Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,678 members, 7,820,377 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 01:52 PM

A Call From the Grave - Literature (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / A Call From the Grave (26593 Views)

The Grave / A Call From The Grave (horror Story) / [story] Dance In The Grave Yard – Episode 1 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: A Call From the Grave by Fazemood(m): 8:40pm On Mar 08, 2018
mhizsuzzy:

E get one of my male friends wey dey speak am..so wen i am around him i do speak it and the thing don enter my mouth...i dey try shaa but the thing no dey flow wella wella
Make I hear, abegi which male? Antie pls just no sell again ah no buy.
But anyway, how na? cheesy
Re: A Call From the Grave by mhizsuzzy(f): 11:39pm On Mar 09, 2018
Fazemood:
Make I hear, abegi which male? Antie pls just no sell again ah no buy. But anyway, how na? cheesy
i dey ooo
Re: A Call From the Grave by Fazemood(m): 7:24am On Mar 10, 2018
mhizsuzzy:
i dey ooo
Na wetin make mod fia u with 1 month ban? Wetin you commit? grin
Re: A Call From the Grave by mhizsuzzy(f): 7:50pm On Mar 19, 2018
Fazemood:

Na wetin make mod fia u with 1 month ban? Wetin you commit? grin
I dey hala boys wey dey post football things for bbnaija post
Re: A Call From the Grave by Fazemood(m): 8:32pm On Mar 19, 2018
mhizsuzzy:

I dey hala boys wey dey post football things for bbnaija post
Na wa o, how e come be sey na you dey hala? Seems you have interest in football, don't you?
Re: A Call From the Grave by mhizsuzzy(f): 10:11am On Mar 20, 2018
Fazemood:

Na wa o, how e come be sey na you dey hala? Seems you have interest in football, don't you?
No nah i just dey vex say they dey use bbnaija dey disturb pelzin
Re: A Call From the Grave by Fazemood(m): 5:32pm On Mar 20, 2018
mhizsuzzy:

No nah i just dey vex say they dey use bbnaija dey disturb pelzin

grin grin Na en make dem jam u 1 month? Eyaa!

But I sent you an email, u no reply. Na wa 4 u o beta pikin

Re: A Call From the Grave by Nobody: 8:16pm On Mar 27, 2018
Nice one ghostwriter.. More ink to your pen, more wisdom and knowledge to your mind
Re: A Call From the Grave by Nobody: 10:16am On Apr 07, 2018
I don't know if you received my email.
Ghostwritter

Re: A Call From the Grave by ghostwritter(m): 2:49pm On Jan 01, 2022
For those making enquiry on how to buy my completed books, all you need to do is send me a direct message to my business WhatsApp line. 09045946287 or my email lucidpublishers@gmail.com I will have it sent to you immediately after payment.
I really appreciate those that went far in encouraging me by buying my books and one who even paid in advance for my uncompleted book. God no go shame you. I swear.
Abeg make una patronize me, I will need money this year o. Make una help my ministry.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Stan Lee Is Dead / NAME the Nairalanders writers And Their Stories That Made U Read All Night / The Bosom Strangler

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.