Who Will Be My Val 2moro? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Who Will Be My Val 2moro? (586 Views)
| Who Will Be My Val 2moro? by Kentnickole(op): 8:41pm On Feb 13, 2018 |
Aso time Groovz... GRA Benin City |
| Re: Who Will Be My Val 2moro? by Nobody: 8:43pm On Feb 13, 2018*. Modified: 10:12pm On Feb 13, 2018 |
Why have one when you can have many. Take hunger and starvation to val tomorrow naw. ![]() No go find money. Dey do val up and down |
| Re: Who Will Be My Val 2moro? by Slaye: 8:48pm On Feb 13, 2018 |
donsimo:Lolz
|
| Re: Who Will Be My Val 2moro? by Kentnickole(op): 10:25pm On Feb 13, 2018 |
donsimo:I tell you say I dey find money? Or I dey hungry like you? People like you wey dey use hand and leg dey find money no dey lai lai get am. No chill out. As for me I wana take a break and enjoy ma sef wt dem girls ok. After all no be ur moni so chill |
| Re: Who Will Be My Val 2moro? by Nobody: 10:36pm On Feb 13, 2018 |
Kentnickole:Sorry oh ,dangote. Later you will come to nairaland to ask for help on who will help you complete your school fee. Better go and find money, those stupid girls go just chop your house rent and follow another guy. |
| Re: Who Will Be My Val 2moro? by Kentnickole(op): 5:43am On Feb 14, 2018 |
donsimo:Come! I tell u say I be student? Mind ursef nd biznez oh |
2moro Is Val. Guys, If She Must Sleep Over, Pls Remember To Register It At D P0L • S3XY LADY Goes Wild, Shakes Her Massive Derriere Like There’s No 2moro - Video • I Gave Her The Last Kpashn,cos She's Going Back To Delta State 2moro • 2 • 3 • 4
Feminism, Egg Freezing, Egg Growing, Equal Pay, And Rest Of Men • Farting In Basic Class - My Experience • Please I Need Your Opinion
