₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,866 members, 8,447,475 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 11:38 AM

Toggle theme

Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (5413) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsEuropean Football (EPL, UEFA, La Liga)Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion (11963868 Views)

1 2 3 ... 5410 5411 5412 5413 5414 5415 5416 ... 15547 Reply (Go Down)

Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Nobody: 12:51pm On Mar 25, 2018
Leyqute:
Servik don give una the downlow. There was a bit of a deek-fight, Uno. "My deek is bigger than yors"...my papa get pHD... blablabla

That was where Ikoyi matter enter o. Before we know am, SARS don enter tear gas everybody. Pandemonium! See gbege! The few spektetos wey dey, everybody skatta!

Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Nobody: 12:55pm On Mar 25, 2018
Cruxifizio:
Which part2....abeg na the person wey I dey refer to be this....

Thanks....
Una no dey tire cheesy grin .... Anyway, we dey here cheesy
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Nobody: 12:55pm On Mar 25, 2018
Leyqute:
AdeLana no even dey among d spektetors sef. The bullet traveled inter-state and located him.

[img]https://media1./images/67a6df1ac51e8f40f16321d1310f6766/tenor.gif?itemid=11449911[/img]

Baba had to enter the scene gun-blazing like Rambo
grin grin grin
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by sod09(m): 12:57pm On Mar 25, 2018
TalabiAudu:
Lol...

Let me gist. It all started from the Pogba Kante, France talk!

Lengthy story incoming!!?
you are the wisest person here grin grin
Ride on bros
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Cruxifizio: 1:00pm On Mar 25, 2018
afrodoc2:
Kai, see better person!

We need more people like this here. not those stingy ones hoarding gist.

If i start praying for you now, even the angels that will bring your blessings for you will be jealous.

Please drop the gist, correct guy.
You are a shameless man dockita....wetin dey wey you wan hear again apart from the beating Ur guys don tell you say Diggz chop for two blaady scumcvnts hand again?

Alabosi ni yin sir.... grin
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by sod09(m): 1:00pm On Mar 25, 2018
Cruxifizio:
You are a shameless man dockita....wetin dey wey you wan hear again apart from the beating Ur guys don tell you say Diggz chop for two blaady scumcvnts hand again?

Alabosi ni yin sir.... grin
full details na, how e start
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Cruxifizio: 1:01pm On Mar 25, 2018
sod09:
you are the wisest person here grin grin
Ride on bros
Sodick you don carry anti-...riot reach here abi? Ediot shild grin
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by afrodoc2: 1:02pm On Mar 25, 2018
Cruxifizio:
You are a shameless man dockita....wetin dey wey you wan hear again apart from the beating Ur guys don tell you say Diggz chop for two blaady scumcvnts hand again?

Alabosi ni yin sir.... grin
I want more information. It is written in the bible that "My people perish for lack of knowledge".
I don't want to perish.
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Leyqute(m): 1:03pm On Mar 25, 2018
Lol.

Na so dem go dey hail you. Biggest boi! Chairman! Maga don pay!

Untill EFCC look you say, "this one get mynd o".

Bifor u known dem don catch you throw you for jail.

grin
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by sod09(m): 1:05pm On Mar 25, 2018
Cruxifizio:
Sodick you don carry anti-...riot reach here abi? Ediot shild grin
why you no call for back up grin grin
Nihilist and airmark for they stand by
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Oasis007(m): 1:10pm On Mar 25, 2018
Leyqute:
Lol.

Na so dem go dey hail you. Biggest boi! Chairman! Maga don pay!

Untill EFCC look you say, "this one get mynd o".

Bifor u known dem don catch you throw you for jail.

grin
grin

Maka why nah........ allow the Gee to drop the G in peace jhoor!
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by sod09(m): 1:12pm On Mar 25, 2018
Leyqute:
Lol.

Na so dem go dey hail you. Biggest boi! Chairman! Maga don pay!

Untill EFCC look you say, "this one get mynd o".

Bifor u known dem don catch you throw you for jail.

grin
forget that levels nothing they happen
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by patrickmuf(m): 1:14pm On Mar 25, 2018
sod09:
you are the wisest person here grin grin
Ride on bros
Lol you dey craze.
Make Joeace2020 catch you first.
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by TalabiAudu: 1:41pm On Mar 25, 2018
Loooll!!

It all started from the France match ooo. Where hensben was saying them bench a whole Pogba, ehn? Impossible..

Na so scummies vex sey Kante wey play the game, wetin him cover?
Hensben talk say he dey cover the field..

Nezzar: mumu, which field?
Hensben: midfield. grin

Nasoo skimpledawg dey laugh, dey call am hensbrain for him back..

Na so them elrony and lana1 troll Kante ooo, say he dey cover gravitational field..

Nasoo diggz hear. And anywhere diggz hear Pogba, I don't know maybe him diçk dey always rise ni..

Then diggz started his nursery rhyme, adabowale.. 85M barber getting benched? Udonmeanit!!!

Then one boy writing jamb named cadec con call diggz "ewu Kenya" grin grin

Na hin funlord laugh out! That which kind specie of ewu be diggz? grin

Gov diggz con vent all his frustration on funlord.

Na hin fight begin.. Diggz con dey ask funlord how much him get? Say all the money wey dey his acct, na the one he dey keep for person. grin
"How much is your annual income phunphool?"

Elrony dey wonder 'shey them mean each other before? What's all these?:

Na him funlord con talk say an angry man is a hungry man, say shey him don chop the hungry man indomie cheesy he dey cook. (Around 1pm in the midnight oo cheesy)
Funlord talk say all the things wey lana1 use to say about him is true. How can what a man do all day is to shout adabowale, moarimhoe, blaady scumtwat..

Na hin diggz reply; go and roll with your mates like lana1, make una dey collect N19500 from nysc dey survive grin

Nasoo lana1 enter with machine gun ooo, con dey talk say diggz no get job, bla bla...

I no know wetin hin talk finish bkos it was already late like around 2am, and I was feeling sleepy.

But I know people like nihilistjnr and elrony were still online to witness the end
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by patrickmuf(m): 1:46pm On Mar 25, 2018
This one is not beef, na donkey meat them serve...
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Oasis007(m): 1:47pm On Mar 25, 2018
^^^^^

undecided

So you too no get full Gist?! Ewu Syria!
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Nihilstjnr: 2:03pm On Mar 25, 2018
sod09:
you are the wisest person here grin grin
Ride on bros
You don start abi cheesy
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by crazypencils20: 2:06pm On Mar 25, 2018
GloryIsaac:
I'm a hard nigga and that's why my account balance is real soft...

#Bars#Bartender#Bartista cheesy grin grin
Not sure if thats funlord or immortal technique cheesy grin
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by patrickmuf(m): 2:14pm On Mar 25, 2018
Oasis007:
^^^^^

undecided

So you too no get full Gist?! Ewu Syria!
The guy come dey do like say him even record am...Should he be summoned?
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by crazypencils20: 2:15pm On Mar 25, 2018
TalabiAudu:
Loooll!!

It all started from the France match ooo. Where hensben was saying them bench a whole Pogba, ehn? Impossible..

Na so scummies vex sey Kante wey play the game, wetin him cover?
Hensben talk say he dey cover the field..

Nezzar: mumu, which field?
Hensben: midfield. grin

Nasoo skimpledawg dey laugh, dey call am hensbrain for him back..

Na so them elrony and lana1 troll Kante ooo, say he dey cover gravitational field..

Nasoo diggz hear. And anywhere diggz hear Pogba, I don't know maybe him diçk dey always rise ni..

Then diggz started his nursery rhyme, adabowale.. 85M barber getting benched? Udonmeanit!!!

Then one boy writing jamb named cadec con call diggz "ewu Kenya" grin grin

Na hin funlord laugh out! That which kind specie of ewu be diggz? grin

Gov diggz con vent all his frustration on funlord.

Na hin fight begin.. Diggz con dey ask funlord how much him get? Say all the money wey dey his acct, na the one he dey keep for person. grin
"How much is your annual income phunphool?"

Elrony dey wonder 'shey them mean each other before? What's all these?:

Na him funlord con talk say an angry man is a hungry man, say shey him don chop the hungry man indomie cheesy he dey cook. (Around 1pm in the midnight oo cheesy)
Funlord talk say all the things wey lana1 use to say about him is true. How can what a man do all day is to shout adabowale, moarimhoe, blaady scumtwat..

Na hin diggz reply; go and roll with your mates like lana1, make una dey collect N19500 from nysc dey survive grin

Nasoo lana1 enter with machine gun ooo, con dey talk say diggz no get job, bla bla...

I no know wetin hin talk finish bkos it was already late like around 2am, and I was feeling sleepy.

But I know people like nihilistjnr and elrony were still online to witness the end
Sabi man grin

Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by SerVik(m): 2:21pm On Mar 25, 2018

Lmfao... So adabowale dey give Diggz erection grin

Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by afrodoc2: 2:21pm On Mar 25, 2018

See person wey sabi. Your head dey there.

So na that gist of Pogba and Kante reach this level?
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Oasis007(m): 2:29pm On Mar 25, 2018
patrickmuf:
The guy come dey do like say him even record am...Should he be summoned?
grin

I dey tell you!
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by sod09(m): 2:46pm On Mar 25, 2018
TalabiAudu:
Loooll!!

It all started from the France match ooo. Where hensben was saying them bench a whole Pogba, ehn? Impossible..

Na so scummies vex sey Kante wey play the game, wetin him cover?
Hensben talk say he dey cover the field..

Nezzar: mumu, which field?
Hensben: midfield. grin

Nasoo skimpledawg dey laugh, dey call am hensbrain for him back..

Na so them elrony and lana1 troll Kante ooo, say he dey cover gravitational field..

Nasoo diggz hear. And anywhere diggz hear Pogba, I don't know maybe him diçk dey always rise ni..

Then diggz started his nursery rhyme, adabowale.. 85M barber getting benched? Udonmeanit!!!

Then one boy writing jamb named cadec con call diggz "ewu Kenya" grin grin

Na hin funlord laugh out! That which kind specie of ewu be diggz? grin

Gov diggz con vent all his frustration on funlord.

Na hin fight begin.. Diggz con dey ask funlord how much him get? Say all the money wey dey his acct, na the one he dey keep for person. grin
"How much is your annual income phunphool?"

Elrony dey wonder 'shey them mean each other before? What's all these?:

Na him funlord con talk say an angry man is a hungry man, say shey him don chop the hungry man indomie cheesy he dey cook. (Around 1pm in the midnight oo cheesy)
Funlord talk say all the things wey lana1 use to say about him is true. How can what a man do all day is to shout adabowale, moarimhoe, blaady scumtwat..

Na hin diggz reply; go and roll with your mates like lana1, make una dey collect N19500 from nysc dey survive grin

Nasoo lana1 enter with machine gun ooo, con dey talk say diggz no get job, bla bla...

I no know wetin hin talk finish bkos it was already late like around 2am, and I was feeling sleepy.

But I know people like nihilistjnr and elrony were still online to witness the end
you get mouth
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by patrickmuf(m): 2:47pm On Mar 25, 2018
Airmark and Nihilstjnr, make una play part 2 sharp sharp titled "After midnight" starring Diggz, Lana1 and Funlord...
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by sod09(m): 2:47pm On Mar 25, 2018
Nihilstjnr:
You don start abi cheesy
cheesy cheesy
Sorry sir
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by neezar: 2:51pm On Mar 25, 2018
But that 1st punchline from Funlord was made in heaven mhen cheesy cheesy
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by raumdeuter: 2:57pm On Mar 25, 2018
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by sod09(m): 2:58pm On Mar 25, 2018
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by adebayo201: 2:58pm On Mar 25, 2018
neezar:
But that 1st punchline from Funlord was made in heaven mhen cheesy cheesy
cheesy an angry man is a hungry man... Hungry man indomie!
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Nobody: 3:06pm On Mar 25, 2018
grin grin
Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by Ibime(m): 3:32pm On Mar 25, 2018
GloryIsaac:
I'm a hard nigga and that's why my account balance is real soft...

#Bars#Bartender#Bartista cheesy grin grin
Correction.

I'm a hard nigga, that's why I give niggas soft prices (on Forex)

Big Pun would be proud of these lyrics
1 2 3 ... 5410 5411 5412 5413 5414 5415 5416 ... 15547 Reply

Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029Manchester United Fan Thread: Premier League Champions 2010/11Manchester United Fan thread: Forever Reds234

Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029

Viewing this topic: Englishisamust, Jamiuokolaa and 15 guest(s)