I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... (1101 Views)
| I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Viserion(op): 4:25pm On Dec 09, 2017*. Modified: 2:33pm On Dec 13, 2017 |
dear nairalanders, today is my day help me celebrate, I am expecting gifts o plenty plenty or card 0.7.0.3.2.0.2.9.6.4.7 |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by dayleke: 10:22am On Dec 11, 2017 |
Viserion:See as people just dey waka pass na, Greetings sef ,dem no greet... NLers no send you o.... Se na true yesterday na ur bafday? |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Viserion(op): 8:08pm On Dec 11, 2017 |
dayleke:yes o anything for me? |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by deafeyez: 9:21pm On Dec 11, 2017 |
Viserion:Check ur account, u don receive the alert? |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Viserion(op): 10:52pm On Dec 11, 2017 |
deafeyez:no sir I haven't, I you for real? |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by habsydiamond(m): 11:18pm On Dec 11, 2017*. Modified: 8:49am On Dec 12, 2017 |
wetin do u first.....people dey out there wey them conditions worse wey even need money more than u wey no see.. celebrate Ur day anyhow e come with the little u have. God will surely favour u b4 Ur next birthday.... |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Gofwane(m): 3:44am On Dec 12, 2017 |
dayleke:before nko? Wetin you want us to do? How i go dash a male, with him big bura my money when i no be gay ? |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by dayleke: 7:11am On Dec 12, 2017 |
Gofwane:Hey Bros!!! Bro!! How u know say he be male fa? |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by deafeyez: 11:23am On Dec 12, 2017 |
Viserion:Na which kind question be dat. Trying to insult me? |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Viserion(op): 2:13pm On Dec 12, 2017 |
deafeyez:why you getting all puffed up ![]() |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by deafeyez: 8:56pm On Dec 13, 2017 |
Viserion:Before nko? |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Nobody: 9:00pm On Dec 13, 2017 |
Happy birthday in arrears. |
| Re: I am Plus (+1) One Today..can i have some love?... by Viserion(op): 10:49pm On Dec 13, 2017 |
deafeyez:Abeg swerve... |
Your Husband Today, Can Be Someone's Wife Tomorrow. • Help!!! I Was Scammed Today. Can I Get The Money Back? • A Nairalander Just Proposed, Show Some Love Guys • 2 • 3 • 4
Pretty Mike Strikes A Pose With Unclad Curvy IG Model, Symba At A Pool Party • How My School Principal Raped Me In His Office Witb Tricks • "A Lady That Does Not Go On Weekends To Party Is A Diamond" - Man
?