Hm - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Hm (1885 Views)
| Hm by Nobody: 9:28am On Oct 20, 2018*. Modified: 3:29pm On Oct 22, 2018 |
B |
| Re: Hm by gabinogem(m): 9:30am On Oct 20, 2018 |
come abeg no make me laugh start to vomit oh |
| Re: Hm by Nobody: 9:31am On Oct 20, 2018 |
gabinogem:abeg na strong tin u day use laff so. Make una EPP me |
| Re: Hm by gabinogem(m): 9:34am On Oct 20, 2018 |
here2fuk:since when u start am? |
| Re: Hm by Nobody: 9:36am On Oct 20, 2018 |
gabinogem:e don tay. Like for 3years |
| Re: Hm by gabinogem(m): 9:37am On Oct 20, 2018 |
here2fuk:u normally dey run things with girls apart from the self service? |
| Re: Hm by Nobody: 9:41am On Oct 20, 2018 |
gabinogem:I day go olosho place sumtymz |
| Re: Hm by gabinogem(m): 9:44am On Oct 20, 2018 |
here2fuk:OK...u fit remember the first time u start am, & wetin make u start am? |
| Re: Hm by Nobody: 9:48am On Oct 20, 2018 |
gabinogem:na DAT time way poosi day hungry me |
| Re: Hm by gabinogem(m): 9:53am On Oct 20, 2018 |
here2fuk:OK...the only way u fit take stop am na for u to channel that energy & time take do something else, maybe a new hobby, sport or intellectual games... something wey go take u time to master...like learning how to play chess game. |
| Re: Hm by Nobody: 9:56am On Oct 20, 2018 |
gabinogem:OK.... |
| Re: Hm by Nobody: 9:57am On Oct 20, 2018 |
Shey I fit replace am wit normal sex? Maybe if I do am well, I no go self-service |
| Re: Hm by SirL0neWolf(m): 10:01am On Oct 20, 2018 |
If your left hand causes you to sin, cut it off |
| Re: Hm by gabinogem(m): 10:03am On Oct 20, 2018 |
here2fuk:whenever that urge dey worry u, try do exercise like push-ups till u tire, if na night, just sleep off...make sure u give urself sufficient rest(at least 8hours sleep). Try to dey eat fruits regularly. wear clothes often when u wan sleep so that u no go dey touch urself to make the urge come up...last last u need to stop to dey watch porn. |
| Re: Hm by Regiinald: 10:03am On Oct 20, 2018 |
here2fuk:Bro, you have so much time on your hands. I mean you are too idle... The best way to cure this is to force yourself to get a gilfriend and start having hobbies like writing or playing football... This will help take time off your hands and your girlfrined will give you a realistic feel of what it means to have sex.... Or you go to God or visit a psychologist |
| Re: Hm by Nobody: 10:03am On Oct 20, 2018 |
why you wan stop? |
| Re: Hm by Nobody: 10:05am On Oct 20, 2018 |
Regiinald:thank you sir |
| Re: Hm by Nobody: 10:05am On Oct 20, 2018 |
Regiinald:I no need gf. Them do day Colet money |
| Re: Hm by mkoabiola: 10:14am On Oct 20, 2018 |
Continue jooooo It one of ur hobby |
| Re: Hm by Nobody: 10:30am On Oct 20, 2018 |
Mrplato iamplato billgatesmaigad hollamie007 |
| Re: Hm by BillgatesMaigad(m): 11:12am On Oct 20, 2018 |
here2fuk:guy waka come here. Make we yarn |
| Re: Hm by IamPlato(m): 11:18am On Oct 20, 2018 |
QueenBelle:... Hahahahaha. Why Do You Like Mentionin me In Talks Like This. I Teach People How To Self Service. The Classes Include Male And Female I Can Teach you Too |
| Re: Hm by BillgatesMaigad(m): 11:31am On Oct 20, 2018 |
here2fuk:I nor go cast you cos las las no body holy pass. See guy, masturbation na habit and na only you fit stop this your habit. E no dey easy but you gats make up your mind. Stop to dey visit porn sites and try make you get job then get a one girlfriend. Try go church make you pray to God to forgive you and ask God to cleanse you of lustful thoughts. |
| Re: Hm by Nobody: 1:15pm On Oct 20, 2018 |
IamPlato:let's hear some of your tutorials. Theory before practical |
| Re: Hm by Nobody: 1:16pm On Oct 20, 2018 |
BillgatesMaigad:so you can speak pidgin |
| Re: Hm by BillgatesMaigad(m): 1:23pm On Oct 20, 2018 |
QueenBelle:yes mum. |
| Re: Hm by BillgatesMaigad(m): 1:27pm On Oct 20, 2018 |
QueenBelle:yes mum |
| Re: Hm by SlayQueenSlayer(m): 1:27pm On Oct 20, 2018 |
QueenBelle:Where you hear am speak pidgin na? Abi na de same thing as speak now? |
| Re: Hm by TheOdd1sOut: 1:29pm On Oct 20, 2018 |
SlayQueenSlayer:its like you don't understand her. Stop taking things my girlfriend says too literally ![]() |
| Re: Hm by SlayQueenSlayer(m): 1:33pm On Oct 20, 2018 |
TheOdd1sOut:No vex, bros. I no know wetin carry my hand put for boyfriend and girlfriend matter sef. I no go do am again oo. |
| Re: Hm by TheOdd1sOut: 1:33pm On Oct 20, 2018 |
SlayQueenSlayer:what's the meaning of that |
hm • What A Small Boy Told Me Today Hm • Hm • 2 • 3 • 4
Singles: Do Ladies Like Guys Who Does Not Talk About Sex. • Why I Think Young People Should Go Through The Hoe Phase • Actress Pat Ugwu Strips To Her Underwear As She Twerks For Her Followers (video)
