₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,044 members, 8,429,144 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 01:29 PM

Toggle theme

Tell Us Your Regrets Of 2017 - Romance (15) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceTell Us Your Regrets Of 2017 (34916 Views)

1 2 3 ... 12 13 14 15 16 17 18 ... 20 Reply (Go Down)

Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Lalas247(f): 8:03pm On Dec 17, 2017
IamZod:
I nor kon dey see ur brakelight like dat nasmiley
I go mention you for one dead thread, e get wetin I want make we yarn.
Aite
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Lalas247(f): 8:03pm On Dec 17, 2017
Martin0:
ñ

Come o wetin u talk jus now sef?

"Hubby" I nor understand this hubby ooogrin
The one I practice my reverse cowgirl on grin that one ...hubbyoflaive na maybe the break u had made u forget tongue
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Martin0(m): 8:07pm On Dec 17, 2017
Lalas247:
The one I practice my reverse cowgirl on grin that one ...hubbyoflaive na maybe the break u had made u forget tongue
Hahahahahahgringrin lalas lalas,honestly eh u never change at all,u still carry ur way all over ugringrin

"Hubbyoflaive"cheesycheesy
Break kegringrin

Anyway me know say na joke u jus dey joke eegringrin

U wan know wetin I wan talk abigrin
Carry oo,by the way sef make I go check ur profile coz e don tae wey I still see ur face ,hope say u never remove ur nose ring oogrin
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Lalas247(f): 8:09pm On Dec 17, 2017
Martin0:
Hahahahahahgringrin lalas lalas,honestly eh u never change at all,u still carry ur way all over ugringrin

"Hubbyoflaive"cheesycheesy
Break kegringrin

Anyway me know say na joke u jus dey joke eegringrin

U wan know wetin I wan talk abigrin
Carry oo,by the way sef make I go check ur profile coz e don tae wey I still see ur face ,hope say u never remove ur nose ring oogrin
Lol would show u his pic but I no say e go reach Nl ... not joking o .. person don pay bride price grin ask Laura u know she doesn’t lie wink
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by shinarlaura(f): 8:12pm On Dec 17, 2017
lefulefu:
joyeux noel a vous en avance
Merci et à toi également tongue.

How have u been Mr Ukwu cheesy
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by shinarlaura(f): 8:12pm On Dec 17, 2017
lefulefu:
biko sexybbstar do u know how dey say merry Christmas in French? Pls help a brother outcheesy
Hahahahaha
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Nobody: 8:19pm On Dec 17, 2017
shinarlaura:
Merci et à toi également tongue.

How have u been Mr Ukwu cheesy
oh i am finecheesy..just ate yam and stew for dinner.i kept ur own sha but since u were late in coming i had to eat ur own as wellcheesy..
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Martin0(m): 8:21pm On Dec 17, 2017
Lalas247:
Lol would show u his pic but I no say e go reach Nl ... not joking o .. person don pay bride price grin ask Laura u know she doesn’t lie wink
Eh eh u mean amgrin
Tink say na shoke u dey shoke oo grin

Abeg e good ooo,no time to waste oo,coz d rate wey men con dey scarce diz day's pesin go need to grabb the one wey come his or her part oogringrin

No wahala trust me na,I most confirm from lauragringrin
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Nobody: 8:23pm On Dec 17, 2017
kikiore89:
My boyfriend of over 5 years left me when he got a job in an oil company july this year

Reason: he wants to be more sucessful and he is not ready to get married anytime soon

I regret ever saying yes to him during nysc, now i ave to start all over again embarassed
oopsie
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Lalas247(f): 8:24pm On Dec 17, 2017
Martin0:
Eh eh u mean amgrin
Tink say na shoke u dey shoke oo grin

Abeg e good ooo,no time to waste oo,coz d rate wey men con dey scarce diz day's pesin go need to grabb the one wey come his or her part oogringrin

No wahala trust me na,I most confirm from lauragringrin
Haha she’s here ...
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Martin0(m): 8:26pm On Dec 17, 2017
Lalas247:
Haha she’s here ...
Eh eh ok my go even meet her sef...gringrin
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Martin0(m): 8:29pm On Dec 17, 2017
shinarlaura:
Merci et à toi également tongue.

How have u been Mr Ukwu cheesy
Eh eh laura abeg come ooo,ur side boo boo need ur answer to a question oo,e get something wey lala dey gist me,is it true?
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Nobody: 8:45pm On Dec 17, 2017
szymanski:
I regret loosing my younger brother to armed robbers on The 2nd of october 2017. Who was shot simply Just because he Came out to help. If only he didnt recieve that call. If only i was home that night. If only we had said our goodbyes, this year has been the worst year of My entire existence in life, But all the Same i give God all the glory. He alone knows Best, this ugly incident really revealed to me Who my real friends were. I Have nothing more but i Just Have to move on. Such they say is life. To God be praised.
OMG
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Nobody: 8:46pm On Dec 17, 2017
MissJoy29:
2017! Hmmmm...

1) I regret being stupid....for the first time in my life, I disobeyed God's explicit warning about someone & now.... cry
2) I lost four good friends. I still don't understand how. We just drifted apart embarassed
3) I regret not being serious with God. I'm sorry for neglecting you Lord.
4) I regret procrastinating in almost every part of my life(Spiritual, Academic, Physical, Financial). Wish I could really learn to take things serious.
5) I regret re-opening my heart to love(after a long time) & having it shattered even worse than all other heartbreaks combined.
6) I regret trusting too much & opening up too much.

But in all, I thank God for HIS Spirit in my life.
eeyah...itis well
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Nobody: 8:47pm On Dec 17, 2017
lefulefu:
hmmm ok
Not another Obama meme again tongue
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by shinarlaura(f): 8:53pm On Dec 17, 2017
Martin0:
Eh eh laura abeg come ooo,ur side boo boo need ur answer to a question oo,e get something wey lala dey gist me,is it true?
Lol...

Yes ooo. My in law is around tongue

Dancing shoki right now cool
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Incrizz(f):
Jupxter:
Not another Obama meme again tongue
*sad face* 'locked my emotions and threw the key away.
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by shinarlaura(f): 8:55pm On Dec 17, 2017
lefulefu:
oh i am finecheesy..just ate yam and stew for dinner.i kept ur own sha but since u were late in coming i had to eat ur own as wellcheesy..
No way. Don't even try it oh. I want my own food tongue

Anyway i am coming right away
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Nobody: 8:58pm On Dec 17, 2017
Incrizz:
*sad face* 'locked the key to my emotions and threw the key away.
We should talk oh.
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Incrizz(f): 8:59pm On Dec 17, 2017
Jupxter:
We should talk oh.
You love talking o.
Nice.
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Martin0(m): 8:59pm On Dec 17, 2017
shinarlaura:
Lol...

Yes ooo. My in law is around tongue
Dancing shoki right now cool
Abegee who shoki epp, Oya come and dance "work work" by Rihanna oya twerk for me jorgrin
So u mean say lala dey talk truegrin
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Nobody: 9:01pm On Dec 17, 2017
Incrizz:
You love talking o.
Nice.
Na wetin i do tongue
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by shinarlaura(f): 9:02pm On Dec 17, 2017
Martin0:
Abegee who shoki epp,
Oya come and dance "work work" by Rihanna oya twerk for me jorgrin

So u mean say lala dey talk truegrin
Hmmmm. You want to cause disaster? cheesy

Yes. She is. That's why she's all smiling
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Nobody: 9:03pm On Dec 17, 2017
Martin0:
Abegee who shoki epp,
Oya come and dance "work work" by Rihanna oya twerk for me jorgrin

So u mean say lala dey talk truegrin
You and twerk ehn.If you end up marrying a chick wey no fancy twerk, how you go cope?
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Martin0(m): 9:04pm On Dec 17, 2017
Jupxter:
You and twerk ehn.If you end up marrying a chick wey no fancy twerk, how you go cope?
Then I will adapt to what she likesgringrin
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Nobody: 9:05pm On Dec 17, 2017
Martin0:
Then I will adapt to what she likesgringrin
That's smart
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Martin0(m): 9:06pm On Dec 17, 2017
shinarlaura:
Hmmmm. You want to cause disaster? cheesy
Yes. She is. That's why she's all smiling
Ok ooo,celebrating mood activatedgrin No wonder she is alway's shining hmmm
Now I see why dat waist is flexiblegrin
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Martin0(m): 9:06pm On Dec 17, 2017
Jupxter:
That's smart
Na wa oogrin
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Nobody: 9:07pm On Dec 17, 2017
Martin0:
Na wa oogrin
As as how?
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by Martin0(m): 9:08pm On Dec 17, 2017
Jupxter:
As as how?
Nothing ooogringrin I jus yale
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by shinarlaura(f): 9:17pm On Dec 17, 2017
Martin0:
Ok ooo,celebrating mood activatedgrin
No wonder she is alway's shining hmmm

Now I see why dat waist is flexiblegrin
grin grin
Re: Tell Us Your Regrets Of 2017 by slivertongue: 9:19pm On Dec 17, 2017
adadike281:
Amen and Amen my sister! I truly bless God for you o.
His is indeed faithful next. yr will.be.greater

looked out for you during d secondus brohaha last wk bt.didn't see ur break light
1 2 3 ... 12 13 14 15 16 17 18 ... 20 Reply

My Acheivement Of 2017(photos)Drop That Bad habit Of 2017 HereThe Most Extraordinary People Of 2017(Photos)234

"Many Ladies Don’t Wear Bras Anymore" – Actor NeduWhy Do Bad Girls Get Married Easier Than Good Girls?Lady Burst Into Tears After Being Dumped Over Her ‘small’ Backside