₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,278 members, 8,430,160 topics. Date: Saturday, 20 June 2026 at 12:28 AM

Toggle theme

World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) - Webmasters (2) - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyWebmastersWorld's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) (5698 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by Martin0(m): 10:32pm On Apr 23, 2018
lefulefu:
d breast if dem take am stone persin e fit kill persin.thank god na moderate size bobbi i prefer cheesy
osubi
Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by Nobody: 10:44pm On Apr 23, 2018
Martin0:
hahahahahahah Ur mouth eh, come o Lefulefu u know osubi for warri?
wich one come osubi again cheesy
Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by Martin0(m): 11:08pm On Apr 23, 2018
lefulefu:
wich one come osubi again cheesy
Na one place for warri oo ar go checkout the work wey dem dey do for that side to know how e dey go!

mehn u need to see ukwu, I mean local and natural ukwugrin
Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by Martin0(m): 11:09pm On Apr 23, 2018
lefulefu:
wich one come osubi again cheesy
the town dey close to warri Na
Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by FuckFuckBoy(m): 11:21pm On Apr 23, 2018
lefulefu:
God of messi! shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked@ ur dp shocked shocked shocked
this guy sef cheesy
Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by funstufz(m): 11:58pm On Apr 23, 2018
I cover my eyezzzz

the guy tried to have drew that moment in action...

Nigerian youthz ade not lazy afterall

fuckfuck, wein dorneeeee...

Twoclans:
grin grin grin

True talk. If the thread had ukwu women he would have answered me by now angry

That your dp is hmmmmmm wink Lefulefu come and take a look at FuckFuckBoy's DP.
Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by Nobody: 3:09am On Apr 24, 2018
I will check it out when day don break.

I no fit let una come spoil the remaining 3 hours of sleep wey remain.

Fuckfuckboy that your dp is exactly why I'm looking to take up photography as a side hustle/hobby
Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by Funjosh(m): 3:12am On Apr 24, 2018
10,000 ways to die.
Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by Opoki(m): 4:19am On Apr 24, 2018
Some of these sites were on .onion and TOR before now.
Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by kayusdguy(m): 1:34pm On Apr 24, 2018
Oh My, Oh My
Re: World's Most Dangerous Website. (only For People Wey Get Mind And Guts) by medolab90(m): 1:13am On Dec 13, 2018
Will check later



Followed
1 2 Reply

Get A Professional Website ONLY THROUGH USThere Is Lot Of Website But Few Website Only Download Youtube VideosSimplepay Contact Address For People That Had Their Money Trapped234

What Do You Think About Internet Service In Nigeria?How To Add Social Media Sharing Button To Blogger Blog7 Important Wordpress Plugins For Business Blogs