A Call From the Grave - Literature (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Literature › A Call From the Grave (28298 Views)
| Re: A Call From the Grave by Fazemood(m): 8:40pm On Mar 08, 2018 |
mhizsuzzy:Make I hear, abegi which male? Antie pls just no sell again ah no buy. But anyway, how na? ![]() |
| Re: A Call From the Grave by mhizsuzzy(f): 11:39pm On Mar 09, 2018 |
Fazemood:i dey ooo |
| Re: A Call From the Grave by Fazemood(m): 7:24am On Mar 10, 2018 |
mhizsuzzy:Na wetin make mod fia u with 1 month ban? Wetin you commit? ![]() |
| Re: A Call From the Grave by mhizsuzzy(f): 7:50pm On Mar 19, 2018 |
Fazemood:I dey hala boys wey dey post football things for bbnaija post |
| Re: A Call From the Grave by Fazemood(m): 8:32pm On Mar 19, 2018 |
mhizsuzzy:Na wa o, how e come be sey na you dey hala? Seems you have interest in football, don't you? |
| Re: A Call From the Grave by mhizsuzzy(f): 10:11am On Mar 20, 2018 |
Fazemood:No nah i just dey vex say they dey use bbnaija dey disturb pelzin |
| Re: A Call From the Grave by Fazemood(m): 5:32pm On Mar 20, 2018 |
mhizsuzzy: Na en make dem jam u 1 month? Eyaa! But I sent you an email, u no reply. Na wa 4 u o beta pikin mhizsuzzy: Na en make dem jam u 1 month? Eyaa! But I sent you an email, u no reply. Na wa 4 u o beta pikin mhizsuzzy: Na en make dem jam u 1 month? Eyaa! But I sent you an email, u no reply. Na wa 4 u o beta pikin |
| Re: A Call From the Grave by Nobody: 8:16pm On Mar 27, 2018 |
Nice one ghostwriter.. More ink to your pen, more wisdom and knowledge to your mind |
| Re: A Call From the Grave by Nobody: 10:16am On Apr 07, 2018 |
I don't know if you received my email. Ghostwritter
|
| Re: A Call From the Grave by ghostwritter(op): 2:49pm On Jan 01, 2022 |
For those making enquiry on how to buy my completed books, all you need to do is send me a direct message to my business WhatsApp line. 09045946287 or my email lucidpublishers@gmail.com I will have it sent to you immediately after payment. I really appreciate those that went far in encouraging me by buying my books and one who even paid in advance for my uncompleted book. God no go shame you. I swear. Abeg make una patronize me, I will need money this year o. Make una help my ministry. |

