₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,441 members, 8,517,496 topics. Date: Thursday, 12 November 2026 at 01:30 PM

Toggle theme

Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho (8074 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 5:43pm On Jan 09, 2018
Lalas247:
Wow ! I hear about that before but thought it’s fiction and not real .. so that’s their base ?Abuja wow.. so wha do they do
Stand on the road side o how do they get these political clients...isn’t that like escorting
stand on the road kecheesy.. Want street guys to lynch themcheesy. Frm wetin i hear everything is organised.its like a sort of syndicate that arrange for dem to meet up with their clients.Lalas i would never have believed that my abuja guy if not one dude dat we went to primary school together told me dats what he's doing in abuja. In his own case he tell me say na one senator wife im dey move.if u see d guy now u really know d senator wife dey really take of am financially.so yes there are male oloshos as well.Abuja na d original sin city from what i heard oo.
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Martin0(m): 5:44pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
lol don't be influenced by the instagram and twitter foreign models wey some guys dey upload here and tag as slay queens. Those ones are just models....and who tell u say wowor girls no dey slaycheesy. Its just for her to makeup then wear revealing clothes and even she enter street men go dey whistle and go dey hassle for her price.if d intention dey her mind then na for her to move along with the tide nacheesy. Iyam sure even my dog if i wear am female clothes den paint im lips den put am for street some guys go still whistle at d dogcheesy.its like u don't know dat the population of men in Nigeria is more than that of women.
Eh eh, na wa ooo!

No wonder! Now I know! Am learning! U know am ignorant of some few things!

Hmmm nice lecture!
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 5:53pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Eh eh, na wa ooo!

No wonder! Now I know! Am learning! U know am ignorant of some few things!

Hmmm nice lecture!
cheesycheesy see another way wey some babes dey take run their market. If u dey with car for car wash or u are flashly dressed u will see some babes in tight T shirts and jeans.dem go approach u dey sell some of these sexual enhancing herbal mixtures.if u purchase am and u come dey cast ur doubts on it dem go tell u to taste one of d mixtures and after taking it u can hire a room and sleep with any of them to check if the medicine really work. This one dey happen and i don witness am twice. And there is another one wey dudes wey dey operate car wash business go hire babes to dey wash and twerk over the car... Go don see dat one for here wey dem post d storycheesy...though i never witness dat one personally sha.
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 5:57pm On Jan 09, 2018
Lalas247:
Wow ! I hear about that before but thought it’s fiction and not real .. so that’s their base ?Abuja wow.. so wha do they do
Stand on the road side o how do they get these political clients...isn’t that like escorting
yea na male escort business
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 6:00pm On Jan 09, 2018
Preshy561:
smileysmiley


how you naw
iyam fine ooocheesy.u can change moniker ehn u dis babe cheesy.
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Snow02: 6:00pm On Jan 09, 2018
no it's because they know simps will pay big just to hit that coochie so to them why fvck for free when you can make good cash Doing it
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Lalas247(f): 6:03pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
yea na male escort business
Hmmm... well na der hustle be dat I guess .. is it’s not illegal abi?
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 6:05pm On Jan 09, 2018
Lalas247:
Hmmm... well na der hustle be dat I guess .. is it’s not illegal abi?
prostitution is illegal in Nigeria cheesy but then Nigeria is a place where anything goescheesy.
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Lalas247(f): 6:05pm On Jan 09, 2018
Snow02:
no it's because they know simps will pay big just to hit that coochie so to them why fvck for free when you can make good cash Doing it
But that won’t be the eality o some of them ... not all will get good cash regardless of how good the so called Coochie is ...
Hence y u see rants on twitter etc when not paid properly
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Preshy561(f): 6:08pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
iyam fine ooocheesy.u can change ehn u dis babe cheesy.
lolz..new year new things

deactivated sexkzy..
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Lalas247(f): 6:09pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
prostitution is illegal in Nigeria cheesy but then Nigeria is a place where anything goescheesy.
Heard in Italy it’s legal not sure if it’s true but one guy told me they have real employment ID card n it’s legal there ...
Here escorting is legal but road side prostitutes Issa no no ... they get arrested if seen .. some get put into a programme that can help them get out etc ...
Cause a lot too have pimps so they can’t get out due to fear they may loose their life ...
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 6:16pm On Jan 09, 2018
Lalas247:
Heard in Italy it’s legal not sure if it’s true but one guy told me they have real employment ID card n it’s legal there ...
Here escorting is legal but road side prostitutes Issa no no ... they get arrested if seen .. some get put into a programme that can help them get out etc ...
Cause a lot too have pimps so they can’t get out due to fear they may loose their life ...
hmm those roadside ashi business even put women in more danger.some of the women who are junkies in order to get money for fix end up in the streets and some get killed or harmed by their junkies when they don't make enuf money for d day.The way UK and the US handle the escort business makes it safer for women.
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Lalas247(f): 6:17pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
hmm those roadside ashi business even put women in more danger.some of the women who are junkies in order to get money for fix end up in the streets and some get killed or harmed by their junkies when they don't make enuf money for d day.The way UK and the US handle the escort business makes it safer for women.
Yh I guess so ..
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by romme2u: 6:18pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
lol don't be influenced by the instagram and twitter foreign models wey some guys dey upload here and tag as slay queens. Those ones are just models....and who tell u say wowor girls no dey slaycheesy. Its just for her to makeup then wear revealing clothes and even she enter street men go dey whistle and go dey hassle for her price.if d intention dey her mind then na for her to move along with the tide nacheesy. Iyam sure even my dog if i wear am female clothes den paint im lips den put am for street some guys go still whistle at d dogcheesy.its like u don't know dat the population of men in Nigeria is more than that of women.
grin grin grin

lefu you no go killi me cheesy cheesy cheesy
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by romme2u: 6:20pm On Jan 09, 2018
Preshy561:
lolz..new year new things

deactivated sexkzy..
God dey see you ooooooooooo shocked
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 6:22pm On Jan 09, 2018
Lalas247:
Heard in Italy it’s legal not sure if it’s true but one guy told me they have real employment ID card n it’s legal there ...
Here escorting is legal but road side prostitutes Issa no no ... they get arrested if seen .. some get put into a programme that can help them get out etc ...
Cause a lot too have pimps so they can’t get out due to fear they may loose their life ...
prostitution is very legal in Italy but why they deport some of those edo girls u see is because some of them get forced into it by their madams while others that are doing it voluntarily are illegal immigrants.Work no dey Italy frm wetin we hear. The ladies in Italy na ashi dem dey do while d men na shururti(begging) dem dey do for dere.d guys go carry white cap for hand for train station or for near church dey shake d cap and good spirited oyibo go dey put coins inside d cap.some guys don use such money build flats and buy land for Benin sha.i also hear Italian men love black azz the way ants love sugarcheesy and dats why dey can't just get over those edo girls in Italy.
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 6:27pm On Jan 09, 2018
romme2u:
grin grin grin

lefu you no go killi me cheesy cheesy cheesy
cheesy

Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Shayi88(m): 6:28pm On Jan 09, 2018
Preshy561:
lol
Hi Preshy. I'd like to know you...
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by romme2u: 6:33pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
cheesy
you and obama sef

Hope say no be your mentor be that ohhhhh
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Stevengerd(m): 6:53pm On Jan 09, 2018
Preshy561:
smh
Instead Shake ur butt!
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Martin0(m): 7:21pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
cheesycheesy see another way wey some babes dey take run their market. If u dey with car for car wash or u are flashly dressed u will see some babes in tight T shirts and jeans.dem go approach u dey sell some of these sexual enhancing herbal mixtures.if u purchase am and u come dey cast ur doubts on it dem go tell u to taste one of d mixtures and after taking it u can hire a room and sleep with any of them to check if the medicine really work. This one dey happen and i don witness am twice. And there is another one wey dudes wey dey operate car wash business go hire babes to dey wash and twerk over the car... Go don see dat one for here wey dem post d storycheesy...though i never witness dat one personally sha.
Eh eh! Nna wa ooo!grin
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by luminouz(m): 7:28pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
the power the feel they have over men when a man pays them money for sex na im be wetin dey move them.it shows them dat they have a power over the menfolk. That power can be self intoxicating. Its this same power that comes over an armed Robber when he holds a gun and see people quaking with fear before him. Next time he go still wan pick gun and get that thrilling feel of that power moving all over his body system. Runz most times no be because of poverty .i dey see girls very well to do families dey do the thing na.
Be like say I go come meet you for tutorials baba
See description!! grin
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Martin0(m): 8:10pm On Jan 09, 2018
Yeah lefulefu I believ shuruti! You know one of ma boss help one edo guy wey dey do shuruti for italy build house for am for one community for benin!

Me sef through ma boss I got to lay foundation for one ashi babe in italy,she even tell me everything wey she dey do sef,I jokingly play with her omo na she beging yan me tory oo!grin. she dey hustle for one place called bolonga! U don hear of such place in italy b4huh
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 9:31pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Yeah lefulefu I believ shuruti! You know one of ma boss help one edo guy wey dey do shuruti for italy build house for am for one community for benin!

Me sef through ma boss I got to lay foundation for one ashi babe in italy,she even tell me everything wey she dey do sef,I jokingly play with her omo na she beging yan me tory oo!grin. she dey hustle for one place called bolonga! U don hear of such place in italy b4huh
yea i don hear of that town.hmm be careful of these italo ashis ooo cheesy cheesy.their dream na to hook up with a decent naive guy after dem retire frm the business. if u unfortunately start to dey date them dem go use juju finish ur life.majority of dem are highly diabolical.we don hear stories how some of dem don make oyibo men sell their house and other things and give the money to them.
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 9:32pm On Jan 09, 2018
romme2u:
you and obama sef

Hope say no be your mentor be that ohhhhh
obama na my man ooo grin grin grin
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Nobody: 9:33pm On Jan 09, 2018
luminouz:
Be like say I go come meet you for tutorials baba
See description!! grin
na me suppose learn frm u haba grin grin
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Oyebee91(m): 9:48pm On Jan 09, 2018
Martin0:
Yeah lefulefu I believ shuruti! You know one of ma boss help one edo guy wey dey do shuruti for italy build house for am for one community for benin!

Me sef through ma boss I got to lay foundation for one ashi babe in italy,she even tell me everything wey she dey do sef,I jokingly play with her omo na she beging yan me tory oo!grin. she dey hustle for one place called bolonga! U don hear of such place in italy b4huh
bologna grin ..If you dey play soccer bets, you go know
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Martin0(m): 9:53pm On Jan 09, 2018
Oyebee91:
bologna grin ..If you dey play soccer bets, you go know
Oh,I don't know abt that!
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Martin0(m): 10:02pm On Jan 09, 2018
lefulefu:
yea i don hear of that town.hmm be careful of these italo ashis ooo cheesy cheesy.their dream na to hook up with a decent naive guy after dem retire frm the business. if u unfortunately start to dey date them dem go use juju finish ur life.majority of dem are highly diabolical.we don hear stories how some of dem don make oyibo men sell their house and other things and give the money to them.
Yeah na true! I agree! That time when I dey do her work,she go alway's tell me to keep the change(money) to masef like 5k,10k one time sef she even dash me 22k change wey remain after I do expenses finish sef!

She wan con beging they form love to me! Na I lie give her,tell am say I don marry and adon born too!grin

Na so her intrest tek die oo! She con beging dey hash follow me oo till I finish her work!

Those italian's ashi are very risky once to date,infact ar nor dey advice anybody especially ma male friends to deal with them!
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by habsydiamond(m): 10:48pm On Jan 09, 2018
There is no how madness for pesin body e go still remain 5 mins madness atleast...... olosho business is common between the rich and the poor...our ladies of nowadays like koboko....as if their lives depend on it...
Re: Why Most Of Our Girls Are Turning To Olosho by Cypmeni(m): 11:35pm On Jan 09, 2018
This hoes ain't loyal. most of them are so addicted to oloshoism
1 2 Reply

Lagos Gyms Turning To Hookup Spots • Why Can't Our Girls Stay In One Place? • Fvuck It! I'll Just Stick To Olosho. • 2 • 3 • 4

My Boyfriend Had Sex With Me After 2 Months Of Dating • How Relatives Sees Ladies Above 25yrs That Have Not Married!(photos) • Weird Things Guys Do Before They Orgasm