Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,812 members, 7,820,839 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 10:54 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / OK As Usual For Me Oo!pics (693 Views)
Shinedu And Shuqudi Don Land Oo (pics) / Kenya Socialite Say Make Una Come See Oo Pics!!! / Everyother Man Should Choose Sex Dolls And Leave The Natural Toto For Me Oo(pics (2) (3) (4)
OK As Usual For Me Oo!pics by Martin0(m): 7:24am On Nov 28, 2018 |
mehn before your boy enter work na this one first, omo which way nau, come oo Lefulefu, twoclans, abeg wey this babe dey again em chai i don forget her moniker ooo
|
Re: OK As Usual For Me Oo!pics by Martin0(m): 7:33am On Nov 28, 2018 |
khiaa see food ooo, food wey get weight not those em blemza blemza you eat |
Re: OK As Usual For Me Oo!pics by Nobody: 12:10pm On Nov 30, 2018 |
Bread and akara.. E don wey i eat dat type of food..me na akara and akamu i jus dey mostly on saturday mornins. Dat bread and akara look sumptious sha. |
Re: OK As Usual For Me Oo!pics by Eberechi24(f): 2:38pm On Nov 30, 2018 |
Vitamin A&B. wash down with coke/pepsi. if you know, you know. This has been saving grace in street since 1200AD 1 Like |
Re: OK As Usual For Me Oo!pics by Martin0(m): 4:12pm On Nov 30, 2018 |
Eberechi24: confirm babe, I salute you jor 1 Like |
(1) (Reply)
Can You Marry A Woman Who Has... / “I Caught My Wife With Her Ex, How Can I Divorce Expressly? See My Reasons” – Ag / He Said If I Don't Lose Weight He Will Break Up With Me.should I?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |