Love Making Na Food!!!! - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Love Making Na Food!!!! (730 Views)
| Love Making Na Food!!!! by omeremio(op): 4:23pm On Jan 06, 2019 |
$.e.x no b jus about to born children full ground like pepeye. Try make you be different woman to your husband every time. Seduce your husband, no dey allow your husband to ask for $.e.x before you give am, you no suppose get timetable for $.e.x. Be creative, u no suppose dey predictable. Give am wetin he wants. If you loose influence for your husband, my sister you don lost womanhood. Always dey you husband's plans. Abeg no born many children, you wan sell them ? Abeg Allow your husband enjoy dat level anytime, no dey wear cloth go bed sometimes.. When man Don dey sexually satisfied, he go dey emotionally stable. No dey say sex no be food Yes, na food !!! As a correct wife, try invest in yourself spiritually and financially so you go fit dey support am. Try Build yourself as he prayer warrior so you no go dey forced to pray when things no dey well. Hmmm no dey allow your husband provide all your needs,you wan kill am? Haba! Him no be money making machine na ............. https://www.worldgistentertainment.com/2019/01/love-making-na-food.html
|
| Re: Love Making Na Food!!!! by habsydiamond(m): 4:33pm On Jan 06, 2019 |
As long as it satisfy a urge in ur body....it's food mehn ![]() |
| Re: Love Making Na Food!!!! by Abfinest007(m): 4:35pm On Jan 06, 2019 |
omeremio:why will u attach this kind of picture to the post do you want to spoil little children like myself |
| Re: Love Making Na Food!!!! by Nobody: 4:38pm On Jan 06, 2019 |
Why are men so fuckkkng obsessed with sex? It’s a mental illness oh, I won’t lie. |
| Re: Love Making Na Food!!!! by CreepyBlackpool: 4:48pm On Jan 06, 2019 |
Saffi:They do not speak for us all |
| Re: Love Making Na Food!!!! by LuciferKristi: 4:49pm On Jan 06, 2019 |
Women don't like sex at all. They hate it. ![]() But 100% of prostitutes in Nigeria are women. 100%. I have never seen a man standing at a street corner at night waiting to be taken anywhere by a total stranger just to be fvcked. *spits ![]()
|
| Re: Love Making Na Food!!!! by Nobody: 4:51pm On Jan 06, 2019 |
No all, including yourself CreepyBlackpool: |
| Re: Love Making Na Food!!!! by CreepyBlackpool: 4:53pm On Jan 06, 2019 |
Saffi:wow you arrived at this conclusion because.....?? ?? |
| Re: Love Making Na Food!!!! by Paxie55: 4:54pm On Jan 06, 2019 |
LuciferKristi:When will have sense?? Those women standing outside are patronizing themselves abii. Well, go to SA and see where men stand outside for sex. |
| Re: Love Making Na Food!!!! by Nobody: 4:55pm On Jan 06, 2019 |
Because prick is too cheap and cannot be bargained or bought. It’s available for anyone at any time. Kind of synonymous to charity clothing. ![]() LuciferKristi: |
| Re: Love Making Na Food!!!! by Nobody: 4:56pm On Jan 06, 2019 |
Looking at your signature CreepyBlackpool: |
| Re: Love Making Na Food!!!! by CreepyBlackpool: 5:00pm On Jan 06, 2019 |
Saffi:My signature? really ?there is something there that implies I am a sex addict? ![]() if there is do tell me which one |
| Re: Love Making Na Food!!!! by Nobody: 5:01pm On Jan 06, 2019 |
I can just tell CreepyBlackpool: |
| Re: Love Making Na Food!!!! by CreepyBlackpool: 5:05pm On Jan 06, 2019 |
Saffi:well I forgive your wrongful assumption. ![]() |
| Re: Love Making Na Food!!!! by synanza1(m): 5:20pm On Jan 06, 2019 |
blood is always thicker than water, it's good to see them together on a new song, keep it up guys P SQUARE https://www.youtube.com/watch?v=8f_p1qv9sps |
My Gf Cries During Love Making. • Shameless Lady Posts Love Making Session With Her Boyfriend Online, Gets Blasted • Why Do Men Feel Tired After Love Making? • 2 • 3 • 4
New Trend Of Women Proposing To Men, Nigerians React • Free Natural Way Out Of Premature Ejculation And Weak Erection • Hook Ups In Osogbo


?