OK As Usual For Me Oo!pics - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › OK As Usual For Me Oo!pics (760 Views)
| OK As Usual For Me Oo!pics by Martin0(op): 7:24am On Nov 28, 2018 |
mehn before your boy enter work na this one first, omo which way nau, come oo Lefulefu, twoclans, abeg wey this babe dey again em chai i don forget her moniker ooo
|
| Re: OK As Usual For Me Oo!pics by Martin0(op): 7:33am On Nov 28, 2018 |
khiaa see food ooo, food wey get weight not those em blemza blemza you eat |
| Re: OK As Usual For Me Oo!pics by Nobody: 12:10pm On Nov 30, 2018 |
Bread and akara .. E don wey i eat dat type of food..me na akara and akamu i jus dey mostly on saturday mornins. Dat bread and akara look sumptious sha. |
| Re: OK As Usual For Me Oo!pics by Eberechi24(f): 2:38pm On Nov 30, 2018 |
Vitamin A&B. wash down with coke/pepsi. if you know, you know. This has been saving grace in street since 1200AD |
| Re: OK As Usual For Me Oo!pics by Martin0(op): 4:12pm On Nov 30, 2018 |
Eberechi24:confirm babe, I salute you jor |
Photo: Nigeria Girls Embarrassing Themselves As Usual • Shinedu And Shuqudi Don Land Oo (pics) • My Landlady Wants Me To Bang Her... Help Me Oo!! • 2 • 3 • 4
Lady Loses Baking Contract For Not Calling Male Client 'sweetheart' • Prophet Walter Masocha Accused Of Sleeping With His Married Daughter,reportedly • Common Mistakes Ladies Make On A First Date With An Igbo Man
.. E don wey i eat dat type of food..me na akara and akamu i jus dey mostly on saturday mornins. Dat bread and akara look sumptious sha.
I salute you jor