See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos - Romance (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos (17366 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 Reply (Go Down)
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Blackhawk01: 2:04pm On Dec 10, 2017 |
Chuka! ![]()
|
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by maxwell530(m): 2:04pm On Dec 10, 2017 |
Na God go judge pesin wey do you like dis, Amen |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Nobody: 2:05pm On Dec 10, 2017 |
This very same cloth and filter all the time.. God knows best |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Airforce1(op): 2:07pm On Dec 10, 2017 |
Safiaa:Like I said , you're a woman and should know more about cooking than I do I only prepared what I felt was right for my woman , she ate it with love and no complain so Wetin be your own o |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Safiaa(f): 2:08pm On Dec 10, 2017 |
Airforce1: No problemo chuka xxxx |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Airforce1(op): 2:09pm On Dec 10, 2017 |
Safiaa:My name is not chuka |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Airforce1(op): 2:10pm On Dec 10, 2017 |
World people must find fault in everything |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Safiaa(f): 2:10pm On Dec 10, 2017 |
Airforce1:Whats your name? Tell me I want to know |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Nobody: 2:11pm On Dec 10, 2017 |
Bros na scrambled eggs u dey try make abi "oiled egg peppersoup" See as egg dey dance insyd oil. Hahahaha TnkGod u even attempted sef..kudos to u! |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Nobody: 2:13pm On Dec 10, 2017 |
Dem nor they see this your girl sef . |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Airforce1(op): 2:13pm On Dec 10, 2017 |
rangis: ![]() |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by smartpyzee(m): 2:14pm On Dec 10, 2017 |
Safiaa:e look like sacrifice
|
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Airforce1(op): 2:18pm On Dec 10, 2017 |
Safiaa:So my enemies here go lift my name here and do me juju abi ![]() |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Nobody: 2:19pm On Dec 10, 2017 |
Oga u no sabi fry common egg?
|
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Safiaa(f): 2:29pm On Dec 10, 2017 |
Airforce1:Just tell me jare. |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Airforce1(op): 2:29pm On Dec 10, 2017 |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Enoma222(m): 2:31pm On Dec 10, 2017 |
Airforce1:
|
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Safiaa(f): 2:35pm On Dec 10, 2017 |
Airforce1:So where? |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Airforce1(op): 2:36pm On Dec 10, 2017 |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by shachris02: 2:41pm On Dec 10, 2017 |
humeeh: |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Enoma222(m): 2:41pm On Dec 10, 2017 |
safiaa_don_dey_fall_for_airforce_one_lolzz |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Enoma222(m): 2:42pm On Dec 10, 2017 |
Airforce1:_she_don_dey_like_you |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Safiaa(f): 2:49pm On Dec 10, 2017 |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Airforce1(op): 2:52pm On Dec 10, 2017 |
Safiaa:You could hit me up off Nland if you can |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by 2Direct(m): 3:03pm On Dec 10, 2017 |
You try |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by EponOjuku: 3:25pm On Dec 10, 2017 |
See as the guy fry tomato for the geh. She be native goat? Maybe na malnutrition dey worry him babe and e wan give am vitamins. Anyway, make una no blame my guy, egg don cost. Next time, you fit fry garden egg for your girlfriend, egg na egg. |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by barallanee(f): 3:26pm On Dec 10, 2017 |
Lionbite:I tell u ![]() |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Airforce1(op): 3:38pm On Dec 10, 2017 |
Hmm |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by UGLEEBOI: 3:40pm On Dec 10, 2017 |
EponOjuku: ![]()
|
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Airforce1(op): 3:56pm On Dec 10, 2017 |
Lol |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by Oyindidi(f): 4:03pm On Dec 10, 2017 |
Airforce1: Nairalanders love you. |
| Re: See What I Prepared For My Sick Girl Friend This Morning - Photos by AlexCk: 4:14pm On Dec 10, 2017 |
"Hope she rewards u 'bedfully'?" Lol, At the end, u just wanna get laid shaa. Lol
|
She Is Marrying Her Guy's Best Friend This October • See What I Bought For My Friend This Christmas - Photos • What Do You Plan To Get For Your Boy Friend/girl Friend This Christmas? • 2 • 3 • 4
Large Milk Factory, Nigeria Instagram Model Lady With Huge Boobs Shows It Off • MEN!! If You Will Ever Do This Shiit For S£X, Then You Are STUPIDD ASF!! (Photo) • The Most Muscular Man On Nairaland (It Will Shock You) (PICS)