabbing stabbing things
Hahahahahgringringrin I don't do tinz dat will make dem violent oogringrin
Na only when u offend dem deep in heart na dem go stabby stabby ugringrin

"Chuku chuku tinz nor dey rain for my friends side" except dem don dey learn am shagringrin
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by bujebudanu1(m): 7:03pm On Nov 25, 2017
e get one guy wey modify answer. I pray make him no see DAT money wey e dey complain say never enter
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:03pm On Nov 25, 2017
MidNightHunter:
Stay on ur lane ,man & totally out of my mention undecided undecided..
After doing the below ,u want to come & impress me or what huh
#Stayon ur lane !
Aiit cry all you want bro,I'm not here to hurt or haunt anybody. Just here to have fun bro and yes i do apologise if my earlier mention got to you,like the saying "what happens here,stays here",so do not take it to heart.

#no love lost
#just here to flex
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by RichiB(m): 7:04pm On Nov 25, 2017
Me wey be 1st to comment nothing comeout for me sef!
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Nobody: 7:05pm On Nov 25, 2017
ggrin:
grin cheesy

cc nofa.vors lave.da
what?
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:06pm On Nov 25, 2017
Martin0:
Hahahahahgringringrin I don't do tinz dat will make dem violent oogringrin
Na only when u offend dem deep in heart na dem go stabby stabby ugringrin

"Chuku chuku tinz nor dey rain for my friends side" except dem don dey learn am shagringrin
That's better and do not let them learn "chuku chuku" oooo,have fun bro
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by marksleek25: 7:07pm On Nov 25, 2017
billynoni:
Aiit cry all you want bro,I'm not here to hurt or haunt anybody. Just here to have fun bro and yes i do apologise if my earlier mention got to you,like the saying "what happens here,stays here",so do not take it to heart.

#no love lost
#just here to flex
why you de apologise? If he pain am make he cry na
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by btaliat(m): 7:07pm On Nov 25, 2017
bujebudanu1:
e get one guy wey modify answer. I pray make him no see DAT money wey e dey complain say never enter
Dont mind some people. They try to be outsmarting the system. I guess the guy later resent the money to him
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:09pm On Nov 25, 2017
marksleek25:
why you de apologise? If he pain am make he cry na
Nah,i have to since he has spoken his mind out,and its rather good than keeping malice.
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by bujebudanu1(m): 7:09pm On Nov 25, 2017
btaliat:
Dont mind some people. They try to be outsmarting the system. I guess the guy later resent the money to him
I'm telling u bro.how I wish modified answer they get how them fit code
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:10pm On Nov 25, 2017
billynoni:
That's better and do not let them learn "chuku chuku" oooo,have fun bro
Hahahahahgringringrin diz guy u sabi talk ooogringringrin
Anyway no wahala enjoy ur stay heregringrin
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:12pm On Nov 25, 2017
Martin0:
Hahahahahgringringrin diz guy u sabi talk ooogringringrin
Anyway no wahala enjoy ur stay heregringrin
Yeah thanks,talking is my one of my hobbies.
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:15pm On Nov 25, 2017
billynoni:
Yeah thanks,talking is my one of my hobbies.
Mehn this ur hubby nor be small one ooogringringrin

Mouth piece na I go dey call u ooogringrin
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:21pm On Nov 25, 2017
Martin0:
Mehn this ur hubby nor be small one ooogringringrin

Mouth piece na I go dey call u ooogringrin
Martin0 i said "hobby" not "hubby'' ooooooooo.I'm a straight guy and not gay,i can't comman let Nigerian force come after me oooo for homosexualism.
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:22pm On Nov 25, 2017
billynoni:
Martin0 i said "hobby" not "hubby'' ooooooooo.I'm a straight guy and not gay,i can't comman let Nigerian force come after me oooo for homosexualism.
Hahahahah na mistake I do nagringrin
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:26pm On Nov 25, 2017
Martin0:
Hahahahah na mistake I do nagringrin
I know its mistake due to autocorrect but you know how social media works nah,you gat clarify things as INTERNET NEVER FORGETS
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:28pm On Nov 25, 2017
billynoni:
I know its mistake due to autocorrect but you know how social media works nah,you gat clarify things as INTERNET NEVER FORGETS
Na wa ooogringrin
I nor even go sch nor to talk abt Autcorgringrin

Abeg ooo na learn me dey learn everybody knowgringrin
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Esomchi44(m): 7:30pm On Nov 25, 2017
3047691614 Skye bank baba abeg help me God will bless you abundantly
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by urvillagepeoplee(m): 7:31pm On Nov 25, 2017
billynoni:
Aiit nah,abeg oooo stay away from the violent ones oooo,I just tire for all this stabbing stabbing things
better settle us b4 we start following u.
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Nobody: 7:36pm On Nov 25, 2017
TEAMvido:
RETIREDMUMU
no worry next time you're sure to win ....
I tried ma best for you man ...
thank for the mention brother smiley
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:37pm On Nov 25, 2017
urvillagepeoplee:
better settle us b4 we start following u.
LOL grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin Elders,I didn't win out of the money,goan check again with "that mirror",biko don't start following me coz i'm not twitter account grin grin
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:37pm On Nov 25, 2017
Martin0:
Na wa ooogringrin
I nor even go sch nor to talk abt Autcorgringrin

Abeg ooo na learn me dey learn everybody knowgringrin
I'm talking about phone autocorrect coz i assumed you are using phone to type.
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:40pm On Nov 25, 2017
billynoni:
I'm talking about phone autocorrect coz i assumed you are using phone to type.
Hiangringringrin
I nor even knw sey pone get Autocorrect sef...

Abi u nor dey see as I dey type
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by ggrin(f): 7:42pm On Nov 25, 2017
NoFavors:
what?
person dy find iyawo grin
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:43pm On Nov 25, 2017
Martin0:
Hiangringringrin
I nor even knw sey pone get Autocorrect sef...

Abi u nor dey see as I dey type
You are funny,you know grin grin grin grin grin
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Nobody: 7:46pm On Nov 25, 2017
Una dy talk self
Me wey never see the 5k the guy say he sent
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by Martin0(m): 7:47pm On Nov 25, 2017
billynoni:
You are funny,you know grin grin grin grin grin
Na wa for u oogringrin

My guy nu abeg nor killy me with laugh abeggygringringrin
Re: #25000 Giveaway @5:00 Pm Today by billynoni(m): 7:49pm On Nov 25, 2017
dudedy:
Una dy talk self
Me wey never see the 5k the guy say he sent
Quote the OP again,bank's network might be showing themselves sometimes.
1 2 3 ... 12 13 14 15 16 17 18 Reply

I Regret Winning 25000 Naira From Bet9ja VirtualBest Make Money Mobile App Earn Up To US\$ 5.00 For Inviting A Friend.Ladies Ask Any Question, First Guy To Nail It Earns An Exclusive PM From You234

See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - PhotosWhy Do Some Nigerian Girls Use "Don't Put Your Eggs In One Basket" To Cheat?